Mcmic2525's Posts
Nairaland Forum › Mcmic2525's Profile › Mcmic2525's Posts
1 (of 1 pages)
just so sad....sad....sad |
hmmm....e make sense die ,see better kneel crawl,may be she try make shakara for the mr lecturer |
lalalalalala.....yes its access, everything is accessible under access bank even the molato na free access |
she just could not help losing the already own plantain you are on ur own oooo |
looooool....na now you know say we Nigerians dey? when you dey enjoy na only you o...oya Begin managed ur problems by ur self ,you nor tell us wetin the person dey tell u,the kind insult n wetin you do the woman husband.looool,u don see mumus abi |
come and see Onitsha wonder ...come and see Onitsha wonder...see as the man dey do nose ......hmmmm...him still dey smell fine fine tins in d air |
see him head like Gordon's own...him don lamba one big olosho dem don carry am go shopping him come dey carry shoulder up. may fashola pour quotaà on ya head. |
legends with big pots... I hail o |
Rip |
gentry won't like to kill you if you where not doing supplementary for his wife..his wife o, you self go fish for another mans pond. looool, now you come dey run. when you dey chop her he nor swt you? gentry won't like to kill you if you where not doing supplementary for his wife..his wife o, you self go fish for another mans pond. looool, now you come dey run. when you dey chop her he nor swt you? |
1 (of 1 pages)
gentry won't like to kill you if you where not doing supplementary for his wife..his wife o, you self go fish for another mans pond. looool, now you come dey run. when you dey chop her he nor swt you?