Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,150 members, 7,818,460 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 04:19 PM |
Nairaland Forum / Lordparcel's Profile / Lordparcel's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 31 pages)
Sports / Re: Senegal Would Destroy England Today by lordparcel: 11:13am On Dec 04, 2022 |
Who is your weed Supplier 41 Likes 6 Shares |
Sports / Re: Wales Vs England: FIFA World Cup Qatar 2022. (0 - 3) On 29th November 2022 by lordparcel: 6:01pm On Nov 29, 2022 |
England win Full time Maxbet |
Business / Re: What To Do To Make Money Online? by lordparcel: 10:53am On Nov 29, 2022 |
Learner47: Most of you guys that keep winning here are old members... don't tell me u're a newbie... I never even learn the basics I envy una Wella |
Business / Re: What To Do To Make Money Online? by lordparcel: 10:23am On Nov 29, 2022 |
Learner47:Amen.... although ur winnings the motivate me but to me this work hard I don go through people here shaa but my mind de tell me say I no go sell I no like fraud and I wan go legit even Geo Domaining no sure for newbies Symbuul wey tell me make I continue sef em hard am to make em first Sell for August... Shaa God dey I still de read people post shaa |
Business / Re: What To Do To Make Money Online? by lordparcel: 9:27am On Nov 29, 2022 |
YoobaNesan:I never even register name sef... Seen people getting heartbroken here Over not selling makes me think it's BS all through Bombing sure Pass at least if client no gree pay Yu go move on than to de wait for months for sale wey Yu no go get |
Business / Re: What To Do To Make Money Online? by lordparcel: 8:03am On Nov 29, 2022 |
This bizness na one of the hardest |
Computers / Re: Lenovo Thinkpad T430 For Sale: N24K by lordparcel: 8:24pm On Nov 28, 2022 |
Bro need mentorship too I just like ur method Bro can you teach from Scratch |
Webmasters / Re: Let Me Help You by lordparcel: 5:24pm On Nov 28, 2022 |
How much |
Education / Re: National Open University Of Nigeria (NOUN) Students by lordparcel: 10:37pm On Nov 27, 2022 |
Will reading course summary guarantee at least 50/70 in exam? |
Business / Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by lordparcel: 3:40pm On Nov 27, 2022 |
Belgium no sure Na luck sef Dem use beat Canada 1 Like |
Business / Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by lordparcel: 12:50pm On Nov 27, 2022 |
Japan don cut people slip |
Education / Re: National Open University Of Nigeria (NOUN) Students by lordparcel: 7:13am On Nov 27, 2022 |
I need Course Summary |
Crime / Re: How To Recover Hacked Facebook Account/ Whatsapp by lordparcel: 8:54pm On Nov 23, 2022 |
luveu:Edit am na use am bomb |
Business / Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by lordparcel: 4:16pm On Nov 23, 2022 |
Miracood2:9165800754 Palmpay |
Crime / Re: How To Recover Hacked Facebook Account/ Whatsapp by lordparcel: 3:03pm On Nov 23, 2022 |
Dem fit don sell ur account 2k use am eat lunch Don't be surprised that it's a teenager who did it to you 1 Like |
Crime / Re: How They Scam Bettors, Be Warned by lordparcel: 8:47am On Nov 21, 2022 |
Bet Scam na one job wey no fit end 1 Like |
Business / Re: Affiliate Marketing Is Dead.. by lordparcel: 6:45am On Nov 20, 2022 |
Still paying |
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by lordparcel: 6:40am On Nov 20, 2022 |
INCREDIBLEGUY:And some people go still pay |
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by lordparcel: 6:16am On Nov 20, 2022 |
Most of these people shaa dey make money from their Courses 2 Likes 1 Share |
Crime / Re: Police Arrest Scammers Who Followed Woman To A Bank In Lagos by lordparcel: 6:11am On Nov 20, 2022 |
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by lordparcel: 9:00pm On Nov 19, 2022 |
Borntosmoke:Na wetin de trend for Tik Tok |
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by lordparcel: 8:57pm On Nov 19, 2022 |
As Habby Fx buy CLA Omo I don come back begin learn basics |
Education / Re: Several Nigerians Graduate From University Of The West Of Scotland by lordparcel: 6:21pm On Nov 19, 2022 |
jmichael259:What Colour is your Bugatti |
Education / Re: Several Nigerians Graduate From University Of The West Of Scotland by lordparcel: 3:52pm On Nov 19, 2022 |
Munamoqel:They have been listening to Andrew Tate 5 Likes 2 Shares |
Education / Re: Several Nigerians Graduate From University Of The West Of Scotland by lordparcel: 3:52pm On Nov 19, 2022 |
Spending millions on degrees is stupid....Some even take loans 8 Likes |
Investment / Re: Money talks by lordparcel: 9:22pm On Nov 17, 2022 |
Bro ur number not on your Signature |
Business / Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by lordparcel: 8:47pm On Nov 17, 2022 |
I wan join forex but I get zero knowledge.. Omo |
Sports / Re: Nigeria Vs Portugal: International Friendly. (0 - 4) On 17th November 2022 by lordparcel: 7:47pm On Nov 17, 2022 |
Live stream link 1 Like |
Business / Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by lordparcel: 12:29pm On Nov 17, 2022 |
1 Share
|
Business / Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by lordparcel: 12:22pm On Nov 17, 2022 |
Haymus007:The favourites are expected to win 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 31 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |