MaxiB1242's Posts
Nairaland Forum › MaxiB1242's Profile › MaxiB1242's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
That palm sandal wey she put on, who she borrow am from Cox I'm seeing male wear there.. |
How much is the pay..? |
Nairalandar:my WhatsApp number.. I'm interested.. please write to me |
Check my profile for my signature nai be your phone number or email... Feeding only Saturday and you won accommodate people for house.. abi wetin I dey see so.. |
Delta state... Obi is the way |
Pandev:this guy belike you nor dey watch ball.. Kelvin Debrune will be on the list twice on Friday morning or else that list nor complete.. na Debrune wey Guardiola remove from Madrid match cost them that lost otherwise City would have be Champions of Europe.. people saying what's Thiago doing there are very correct almost have of the season it's either he is on bench, recovering from injury or he is on injury.. even Fabinho merry that spot more than him |
2Legitsales:not yet.. have not be able to unlock it.. any help please |
3154303227 First Bank God bless you op.. |
8k 2015 when. I was teaching with My ND result at one private school.. life was so sweet and things where cheap then compare to now.. right now country Don scatter with your 200k monthly you are no body |
So my beloved Barcelona still even make top 5 after all this issues of bankruptcy and debt.. we are doing well |
Neimar:we even Hope the two didn't happen Cox it's bound to happen as it's... The new Goat of conference league will soon emerge |
3 Spanish team in the Quarter finals not bad too... What England can do Spain will do it better |
Oppo na machine.. depends on the one you are using though.. there is the girl I'm bleeping the first guy that was bleeping her bought oppo Reno 5 8 gig ram and 125 gig rom for her while I use iPhone xs max I can tell you that the oppo seems to beat my iPhone in all ramifications battery strong charging na 30 Watts fast charge lest than 30 minutes camera na beast phone very smooth and slim she have said we should do exchange many times and I'm even considering it iPhones na just for show off and effixy |
Some boys don dey colours their finger nails oo.. but legs and hands... Remain for them to start wearing skirts... The world is turning to something else iswear |
killmods:which school of sex you go sir... I won sign up |
See as many of una dey stress on the slap like say na one big thing if they check well now some of the girls here dey receive beating from their bf/husband Everytime... I don beat girl naked faint admit her for hospital her parents use police find me I run.. Las Las when money don come I nor even talk much before we continue again... I know for sure say all this girl's wey dey make mouth here if their husband / bf get money if he dey beat them everyday them nor go fit even complain Cox Nigerian girls and money na 5 and 6 |
All this many comments make me to choke.. Were all this virgin con dey wry I dey find up and down since na.. Cox I won dey talk when people dey talk about girls wey den disvirgin |
Maj196:I know how una take dey beg online... Just send me your account number let me transfer you good money |
Holarhmee:how much shoe are you using... If I may ask |
