TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 9:40pm On Jul 20, 2019 |
Budline1: LOL  I serious oh, I dey PH. When make I expect am?  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 9:38pm On Jul 20, 2019 |
thatigboman: From Twitter Sir Dee is sitting down in the club as if he is the one paying for the drinks Na mumu Dey worry them, Dem think say na there them go stay for ever, Na house get them soon. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 9:36pm On Jul 20, 2019 |
Budline1: Honestly I no like am. It doesn't look attractive or sexy to me. Other girls have better butts imo. hehe Las Las all YANSH Na YANSH  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 9:35pm On Jul 20, 2019 |
Budline1: Honestly you fit no too like am. It's fake. I like big butts too but they have to be natural. If you dey straf girls with natural big butts, all this fake ones no go shak u at all. hehe my oga for big YANSH matter Na you oh, arrange one big yansh for me la  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 9:34pm On Jul 20, 2019 |
Jabhunter:
seems like this house is full with gays... what nonsense.. see nyash wey guys de go cubana and other clubs go find.. full their front and every body de dodge am... as if the ass is electrically wired and can shock...
thunder fire all of una except Mike and touyo.. biggie please lash this guys tomorrow don't mind them, see as yansh full everywhere Dem just dey behave like say Dem no like yansh  the guys too dull I swear |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 9:32pm On Jul 20, 2019 |
thatigboman: Truth be said, DJ Lambo is good he has correct jamz |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 9:31pm On Jul 20, 2019 |
YANSH everywhere Na real wa, see my signature below for link to stream BBNaija Live |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 9:20pm On Jul 20, 2019 |
stanisbaratheon: It looks as if it's only the right side that shakes  Na that side them dey slap well well Na em make see my signature below for link to stream BBNaija Live |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 9:19pm On Jul 20, 2019 |
Budline1: Honestly I no like am. It doesn't look attractive or sexy to me. Other girls have better butts imo. I just dey imagine how the YANSH go look like if she open am for my face  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 9:16pm On Jul 20, 2019 |
AwkaetitiBabe: Ike should man up and rock his woman na! Acting like a nerd  don't mind him, maybe he doesn't want his prick to vex see my signature below for link to stream BBNaija Live |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 9:14pm On Jul 20, 2019 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 9:13pm On Jul 20, 2019 |
Alphagan: The flesh behind Mercy is an antidepressant...
The babe is hot 
Seyi is dope with that cute hat
I like Ike's traditional attire too much flesh for Mercy body  I feel like eating her raw see my signature below for link to stream BBNaija Live |
Celebrities › Re: Efe: “I Am Worth More Than N25 Million Currently" by Lordjb: 8:01pm On Jul 20, 2019 |
Good to know, see my signature below for link to stream BBNaija Live |
Family › Re: Ngor-Okpala Imo State Marriage List That Got People Talking by Lordjb: 5:28pm On Jul 20, 2019 |
Na wa, e no easy. |
Celebrities › Re: Olutimehin Adegbeye: AIndre Blaze, BBNaija Voice Sexually Assaulted Me by Lordjb: 4:52pm On Jul 20, 2019 |
Okay we have heard, see my signature below for link to stream BBNaija Live |
Celebrities › Re: Cee-C Wears Towel In Delta Soap Advert (Photo) by Lordjb: 4:50pm On Jul 20, 2019 |
Fine girl  , see my signature below for link to stream BBNaija Live |
Romance › Re: Man & Plus-Sized Mistress Caught In Bed By Wife, Mistress Pulls Gun (Skit) by Lordjb: 4:48pm On Jul 20, 2019 |
Interesting to know, Na Dem sabi  |
Education › Re: 215 Bag First Class As Covenant University Graduates 1,580 by Lordjb: 4:31pm On Jul 20, 2019 |
Nice one, they've done well. |
TV/Movies › Re: #BBNaija Frodd Leads Male Housemates In Prayers As Mercy Channels Her Sexiness by Lordjb: 4:29pm On Jul 20, 2019 |
See her big yansh, see my signature below for link to stream BBNaija Live |
Sports › Re: Ighalo Reversed Decision To Quit Super Eagles! by Lordjb: 4:19pm On Jul 20, 2019*. Modified: 5:29pm On Jul 20, 2019 |
I guess he was SO HIGH on some Egyptian weed before he said that  |
Celebrities › Re: Beyonce's Album: Davido Congratulates Wizkid, Others For Making by Lordjb: 4:19pm On Jul 20, 2019 |
Local Man is pleased see my signature below for link to stream BBNaija Live |
TV/Movies › Re: BBNaija: Mercy And Ike Slept In A Kissing Position by Lordjb: 4:17pm On Jul 20, 2019 |
Will you keep quiet see my signature below for link to stream BBNaija Live |
Sports › Re: Mikel Obi Trains With His Family After Retiring From Super Eagles by Lordjb: 3:30pm On Jul 20, 2019 |
Time to enjoy see my signature below for link to stream BBNaija Live |
Celebrities › Re: BBNaija: Kim Oprah And Ella Signed As Bet9ja Ambassadors (Photo) by Lordjb: 3:23pm On Jul 20, 2019 |
Good for them, see my signature below for link to stream BBNaija Live |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 3:23pm On Jul 20, 2019 |
dingbang: oshi, you want to see mercy's ass and Diane's bress  you're so in there, Na them I wan see always. Them dey give me unlimited joy  |
Celebrities › Re: BBNaija: Omashola, 2face, D'banj, Aki, Desmond Elliot, Tiwa Savage, Patoranking by Lordjb: 3:22pm On Jul 20, 2019 |
Nice one, see my signature below for link to stream BBNaija Live |
Family › Re: Wife Files For Divorce Over Husband's Big Manhood In Zamfara (Photo) by Lordjb: 3:20pm On Jul 20, 2019 |
Women are so confused lol see my signature below for link to stream BBNaija Live |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 3:18pm On Jul 20, 2019 |
dingbang: I dey tell you I dey see am like that. Wetin this guy's dey show person now sef, them don remove camera from the girls go dey show guys, report to biggie Biko, I need to see better thing  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 3:14pm On Jul 20, 2019 |
dingbang: iffa hear. No be one yeyebrity dey strip unclad for Instagram for 50k?  chai just negodu 50k? Wow, no shame oh, but nothing dey there Sha, some girls no get shame  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 3:11pm On Jul 20, 2019 |
|
Health › Re: Help Needed For My Ailing Dad by Lordjb: 3:10pm On Jul 20, 2019 |
Sent a token, God will see you through in this trying time be strong. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 2:46pm On Jul 20, 2019 |
Vyolet: She's playing on his emotions, if dude want a to touch or asks for some coziness, babe always drift away yet she will come back to tell him he is dulling her. The guy is following her tempo. Chief observer  you sabi your work  |