Luvablesam's Posts
Nairaland Forum › Luvablesam's Profile › Luvablesam's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 49 pages)
I neva ready for fite |
So na omo eko u be? |
Where u growup? |
Maybe cos na 'high-end friends' u get .people see pidgin sey e too local n dats not true |
Lol,just try,its not hard na only yorubas dey find am hard to speak |
Yea.it is .....we go dey correct u smàll smalll Just learn |
Write pidgin abeg ,no be crime. Wetin d shior dey for? |
Nl na where I dey relax after a hard days work so make u sef no take am too serios...na relaxation i dey,na u nid to take a chill pill b4 u get abrupt menopause.beg dyt stick to our pidgin or u no be Nigerian? |
U dun talk finish?mrs red hair |
Na so u dey forget dos wey dey give u favors wey u no deserve?e even get mouth dey ask me question..tank ur juju sey I dey in gud spirit dis nyt dyt |
Say wetin? |
C ur head like palmwine jug wey them take dey drink morning shot |
Dyt wetin u dey find for here na?hope u come in peace? |
64-63 now....naija gurls look too big |
Nigeria currently playing Cameroon 60-61,Cameroun leads |
Lilimax: Make I join una sef because all this big grammer dey tire person sometimes.Welcome sis |
ikekings: Ehnnnn... So dis kind thread dey? Anyways I don subscribe... No be everybody sabi write good english as I no sabi make I join una jare!Bros welcome...drop ur story for hia |
Idowuogbo: Worris dis?It ain't by force idowu..if u no fit beat us join us |
Nursy: Una doo ee. As e be say I dey d land of pidgin english, make I join una for here. No be say I even like to dey speak uhmm gud english sef. I lyk to dey speak pidgin eh, so tey d tin taya me sef. E dey do me tininitanana...Nursy I welcum u...u fit share ur tori form here make we join head togeda solve am.for here u sef na MOD.. |
How can they go 24hrs b4d match? What if something happens?mayb they miss d flight or some technical matters? God help us |
Victory2011: area, area how na de. i just say make i branch.but e b like say i go siddon gidigba for here.D tin make sence...welcome |
Bad Attitude: https://www.nairaland.com/1451110/apo-killings-thoughts-nigerianIts possibe since apo LQ and Shoprite are on d same route buh remember that our security agencies are fond of "the easy way out solution" to every security problem. Am not saying they were totally wrong either. |
They really need it..and have to sustain it.Terrorists in Nigeria are empty copy Cats with over 90% of them not knowing exactly what they are fighting for. |
Amechi is becoming a cry baby...he shld shutup n work..same goes for all our leaders |
jmaine: He meant 1 billion dollar = 160 billion naira . . . . Stop straw grasping to no where . . . .Don't mind d corrupt slowpoke |
Symphony007: Why has'nt op mentioned the fact that between 2001 and 2010: rwanda recieved between 900 million to 1 billion dollars as aid money from the international community, is that up to rivers state budget for 50 years or even more......how much aid money has rivers state recieved from the international community.Obviously u don't know maths n can't read $1billion is just 160billion naira ...not even a thrid of rivers annual budget |
[quote author=Warri _Pikin][size=15pt]You forgot to mention that Rwanda also fund its powerful armed forces, universities, more than 100 embassies with ambassadors around the world with just $1.3 billion dollars.Amaechi does not have to worry about any of that. [/size] [size=20pt]No doubt, AMECHI is a thief and a thug.The worst is that he completely has no vision and try to cover it up by making trouble to distract us from his huge deficiencies.[/size][/quote]A case study for the whole naija...we are corrupt n our use of resources leaves much to be desired....SHAME |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 49 pages)

