Marshalcarter's Posts
Nairaland Forum › Marshalcarter's Profile › Marshalcarter's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 194 pages)
if she put isaac nd jacob...e no concern me na dis kyn rubbish dey enter fp easily |
truthmans2012:dem don start ![]() |
adonbilivit:2origin for you |
op....no source...didn't read all...except the heaven part ![]() |
ok |
dingbang:brover....if nobody sees you....I sight you.... op...m with dis dude ![]() |
no source...no pix...nothin nothin...nd u want us to blv dis bull crap... ![]() |
see as baba squeeze face na wa ooo....dem dey celebrate you...you keep face lyk rotten moi moi....congrats sha![]() |
quick recovery |
![]() |
well i Just got myself a new THUNDER GUITAR..complete 24fret...nd an ibanez combo with effect as him dey celebrate...make me sef dey celebrate make una beg nepa to bring lyt naa abeeeg |
I only read half....pls anyone who concluded it can summarize oooo e bi lyk op dey on para mood ooo ![]() me sef don taya to be virgin sef ![]() ![]() |
midolian:#in falz Voice# shildish in my own opinion...wetin una think ![]() ![]() |
kill urself naa..mumu....aw many of us wrote an open letter to pst paul adefarasin complainin of the traffic nd tellin him which year was better dan the previous ![]() ? Next tym...you go earlier... ....hypo-imbe would quote me wrong...do it and let thunder spend new year in ya head ![]() |
dated one fulani gal...thingz was goin gud until her father came home nd caught us...he told me he'll take me to zaria whr they'll stone me to death ![]() dated one ghana okpo...she was busy tellin me its not the right tym ...currently lookin for true love ooo ![]() |
darkmarky:truck no be human being naa |
greet ur founders in hell |
![]() it seems you mistakenly came awt nii ![]() get a life bro...seriously |
hope nobody was injured...dnt fuckin care abt the car ![]() |
m still not understandin ![]() |
guyz nko?? ![]() |
nna...onu ghi nee shiiin pooooooo ![]() |
Jesus Father in heaven....as 2016 ends....our heads shall not end with it...the heads of our Family shall not with it....Nlanders head shall never end with neither the ones of their Family....we shall dance to 2017...we shall celebrate 2017 not 2017 celebratin us...we will live to fulfil the glory of GOD in our lives...we will live to see our great grand children...we shall end 2016 in joy..peace..favor...celebration not in mournin...sorrows..nd tears...protect us oh LORD GOD...thank you for what ur word said in psalm 121 vs 8 RIP young Lad |
we must see 2017 |
mtcheeeeeeeeeew....wetin dis one dey talk sef ![]() ?! |
ok oooo ![]() |
![]() I recall one oversabi houseboy dat tym this guy sabina carry award![]() ![]() ....we wrote exam nd na only am Just dey order for extra sheet...we cum dey wonder lyk...dis bobo head na fire oooo ![]() I laff the guy till we commot ![]() okoro....whreva u are...keep ur pride down ![]() |
the last tym was two agbaya disgracin demselves nd their country now...dis one again.....ok ooooFTC sha ![]() |
mtcheeeeeeew methylblack....whr are u?? |
so make we dey roast spaghetti naa ![]() |
na so bisi alimi take start kwantinew...wen you'll be seein cucumber plantation in ya baes home...dnt complain ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 194 pages)





