Meajor's Posts
Nairaland Forum › Meajor's Profile › Meajor's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 16 pages)
Idey come back |
Na human be this.. Its already a clear indication say d man na demon possess |
Sister receive sense... E be like say dat your albino of a boyfriend don dey wipe your sense small small.... Who tell you say I know Davido father before Davido... Do you know say many people know his dad because of him(Davido)? But you on a range of 1 to 10, if you upload picture you must show ur father in five... If you post anything na about how your father do Dis or dat... D last one be say yo dey imagine him DM? Ways wrong with you? Receive sense... Any albinistic attitude I command yo to flee |
So Dumelo you mean say if a true man of God receive revelation about an incoming calamity make him no talk ![]() |
Asin d madness go pass d one wey you presently dey exhibit?? Receive sense my sister |
Your virginity your consign... Na me get am? Abi na me go do d deflowering? If simple abstinence you no sabi, till you ask... Just wait for me...I go answer you wen Buherdsri go back to daura |
Stop |
God purnish una... iNEC na so una go talk abi |
I dey come back |
Every time na inject Inject which day dem go draw? Rubbish |
Before nko? Wen you realise say na sinking ship you dey, as a wise man na to use the available boat oh |
The only thing our celebrities sabi na party... You no go hear say, they start up multimillion naira investment... Later now if illness come, dey go begin beg through every social media, newspapers and even billboard... |
Africa in its entirety needs revival..... |
Five million child voters abi cows?? Make I know |
Swahili... |
I laugh in Swahili |
I dey comeback.. Just wait for me |
I dey come back abeg |
Booked |
B4 Nko EFCC know wetin be law?? Na bunch of olodos dey der na |
OP ..so you expect make I watch d video?? Na wao... You don spoil my mind this morning oh |
Make I book space, go do something first... I dey come to write responsible comments... because I know say e dey go promise land |
Na mumu him be na.... So you're indirectly saying naija youths dull pass the dullard occupying d position abi? It is better to suffer under the leadership of a youth, than an old retarded dullard... I dey vex... I no blame am, I blame those irresponsible youths wey dey become political thugs, e don reach a situation were Sagay begin thing say every youth na thug... Na thunder go fire you and you fellow caucus wey think say the country will only be better with recycled old men... I'm a youth and I started my current business, without support of anybody and today I'm an employer of labour....and its running fine... So what is Dis otondo saying? |
Council of Malo's meeting... I wonder wetin dey go dey discuss for there sef.... We need reasonable leaders |
Infidel |
1982 36 yes ago bdat?? The thunder wey go fire all this our leaders still they do warm up.....Heat don start and NIMet dey give safety precautions, d useless people forget say d only solution na 24hrs light..... Very good nation with useless leaders |
Everything about this government na bad news.... I just pray it doesn't continue beyond 2019 |
007author:see me see trouble oh... Na your boobs?? Abi d person wey see am marry tell you say him dey complain |
So there's still some people, wey get sense for APC I'm surprise..for my mind na only cowrians dey der oh |
If them like go bring Donald trump campaign manager come join with Hilary Clinton own, Buhari is going back to Daura... If he won't, then na exile gum am.... What nonsense, this people no get shame oh... You say if una fail, make Nigerians stone una, patiently my people no use the stone, because Bible say he who is without sin should cast the first stone.... And without shame una wan still contest.. |
Since when out area guys pour fuel for ladder after d official been climb up, dey no dey come cut light again oh.... Na so dem dey call for meeting upan down.... |
E work na... No be big bum bum she want?? She don get... F only she need na another injection for d other side.... Ungrateful thing |
