Makeitrainy's Posts
Nairaland Forum › Makeitrainy's Profile › Makeitrainy's Posts
Merry christmas!!! |
Yvonnedur: what's d way forward oooooo.Forward is d way Forward ooooooo |
Xtaceeey: Hahaha u go old ooo, ds thread wey be say dem stingy die, d oly tin der r concerned about here is T.S ooo, so broda beta ask ur questn smwia else...I think u r very korrect ![]() |
sputos: For those who got test invites for 24th November, Please do you guys have any special Godfather that influenced your test invite or just normal application?lol, datz y I said strictly by invitation, I wonder oooooo!!!!! |
test invite strictly by invitation! long tyme no post, hw una dey? Domcarez, Gombs,Royal purple,Bensonn et al, i miss una small oo |
Hmmm, Gombs, Bennson n Domcarez, my guys, dis one una neva get ts invite so? U sure say no be d insults una don insult pple 4 dis thread cos am? Cos some pple Papa na herbalist 4 dis thread oooooo . in btw na joke ooooo! Make una no use mi do prayer point ooo . It is well bros |
I greet una ooo!!Gombs, Bennson, Domcarez, chai, bad combo, if u guys enter one TS ehnnnnn! Una go make waves oo! Pls easy on d dude na, got some pm dnt knw frm who, can't access my box, password wahala. |
TS time![]() read as much as u can, if u dnt have enough memory space in ur brain, delete some files b4 coming! |
@ tedimola in 2wks tym. @Bennson welcome bck, Thank God 4 safe Operation, hop dis futbal tinz won't bored d single sexy ladies in da house ![]() |
tedimola: Make it rainy hapum aka biko. All of una go TS forget us here abilol, u sef dey TS na, u resumed some days bck na? Arsenal n Liverpool knw their normal postion @ d end of d season, initial gra gra @ d begining of each season. |
![]() Soccer time, Man utd here ![]() |
Gombs: ^^Gombs my guy long time no saw!! Welcome back o. I thought u port 2 d lag thread, u don port com back? missed u guys on dis thread small sha, domcarez n purple royal, haillings also!! |
domcarez: Domcarez hmmm u back frm honeymoon? Gombs and Royal purple hw una dey? I dey greet ooo! Just because u guys didn't make d last TS doesn't mean u guys shud abandon dis our Arena don't worry TS will get 2 Every1. We are all one. |
Fred AgbaPhobia: Congrat to all Lagos applicantw that are resuming "TS" next week!some will enter october while some december, its in batches. So chill n relax. It will get 2 every1. |
[quote author=susan4u][/quote]pls mind ur bizness. |
Bensonn: from monnaspark's ascertion,dt means lagos peeps saying they wil occupy BOTH of abj and owerri TS, are just trying to verbalise dia selfishness, thank God dey are not db HR....we are held captive by the words of our mouth, so i reject that and claim Aug 5. IJN!...Amen!hmmm |
domcarez: Hahaha.....see as lagos peepz don take their hand make themselves DB HR wey dey post pple go TS. @all lagos peepz we owerri ts hopefuls understand u need us to be considerate 4 u guys but u all av to undstnd that OWERRI TS z meant for us in JESUS NAME.AMEN, una think say na joke we cm joke 4 hia abi? Abeg make una park well ooo.stop gvn us unnecessary HBP, thank God none of u z DB HR, our grace z still active ooo....and we are faithfully and eagerly counting down to august 5th...it is well ![]() |
Tejufemi: Don't be selfish!!!!!!!btw, DB knws hw they'l post us all......God bless us all ![]() |
Gombs: Yeah!..aug 5th tins...I'm shopping for shirts sef hope u don starch d shirts ![]() |
So bad, Gombs, Doncarez, et al can't even say congrat 2 dose who got invite ![]() |
Sploofic: bros no start fight again o. If not i go call ur husband (obinoscopy) for u. Lolz. It feels good 2 be finally heading to TS. D dream finally come trucongrat bro! Me and obinoscopy still dey quarrel. |
Gombs, Bensonn, Domcares, Royal purple, Rhoo, where una run go oooooo!!!!!!!!! I dey find una abeg!!! Make una no vex, u guys will hv 2 do another 10wks, u can continue ur grammar on dis thread til 10wks tym. Abi na lagos Ts una go lyk go? ![]() |
rho1224: Aha! Rify I've been waiting for u to say something here since.....anyway, the "vum" is coming. I'm sure that by July 30th or 31st, owerri ts hopefuls will smile, Cos our Grace is at work.hw fr bros? Hw market na? |
RoyalPurple: Oh boy see yarn ooo...so we na gaari we come sell for DB abi...lol. **occupy abj and owerri**...thank God say you no be HR ooo....you pple better stay in your lagos oo till whenever...best wishes!!!hw fr na? Hw market ![]() |
Bensonn: we are not fighting for anytin, afterall nobody is HR. Am just making a point......for me am going in com august 5th in Jesus name! Amenbros hw fr na? |
domcarez: i reject the last part of ur post, by the Grace of God, we wil make owerri TS cm august 5th IJN.AMEM, no hard feelings,lagos peepz abeg make una occupy una lagos o....God z alivebros hw fr na? |
[quote author=make_it_rainy]Gombs, Bensonn and Doncarez, I pray u guys make d nxt Ts cos if u dnt, I will be d 1st person 2 remind u guys of ur posts. Na una dey cos wahala 4 dis thread ooo! Lol.[/quote]where is Gombs, Bensonn, Doncarez etc, una get TS invite? |
Tall guys gat LONG THING, dats y |

Go discuss ur soccer for TS jor, leave we hopefuls alone!!! I no dey smile with any of una. Swerve comot from this thread jor. Lol.