Meajor's Posts
Nairaland Forum › Meajor's Profile › Meajor's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 16 pages)
Nairaland and who rock it better be like taking Garri and groundnut..... OP so you no get a mind of your own ni?? Even ordinary sense no fit tell you say Juliet Ibrahim na she dope for the pics? Even blind man sef go know.... |
Two side for our nation na dem dey be our problem.... The east and the North... If you hear, terrorism na north, if you hear drugs/ scam issues na East... Oh lord wetin we do to deserve this na.... Its always a chinedu or nnamdi that is involves in drugs... |
Back then phenomenon was a hot cake, the guy was almost topping MI... I believe in you bro.... I still miss rap music.... But I pray say Buhari bad luck no go ever find you... As you get Patience for the music may Goodluck find you.. |
ThankGod for the faithfulness of the wife..... Some men no get shame oh... How person wife go dey entice you... Usumanu you wan be like a man who founded one religion in the fifth century abi? |
Snow02:you get head bros |
HeyCorleone:hahahahaha... Bros you get mouth oh... Buh j was not a victim sha |
Thank God oh... You see how God dey protect obedient people ko... Children obey your parent, so that your days will be long |
Toh... We don see.... She never hear wetin Amber Rose wan do to her own? Make she all go do d same.... No get carry problem up and down... |
Make dem just cripple d guy and pull out his two eyes... Shikenan... Your mama oh... Dat guy na demon possessed |
Very beautiful... Make we quickly snap our own oh.... So if my pikin come dey ask, dad when did you snap Dis picture, I go say na during change period, a time we had pharaoh ruling in d 21st century |
You never even get something you dey ask who dey gain more? I can never trade my freedom fir anything.... Zombie zombie bi bi zombie gboza |
Good development, buh the useless ones will see it as an added opportunity to become more useless.... |
Useless statement.... We no suppose dey use any Samsung product sef... So him don go through all villages and mountains wey dey our locality.... Wetin dem even get sef? |
Which kind question come be Dis, you hear... Alaba international market and Aba market.... Common sense no fit tell you say na d one wey get international popular pass? OP receive sense |
My brother, you wan make money shebi? And you fit get camera ko? When you buy camera begin visit wedding events, dress clean... And also if higher institution dey close to you, begin go der and become a photographer.... When you just see a guy and a girl, quickly go sweet mouth then and next dem go smile and market don start bedat oh.... Buh I know OP wan wetin him fit dey use form.... Hey, girl I'm a video producer and a director.... |
Meajor:sorry I repent... Na now I see say wetin you write make sense... God bless you... #LetScriptureSpeak |
OP so na wetin you wake up with bdis? I pity you... D way you carry Dis satanic doll issue for head, e no go help you oh.... |
Men can be a scum, in which way? D guy rape her neh? No be to go serve country she was send to do? Nobody send her to go dey sleep around, even come get pregnant.... All this corpers, once they start d nonsense called love, you go think say even romeo and Juliet own na joke..... When you got into a relationship and the only you've got to offer na sex, aunty what were you expecting? Dumbhead |
Shebi 2019 election is by the corner? D useless EFCC go start terrorize the opposition... My own be say make dem scrap EFCC... Or rather when dakwambo win, make him carry fayose as his vice... Den handle anti corruption affairs to him, shikenan... Only fayose can do dey job |
So OP, how Dis news take change d curse wey dey follow our country? |
Make dem no sale na.... Just see as holdup dey everywhere and the unfortunate thing be say no be cars wey we manufacture na im full d road oh.....people dey go buy ideas, you dey talk of cars..who cares? |
Useless girl vote na, shebi does mumu guys still dey give you uber money and money for subscription... After him come back 2019 even bike money you no go get, and na freebasics you do use..... No worry I just dey look you..mtcheeew Even if I'm madding |
Useless girl vote na, shebi does mumu guys still dey give you uber money and money for subscription... After him come back 2019 even bike money you no go get, and na freebasics you do use..... No worry I just dey look you..mtcheeew |
My problem with our leadership is that, dey no dey see other foreign building, as them they high so? All those skyscrapers dem..... When Buhari been they travel up and down like Lucifer, I been think say him dey go see all those buildings and structures, so he fit implement am for our country... Buh now I realise say the only tin him knw na hw to make a country look like war infested zone... |
spenca:5k Maiduguri |
All this judges sef, anybody guilty of this act na to use hammer bust him two balls... Bible say some are made eunuch by the working of men...so na just to do am |
You know we can't always blame the people, there's a saying that, if snake don bite person even if him see earthworm na run hin go run.. So the problem be say, too many fake prophets don dey ground, that even if a true prophecy come, a wise man must at first be skeptical |
Where all those feminist? Shebi when buhari say a woman place is in the kitchen and za ozza room, many been dey dispute....come dey form gender equality now see wetin dey compete with una and every lady no fit sleep...... Woman na woman nothing fit replace her... If you like built a robot wey fit cook, massage, bobo pikin, if no be woman(person) e no fit be woman... |
makydebbie:she got a flat tyre on her way..... Or rather.. Honey on my way, a breast snatcher stole my breast and replace them with this... And the shocking aspect was that he disappeared before I could raise any alarm. |
peacesamuel94: |
removetheturban:the works to be tested is not to condemn us, to to give to every man as he deserve and some after the work is tested will be left with nothing ( 1 Corinthians 3:13-14) |