Mccoynelly's Posts
Nairaland Forum › Mccoynelly's Profile › Mccoynelly's Posts
no doubt she's pretty |
Its a good thing o... Uduaghan done really try for delta state oh,,, nice one my Governor |
_____________ |/ | | =)) | / |\ | | | ___|___ laff don hang me 4here |
Ose! Nice shootz |
Hmmm |
In d history of nairaland frontpage ℓ̊ think dis is one of the most doing well thread dat didn't go on a d front page,,, if it will go on later why did it take so much time |
[quote author=deejay_harry1]those three dubai guys, wan carry style resemble BASKET MOUTH... abi na eyez dey decieve me...[/quote]No be only BASKETMOUTH na POTMOUTH msteew if U̶̲̥̅̊ no get anytin talk U̶̲̥̅̊ no go jst read and see and go anyway? |
Wetin dey hold dis thread to go fp since na? ℓ̊ get comment for the thread Oo°˚˚˚˚˚° |
nitlad: E b like say these Akpors and Ekaette dem carry pesin wen go dey snap dem along for the trip.na wa Oo°˚˚˚˚˚° Must U̶̲̥̅̊ talk, ℓ̊ won read and leave b4 but dis ur comment carry ♍e̶̲̥̅ come back which kind human being U̶̲̥̅̊ be? |
demelza: Which kind person dey wear dark shades inside aeroplane even when it is night flight? Shey papparazi follow am board the plane?lols badt guy... i tink say na only me o..... Naija una eye dey sharp eh butiful jor |
wow lovely |
rich kid no ni notin do u carry on boss |
LMFAO this guy is so funny.. nice one ![]() |
cool o... front page this mod |
we all know d dude is one of the ugliest comedian in nigeria, ℓ̊ know u too keep wondering why he married such beautiful woman, don't worry d lady self get no choice if it were to be u, meh u will do d same! Ogus knows if he propose to d lady on land she wudnt accept so d dude is wise and take d lady to d sky with Helicopter cos he can't afford private jet den he said! Onome will u marry me yes or no if u say no u leave my helicopter now! ( =D. Laff ). Don Commot /!\ , My Trouser ' . Oº°˚˚˚°º
|
gud to hear.... nice one Gov..... |
Temismith: sorry, we didnt know it was ur pishurelols d guy quick vex oo ![]() |
[quote author=Mr knowitall.]you guys are pathetic it makes me sick....this happened in Ghana...someone through something on his girlfriend and she was very very upset about it so he was trying to calm her down....she was even taking out her anger on him but still he was just telling her to let it go and calm down...it took the guy like 40 minutes to get her to calm down but she did....These guys are not mad you people are mad.....all they have is mental disabilities and need medication which they are not receiving...coming over here making fun of people showing each other love...then you'll go to church and beg God to answer your prayers...make me sick....[/quote]lols,,, no vex bro,,,, we no quick knw say na u dey the picture na.,..... |
e no bad na,,, wetin u expect? |
mods frontpage material here https://www.nairaland.com/1342777/picture-don-jazzy-back-then |
thats the way back den if u look to this picture it will tell you back den in 2003-2005,, you too shud try and understand the level of those days na,,, i like dis guy,, he claims dis his name DON from ground. oseee |
na wa o,,, |
surprise?that tin fit kill person oo |
front page oooo |
murimoney: olodohahaha u no well oo lols very funny,,, |
wow,,, nice kokomaster |
thats aint bad though??.... ![]() |
While Ross was in Africa, Equatorial Guinea to be precise, there was enough time for P Square who was also in Guinea at that time to hang out with the Maybach Boss after his performance. http://www.ogusbaba.com/2013/06/photo-p-square-spotted-with-rick-ross.html
|
cute,,,, i hav watched couples of his movie b4,,, |
chai,,,, dis one na life |
happy for him |
e no fit her at all |

butiful jor

