Car Talk › Re: Just Saw A Toyota Ferari In Lagos Street. by loomer: 5:41pm On Jul 26, 2017 |
No be only Ferrari, na federa |
Politics › Re: Photos Of Buhari With APC And PDP Governors And Aisha Buhari In London by loomer: 5:37pm On Jul 26, 2017 |
See as them dey smile like say them dey wish am well.
Useless thieves. |
|
Politics › Re: Senate Bars Goodluck Jonathan From Contesting In 2019 Election by loomer: 5:29pm On Jul 26, 2017 |
If una dey target osinbanjo, e no go work |
Politics › Re: Customs Makes N486bn In Six Months, Breaks Revenue Record by loomer: 5:27pm On Jul 26, 2017 |
Come o, where all these money wey them dey make self? |
Foreign Affairs › Re: BREAKING: Trump Announces US Military Ban On Transgender People by loomer: 2:52pm On Jul 26, 2017 |
E no kuku affect the shit wey comot for man yansh
I beg who get toilet paper? |
Romance › Re: No Man Deserves To Be Called A Broke Ass: Do Not Judge Him by loomer: 2:47pm On Jul 26, 2017 |
Blonchilli: It's not the room bro but the lips. That killed me. What was she trying to do  Wetin dey that lips wey be like fish |
Crime › Re: 14-Year-Old Wife Kills Her Husband In Niger State 5 Months After Marriage by loomer: 2:28pm On Jul 26, 2017 |
lofty900: 14 years old is already given out for marriage, I can bet she didn't even attend secondary school. No wonder poverty and illiteracy is ravaging the north. Police should free the girl jor Make she come self I go help am kill the dead body of the man |
Romance › Re: No Man Deserves To Be Called A Broke Ass: Do Not Judge Him by loomer: 2:26pm On Jul 26, 2017 |
Tallysmallz: Broke guys should be ashamed of themselve. If you are broke, you shoudnt be thinking of women at that point of your life.
Proudly broke girl.. Just take a look at the kind room wey u dey, and u dey insult broke guys. Ewobi |
|
Politics › Re: Governor Wike Visits Flood Ravage Area In Rivers State (pics) by loomer: 7:16am On Jul 26, 2017 |
pelumi111: why can't dey clean canals and drinages occasionally?? why must we take panadol after death I tire for them o. That should be some people's regular job |
Politics › Re: Soldiers Block Nnamdi Kanu's Convoy In Ebonyi, Kanu Comes Down (Video) by loomer: 7:56am On Jul 25, 2017 |
Until we learn not to dey use agidi do things, things no go ever work in our favour. |
Politics › Re: Deaf And Dump People Protest In Imo, Say They're Treated Badly,Demand Car [pics] by loomer: 7:22am On Jul 25, 2017 |
Our security operatives them gan, nothing them sabi pass to shoot gun |
Crime › Re: Teenage Boy Almost Killed By Mob For Stabbing Friend With Bottle In Calabar.PICS by loomer: 7:43pm On Jul 24, 2017 |
sarrki: Our police are not professional
Why handle him that way E get who dey professional for Nigeria? |
Foreign Affairs › Re: Sierra Leonean Army Declare War on Blocked Drainages by loomer: 11:50pm On Jul 23, 2017 |
All these na wetin dem supos dey make prisoners do, and pay them small money as part of their labour. |
Celebrities › Re: Tekno All Swagged Up With His Lamborghini [PICS] by loomer: 11:14pm On Jul 23, 2017 |
|
Celebrities › Re: No More Beef, Wizkid Dancing To Davido Hit Song "If" (watch Video) by loomer: 7:32am On Jul 23, 2017 |
2 mumu, una think say we believe say una dey fight? |
Culture › Re: Ifa Devotees Who Engaged In Fraudulent Activities Beg Alaafin 4 Forgiveness(pics by loomer: 7:29am On Jul 23, 2017 |
Disgraceful bunch |
Christianity Etc › Re: Should We Miss Church Because Of A Heavy Rainfall. by loomer: 7:19am On Jul 23, 2017 |
You no even call yourself born again. Na devoted Catholic member you be.
Y u dey waste you time go church |
Politics › Re: Buhari Not Coming Back, Stand In The Way Of Biafra & Be Destroyed - Nnamdi Kanu by loomer: 11:11pm On Jul 22, 2017 |
Unless dem destroy properties, which I believe say Nigeria government dey expect them to do, election go hold. Even if na 10 people vote that day. |
Politics › Re: Shekau Must Be Captured Dead Or Alive Within 40 Days - Buratai by loomer: 7:07pm On Jul 22, 2017 |
Una wan use all arsenal, when Chelsea, man united and city dey available.
Na 4th place una dey pursue so o. |
Family › Re: How Can I Stop My Husband's Phone Addiction? by loomer: 2:05am On Jul 22, 2017 |
Easy as ABC. Start press phone, wake up for night just to press the phone. Laugh out loud when he's there. Smile when u chat. Jealousy must make am ask why u change. |
Politics › Re: “we Want Biafra!”, Rivers People Disgrace Wike In P/H (video) HAPPENING NOW by loomer: 4:58pm On Jul 21, 2017 |
This country Don divide. No hope again |
Celebrities › Re: Bobrisky Cuts Off His 70$ Braids After Police ‘forced’ Him To Pay Hairstylist by loomer: 4:41pm On Jul 21, 2017 |
DrWise: To make hair alone 31k for US. To barb hair 7k
Why person go poor? If una just hear dollars una go just turn calculator. |
Celebrities › Re: Bobrisky Cuts Off His 70$ Braids After Police ‘forced’ Him To Pay Hairstylist by loomer: 4:40pm On Jul 21, 2017 |
Why this one dey do like mumu, just $87. |
Phones › Re: 5 Safety Tips For Using Public Wi-fi by loomer: 6:29pm On Jul 20, 2017 |
I dey come |
Celebrities › Re: Kemi Olunloyo Comes For Eniola Badmus "Eat Right Eniola" (photos) by loomer: 2:11pm On Jul 20, 2017 |
delishpot: She is ignorant. Hormonal imbalance can cause weight gain too. No mind the idiot. Na obesity dey cause diabetes |
Travel › Re: I Was Denied A Schengen Visa Today. by loomer: 7:56pm On Jul 18, 2017 |
ebyjoyken: czech republic I dey tired now, maybe tomorrow I go research on am let u know. |
Politics › Re: Protest In Lagos Against Muiz Banire (Photos) by loomer: 6:22pm On Jul 18, 2017 |
I sure say more than 80% of people there no know the man. 50% no know why dem dey protest |
Politics › Re: Lai Mohammed Reacts To Criticism Over FG Move To Stop Music Production Abroad by loomer: 6:18pm On Jul 18, 2017 |
Old age bad |
Celebrities › Re: Feed Your Daughter This - Kemi Olunloyo Drags Seyi Law And His Daughter Again by loomer: 6:15pm On Jul 18, 2017 |
lepasharon: Haha, you saw that too The woman too mumu jare. Na seyi wey dey even answer am. Plus the useless fans wey she get |
Travel › Re: Truck Containing Gas Cylinders Crashes In Lagos (photos) by loomer: 6:13pm On Jul 18, 2017 |
This response unit dey try sha.
How many offices them get? |