Lovabouy's Posts
Nairaland Forum › Lovabouy's Profile › Lovabouy's Posts
i still dey laff o |
hahahaha lwkmd so ladies 4 dat city go tell u hw ur joystick be. Even if u no pull ur trouser |
Pls i dont knw if u can help me.. Am a gospel actist last year my music was promoted on cd @ alaba(hala hosanna) bt because i did not hav anuf money to promote it, everytin turn upside down.. Pls if u knw any sponsor just gv him my number>08134151944 tnx god bles u. |
[quote author=Sybellah]The mount KILIMANDJARO lmaooooooooo cheiii! if da lil dude head-butt u, u ll go coma ![]() https://sphotos-a.xx.fbcdn.net/hphotos-ash3/180840_179650438744970_3966055_n.jpg[/quote am afraid of dis head. Cos de mother went tru pain |
[img][/img] u try joor.. Bt if i catch u or ur sister if swear na u go still dey untop of me |
u no get work abi? I to say i fit see u i 4 give u de world hardest work |
wen nxt ur wife get pregnant. I will invite 50ladies to do dat 4 u wit ur big joystick |
sad mood activated |
yes if u are hungry... Do u have any 4 me |
if to say i fit see u face 2 face ba eh.. I go make sure say dem admit u 4 hospital.. 4 dis tin wey u do |
shey u folo piple wey dey mad abi |
u try joor ![]() |
de man resemble u |
|
if i catch u.... Infact u are ban 4rm here |
kai dis akpos don die... Hu go cum pay de money wey i boro am.. kai dis akpos don die... Hu go cum pay de money wey i boro am.. |
[sub][/sub]make i grow b4 i laf dis laf :-Xmake i grow b4 i laf dis laf |
u try. Clap hand 4 urself |
una just dey here dey run una mouth. Y d evil ones dey office dey loot money.make una cum make we join hands nd pray 4 naija |
my guy u need to knw wat ur lady want nd giv it to her. She is not after money or ur education. Wat she want is companionship.or may b u dont satisfy her. Bt let me advice u if u stil love her den invite her 4 a dinner, nd amend ur ways. Try to giv her wat she want |
obilizy: must u have a girlfriend? 3rd year? cant you face your studies and upgrade you CGPAu sef ur wahala tu much. Wen u dey go skul u no get galfrend? Bt nw u wan advice am make ee face em study like say u no folo |
2goodbobo: Poster am sorry to sound this way but I think you are just to proud of yourself and is not good for a man. Learn to be humble. You say you are better than John and that he can't speak grammer, well is not by grammer or educational qualification. Love can be found in the strangest of places. The truth of the matter is that John gat the swag and women don't like weak men, they always prefer the lively,animated and social guys who have swags and not recluse like you. Better go and start learning how to be social and come out of your rat hole. Your post is nothing but self exaltation.c ur face like wetin u post.peson no go ask 4 advice again "mr sabi" if u gat notin to say just keep quiet. Na trouble u just dey here dey fine.i knw u |
dabrake: Barcelona, stick to your copa de rey. The gods have spoken. Chelsea will celebrate your death @ camp |
[sub][/sub]if dem win barca wetin cum b ur own? Abi chelshit don cary cup? Make we here word jare. if dem win barca wetin cum b ur own? Abi chelshit don cary cup? Make we here word jare. |
![]() ADA---ADA: ADA---ADA: ADA---ADA:hu send u? Just keep quit b4 i slap ur face.c ur big left nyash like my aunty own. |
Celyt: Honestly speaking, if Wigan players had been playing like this from the start of the League they ought to be not less than the third place on the table.dis wigan na badluk even though dem knw say dem dey go relegation dem stil hang around dey winchi piple wey dey go farward y? |
Homar: Everytime there stupid epl clubs get on the front page . Where the hell is juventus ac milan internazionale napoli porto ajax dortmund etc.go to italy make we rest... Nd if u no fit travel because u no get moni cum make i giv u my papa old television wey be like nokia 3310 make u take watch siria A |
face969: Ladies with absolutely no exprience in <Business development are invited to come join an advertising Outfit in Ikoyi Lagos.which kind work cum be dis one again? Abi u wan become 2face idibia wey sabi employ women wel wel without condom.na wa 4 u oo.ladies take note 2face dey around. |
goksman007: Dear Friends, Are you interested in making $1500 to $2500 per month with a part time job? This is not a get rich quick scheme. This is a legal opportunity to earn money online when you do it as a part time job. This opportunity is a proven way to make $1500 to $2500 per month, no matter where you live. There are already 1,200,000 people around the world who grabbed this opportunity and are making tons of money every month. If you are interested to know more about this opportunity, mail me on goksman4real@yahoo.com so as to send u d link to get started.No time.please am intrested nd dis is my email* emmanuelvictor22@gmail.com |
faithin9ja: don't know about online payments, but Fidelity VISA (denominated in naira) is great for using in other countries.uno get any dollar. U wey come 4rm village yestaday wan come lie 4 us taaaaaaa we know u wela |
faithin9ja: don't know about online payments, but Fidelity VISA (denominated in naira) is great for using in other countries.u wan tel us say u travel go obodoibo abi? Dat one neva even do u , u come dey tel us say u take dollars buy iphone. Upon say na yestaday u come 4rm ur vilage u come stil take us shine. We knw u wela.no come tel us lie abeg. |

if to say i fit see u face 2 face ba eh.. I go make sure say dem admit u 4 hospital.. 4 dis tin wey u do