BrilliantGigolo: That year wey I vacation for my grandma Villa for Edo she find small winch dash me. Na so I turn to cockroach visit my crush that year for night.
As I enter room ,she dey play with her kitten. Na anointing oil she carry dey massage am. Me na winch o but come see as choir girl dey rock her body with anointing oil . Fear catch me
As I run comot for her room that night I swear say I vomit winch comot from my body.
Shibaraba: We too we are begging them to bring security operatives. Vigilante work Don tire me. I wan sleep.
Dear men, this vigilante work Don show me say if men are scum, women are scumbags . If you see as men dey give people Wife yordi . Husband go dey bed dey snore madam go come outside collect kporor shake body go back go sleep guy man no go know. All those respectable mommies in the lord sef like kondo . They are the real one million boys.
Made4naijalove: In a funny and viral video, a Nigerian woman and husband were videoed running about on the street after the wife complained of excess sex during the coronovirus lockdown.
The lady named Tosin begged passers-by to come to her aid as her husband, Ibrahim pursed her for more sex. Burantashi X Kola kalagbo
Konji is really real. This coronavirus lockdown is really causing a lot of things.