Marlockj's Posts
Nairaland Forum › Marlockj's Profile › Marlockj's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 62 pages)
Mybettingtips: Wot is d spamming about...u should be given a ban 4 dis....am jst free 4rm banhaha I dnt care abt being ban cuz dem don ban me taya,if dey do I will stil cum bck. |
Imanuelle: Have u verified your bet fair?I hv nt Bt I tink I cn cuz I have all d requirement. |
BasseyJ: I fund mine with a mastercard, dont think normal atm's can fund itall gtb atm is mastercard na.wich one is anoda master card.all gtb is mastercard.does it mean I cn use it? |
How possible is it to fund ur 365 with gtb ATM card.pls I nid answer.I will soon fund betfair |
How possible is it to fund bet 365 with gtb ATM card.pls I nid answer |
How possible is it to fund ur 365 with gtb ATM kard.pls I nid answer |
How possible is it to fund ur 365 with gtb ATM card.pls I need answer |
How possible is it to fund ur 365 with gtb ATM card.pls I nid ans |
How possible is it to fund ur 365 with gtb ATM card.pls I nid answer |
alickdavid: Account finally dried up.lol,haha,lwkmd.una fit kil person wit laf. |
ebamma: guys abeg i no dey joke am desperate abeghaha,lwkmd,Lwcmft.u are desperate to scam lol.any crious person will go ask his frnd or u strt knocking from house to house to fund u bet acct.or u go steal person baby go sell fund ur acct.or u use u gal do biz,a round of straf 4 100 box,By d tym 5 boys don straf ur gal,moni suppose don dey ok 4 u to fund.so strt hawking ur gal nw b4 Saturday u go don rise d moni.these are all sources of revenue.b4 I 4gt I knw whr dem dey straf boi 4 anal cavity ,a blow na jst 5oo naria each,Bt after d blow u go nid stitch ur anus(anal) 4 jst 150.if u nid am tell me. |
blink182: lol, what if the game e bet loselol,haha,lwkmd.d guy na crious scam |
ebamma: guys abeg i no dey joke am desperate abegsorry bros u cn fund ur acct wit d 500 naria recharge card.this ur way will bring scammers to this thread.why not as sum u knw to fund it 4 u rada dan bringing it public lik dis.criously u are inviting scammers here.beside who here trust u,to gv u 4 recharge card or beta still drop d card here.anyone who use it cn fund 4 u.smart trick is nt go.pls u pple shuld stop scammers here pls,b4 they end this thread 4 us.beside that if u were real u culd hv drop d combo 4 evri one here.why did u nt,Bt u wnt sum1 to help u.anyway no nid 4 u to drop any mre,cuz u may nw decide to drop anytin jst to get wat u wnt.my advice is call ur frnds to fund 4 u.cuz is only ur frnds dat will knw weda ur a scammer or nt. |
[quote author=udemzy_udex]If nobdy can tell us how to register and fund the betfair account,then i'll do some research abt it...i don't depend on someone,if dem no fit tell us google or some1 else where will do that...[/quote]is vry bad.this one no b skool where person go cari 1st,why are dey hidin 4rm telling us hw to fund betfair. |
Why cant does dat hv fund betfair cum out and tell us how dey funded their acct.haba every one is jst hiding d betfair funding.why.pple here are using betfair why cnt dey share to us how dey fund the acct.Nawa oh |
elari: . . . Mr man, i know when some one is joking, and when one is trying to make one look like a f.ool. When i made my statement and dropped my recharge pins, did u c me trademark it with bragging? I also made mention of losing 5k to braganito when they scored 2-0 total goals, and not 2.5 as per my bet, y didnt u follow that up? If ur problem is recharge card, tell the house that u need it, with a plea for it to be sent by me and i would send it to u (church rat). Discombobulated nicom. . ., fo.ol(both e-fool and outside nairaland one)I support u elari,he has bin attacking u since,each tym he notice to ur mre stronger dan him wit words,he will b lookin 4 where to take cover,sayin he was only jokin.what kind of jo ke is dat.dis guy has made it.I hv bin following dis thread I notice u(mybetting) u wntd his recharged cards,wen u didn succeed u strtd attacking him.does d guy look lik cbn.ur nt ashame peddling after someones hard earn money.evn if d recharge cards where fake a so fcu k wat.let d guy rest abeg.pple kip abusing d guy dat he drop fake recharge pins,what d hell is wrng evn if it is fake dnt u knw where dey sell pins,moreover dis place is no mans land.elari pls do wat ever u lik I support u. |
Mybettingtips: No d guy win wen it is 0 - 0 ..,....are u sure of this? |
Under 2.5 does it mean if d match end 3goals u hv lost?wat if d match ends 0-0? |
I rili tnk God 4 tips 4rm dis room,u pple are doin a gud work nt jst tips Bt here u cn laf til tears fall 4rm ur eyes.I rili enjoy d yab n attack,some funny gist |
mrkels: Imagine this LODEST o, he's like the lord of all dumb fuc.ks, imagine him stealing free predictions here and selling to people on his 'WAP' site for #200 naira per week, yes #200 . Imagine the cheap human being.haha,lol.omg see finishing.ewoh lodest if I b u I 4 enter gutter go sleep wit rotten garbage.lodest is tryin to dupe primary skool children,20 naria a week.baba ur stake n tricks bad.lodest to b frank if I no run 4rm ur prediction mke I knw Wetin cause am. Tips 4 d day Lodest vs fake both teams to drop fake tips odd @1.8 Lodest vs fake ova 9.5 fake tips per day,odd @ 2.0 back home Lodest vs fake lodest to score 1st by dropin fake tips odd 1.9 If u lay lodest not to drop fake tips per day if u no lose mke I knw y. There is notin as funny as dis guy stealing tips 4rm narialand to open biz,I sure say d guy na igbo boi.d guy do lose taya he had no choice dan to b stealing tips |
Weirdone: lol, lwkmd... lwtmb... unto breeze blowing and exposing fowl's posterior...ewoh laf wan kil me oh,haha,lwkmd,lol,Lwcmft,lmao,laf ma pussi off,,laf releasin,laf small shit down on my boxers,laf rolling inside gutter,Lafin lik a moda 4cken drunkard.shiiit |
syahboy: . Are u saying if I accumulate 10 lay bets and I win 1 and loose 9 I've actually won the accumulator?no u go smoke the accumulator.u dey see wahala 4 narialand u dey ask question.e b lik say u pump dey gin |
blink182: are u mad, what the phuck Iڪ wrong with u or you think everyone here Iڪ your mate?baba u don finish dis guy,chei,lol,lwkmd,Lwcmft,haha,LAf hell out,LAf rolling in gutter,laf mke me go ask 4 akra receipt,laf small shit fallin into my boxers,laf make me release,laf tears fallin out of my eyes,I wan mad, criously d punch line is a bomb blast,baba If I b u I no 4 eat 2day |
LORDEST: England >> League Twothis is doctorbet.always tell pple dat is doctorbet so dat dey will knw dat it is nt your.ur pple may nt follow.plsease house this doctorbet tips |
Fourcade: Football Betting Season One---Marlockj Vs Debeloved87 18/09/12lol,haha.I will nt reply him let him defeat me 4 peace to reign.ur so 4ni man. |
I said 4k up nt bleep up.why censor it na. |
Fourcade: lol..pyguru got mybettingtipsnot only u.me too.moderator dey Bleep up ooh.evn wit out .com dey will stil ban n block ur post. |
Mybettingtips: Player Location Restrictions Players from the following locations are prohibited from playing at BETDAQ Games:Africa Nigeria,nigeria is a corrupt country na.Nawa 4 u o. |
Ask4delaw: have you tried it?sorry sum1 drop d link 4 d ebook,so I decided to help does who cn nt download d ebook.so me n u are d same.u hv d ebook n I hv it.oki did nt say is d best or good or bad is jst help to mke pple hv access to it dats all.ask who drop d link pls |
Ask4delaw: what if u loose nko?sorry am nt d author of d ebook I was jst helpin does who wnt d ebook,Bt cnt download it. |
Debeloved87: guy na wa o..e be like say dem dey pay u to post this site 4here sha.. Abi u knw no say i dey bet to reach certain amount before this thread reach 100..abeg oanyway I dnt blame u cuz if u hv bin following this threat from scratch u will nt say dis.you jst entered cuz no such comment 4rm old followers.u tink is 4ni Bt notin is 4ni.anyway d best ans is silent.you cn say wat u wnt to.say. |
That's all for does who cnt download the ebook.and for does who dnt hv patient to post here this is jst small always b patient.I hv mre ebooks to drop if u pple complain too much I will drop mre.una blood 2 dey hot |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 62 pages)

..