Mastermynd's Posts
Nairaland Forum › Mastermynd's Profile › Mastermynd's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 24 pages)
hw does dis ends ASUU strike,,anyhw shaaa TO EAR IS WOMAN;;TO FOURGIF IS DEFINE,,,,,, |
hw does dis ends assu strike,,,,anyhw sha,, TO EAR IS WOMAN;;TO FOURGIF IS DEFINE,,,,,, |
hw does dis call off ASUU strike,mtchhew |
cant believe it,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,, woooooooow,,,,,,,,, . I made FP |
oh,@//God i tank d for ya mercy,and greatness,,eshe baba,,,i say dat u are wonderful ogo ni fun oruko yin loke orun,,aleluya,,,,i luv u lord******* ***Thanking him in advance******** |
*********SPACE BOOKED;********* i will comment later,,,. |
Themmy007: eeya its jxt a pity dis dude is an imbe,ur post shows that na so so garry full ya brain..odeuna two wan start una own abi,,oya start make i c una...yemmy,,abeg help me find belt,,,,make i belt dis pple wey merit list oversure for,,, |
honey: ¤¤¤MERIT LIST¤¤¤ LOADING ||80%°°°°°°°°||two fighting,,,,,adiye meji n jaaaa una two no get job,,if no be so ,,una no go begin threathin yaself on top sicial network,,even u mesopo wey be my person,i no wetin dey worry una,,,na admission overjoy dey disturb una two,,,una don pass cutoff,,, berra bury d matchet and pick up new guns |
@farano:no but can hear demmm,if confused,,try going blind!!!den u will understand,,,,, #first to comment sha# tanks everybody ,,,,ire a kari... |
yemmytcm: you had bera nt try to corrupt me....else na sopono i go call ...diz country iyaff tire me. Thank God for music #listening to jonathan mcreynold#bishop sopona''''see ya head,,,, if i talk nw,,,my oga dem will say is another,,,,this cutehunk of a person'!! If u burn down this thread,,,::oga seun,,,sumbody abt to vandalize ur property with faya,,, #raises hand up# my hands are cleannn ooo |
@farano:hmmmmm,our mother in isreal!!!!! I taya for yu oooo,,,crotch for ur mouth,,next time u say ,,,KINI,,,, bishop mustt hear dis |
yemmytcm: diz one wey everything juz dey die,na serious case o my broda. Tis well.dying tinz noni,,,, |
Shizz: just check it already!! http://unilag.edu.ng/unilagnet/userfiles/file/2014cutoff.pdfi think u re KINDA high or sumtin,,,berra go wash plate wey una use chop for haux,,,, |
Mesopotamia: D shit i heard nw z dat d list won't be released until ASUU's strike z called off and dat we won't resume until d 2nd semester exam z written................:i sometimes wonder why things can't go on well in this country and also why we the masses always have to suffer the consequence of bad governance.better port to political science,,befits u o,,,,,africa,,,, |
congrats victors,,,i wish u d best,, for dose of us dat are yet to scale d hurdle,,,keep ffaithing,,,victoria ascerta #alasepe tinz# |
pls ooooo,whats the authenticty of the news,,,cos i don surf unilag webb taya,,, na wa oooo |
Cutesthunk: Pls join me as we sang this chorus if u are sure u wil gained admission dis yr.......Ise oluwa kolebaje o....4x, kolebaje o 4x....la la la la...lo lo lo lo....*effizy* freestyle....end of song.....YOU'RE IN!Guy,,,u are da bomb,,,,boooooom abeg join jtf in the search for boko haram,,,u get heavy bazooka for mouth,,,,, #no offence sha ooo# |
joshmoy: Guy dey ur lane lol...not 50shey na me talk 50,,,,,,,,mtchewww i said 99,,,,,berra clean ur ear drums wif feather,,,, |
joshmoy: Sorry its coming late...nd am really sorry abt d size of d food..buh let's make do with it.abegiiii,,na 50 be dat joor,,we no chop any food,,,,just go fynd cutoff mark cum,,,,,ok,,,,, #cleaning ear drums wif feather,,,,yaaaaaay# |
Mesopotamia: Since when i don dey shout,i never see any ENGLISH LANGUAGE student.Na only english edu i don see so far.Seems i'm the only 1 going 4 enlish language.....ma own don better ooo.....yeah am also going for pigeon english,,,,,,,affliated to eng edu,,whats ya agg |
dapreacher: LOOOOOL...smh...dis guy ehn!!werin i do ooo,bros abeg o,,,allll na jhooke ooo,,,no shake head for me oo,, |
damosky12: mynd. Whats ur score and course?50 for psychology,,,,funny abi or even stupid,,,,,am just confident for matric,,,,,,,,,,,,it is written,,, u go c wetin go happen,,,,, #watchout for part two# |
mathematician: I JUST REALIZED THAT ALL OF YOU ARE JUST CHILDREN, TEAGUE, DAMOSKY MESOPOTAMIA ORTARICO. YEMMYTCM, YOU GUYS SHOULD BURY THE HATCHET, AND FOCUS ON THE GRAND PRIZE WHICH IS ADMISSIONuncle y nw,,,,i too am a shhiiidren,,y u no put my name,,,,,,,,,okay sha,,,i haf bury d matchet,,,,,remain gun,,bt plx NB;no more FOWL lingua,,,,, #another borru plz# |
Mesopotamia: When a sperm ESCAPES and hits d egg,HELL rejoices.mesopo,,,,,oya i knw u don vex,,,e don do,,,abeg,,,,,,kneelin down,,,,omo obanta,omo olalomi,,,,ma binu mo,,,ero ,olukoso ero,,,,,,u knw say e don tay,,,,, |
Teague: But U Know say U don Already dey Wrong Like This. After I don Tender Apology for Wrong Behaviour? U wan still con Start Beef? Oga Take Time oo...! Lol @ BREADgueno vex bro,,,,i reach down before i c say u don apologise,,i run quick go modify,,,no vex ooooo,,,,breadgue,my parry,,, |
Teague: Now Dude I Like How U're So Judgemental. First Of, U Calling Me an Ingrate; PLease Tell Me. What Gratitude do I owe These Nairalanders. Second of, *fufu cerebrum* lwkm Park Well joor lolu dis teague or breadgue,,,,hmmmmm i reserve my comment,,,i nr go talk ooo,cos if i start nw them go say i use FOWL language,,,no wahala,,,,,,,,,,,remain kenkele, abeg go maths guru,,,dem wan finiish our dear mathematixian,,,,,needs backup,na jooooke oooo,,no cum bombard me,,,,, #runs to prophet elisha,,,,,baba apari yemmo# |
Mesopotamia: check ur family health history,there are cases of chronic mental derangement,so you can't be an expception.As for ur foul mouth,datz hereditary.....itz in you[peak]...............booooom,,,,,,i ono go talk o bt THIS NA RUDE;;BELLY BERRY RUDE;;; #team mesopo#anoda borru pls |
basildemaria: ..........CONFUSED....how can OMO IGBO claim catchment 4 unilag...abi OKEKE don turn to yoruba name niyeeepaaa,,,i laff fall asleep,i con wake up again still dey laff,,abeg okeke na yoruba name,,,,,na OKEKEDIMEJI,,lolz..... |
Walextopolino: ur papa!this is rude,,berry berry rude,,,,,,,,,,,, *damosky u nor go talk nw# |
Mesopotamia: THIS IS WHAT I CALL-SUPER COMBO KNOCK OUT!hmmmm,guy una no go kill me ooo,,,but i think we are all suffering frm youthful exxuberrance,,,,i think we hav had enuuff,, so ,brethren,,i implore u to embrace the spirit of reconcilation,,,and let the ultimate peice dominate the atmosphere,,,i beseech u all to glamour on the garment of beruiilgneess so as to make we all hav a serene and condolent atmosphere;cos blessed are d peacemakers for they shalll,,hmm,,,,,,,,,,,,,,,,,,,signed by most senior apostle olluwamastermynd,,,,,, #team oladoya# #@damosky,,mr thiis is rude,,,,,,oya tell me d meanin of rude# |
Mesopotamia: who be actor,who be boss?iiooonnooooo,,,,,ooooooo abeg no put me insyde probe panel oooo,,,, #sitting patiently for curroff mark below 50.#alasepe,,,,,,,,,,,,admisiion sure die,,, |
yemmytcm: I too dey gbadun diz thread...waiting for da response to teague's post...#cross-leg,taking fried fish#me sef dey gbadun dis premiere in HD vision,,,,,NAIRaLanD the movie,,,,,,,, #drinking garri with invisible groundnut#,,,,,,,,,,, #team otra# |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 24 pages)
