MEILYN's Posts
Nairaland Forum › MEILYN's Profile › MEILYN's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 142 pages)
Jesus Karen? Mtcheeeewww Nonsense u 4 n.aked come nah.......i love Saka d man is jst too simple.... |
mtcheeeewwwww fools mtcheeewwwwww dis tin dey pain me pass ona sef
|
Keep Killing oo,Kill Innocent Ppl Join
|
Up Nairaland Lwkmd oooo...Best Forum In D Whole World
|
1 shortblackboy: I suppose win am for 2001 o wen I score 360 goals for my street why my name no dey there enh ?is dis funny? Mtcheeewwww |
JideTheBlogger: Victor Moses, if Chelsea can win Europa league+ FA cupJide u nd Chelsea eeehhh Leave my Chelsea Alone oo, talk abt ur Arsenal
|
sufa i get degree ni.....3rd Class Or Last Class all na degree
|
lwkmd see as ppl dey comment ì dis match, gud1 sha naija league don dey try
|
non abeg....jst my own opinion oo abeg dont ban me |
jst like one Electrician in my area..........R.I.P Man see watin 500naira don do u, if nepa cut light, ona go carry ona big head go fix am back illegally 4 chicken change........God Don Catch U 2day, Anyway Sha ooo Wish U D Best In Ur New World
|
Chelsea All D Way.....Manu With Their Normal Ojoro, Anyway Sha God Dey.....Howard Webb? Jesus Christ wat do u expect?
|
hw will d website affect d fact dat dey re Acting Rubbish? Anyway oo dey re coming up
|
. |
u guys didnt even tink abt wat caused d fire, ona jst dey blame Fashola Mtcheewww, Na Fashola start d fire? Abii him carry candle go burn d place
|
lwkmd Nairalanders no go kill person Lol..........Boko Haram Again?
|
Akpa ife: Gej is working imagine NNC to lunch mobile number protability Gej u must rule till 2019 I must vote 4 uWatin concern GEJ nd NCC? Abii u take weed ni? Na GEJ MAKE D DECISION? |
Mtn Done Die........Chaiii Mtn Is Against Dis 4sure......Nice Call |
RedBenson: WHERE IS THE CORPSE OF THE BODY FOR A PROOF. Nobody seemed to ask abt d corpse but only ranting and keep ranting unreasonably. If Damoche corpse was shown, why wont this one?guy keep quite, police were rading everybody, na u get mind to go dey take pictures abii na Ikeja Police Station u 4 see ur self
|
Dis True oooo........ I witnessed it, i reside at Okokomaiko in Lagos State............@ O.p no doubt abt it, u re very correct, D guy dey killed at Abeokuta Street was my frend,he was nt a cultist though, he was killed simply because he ran wen he saw dem wit a gun,he knew d guys , nd dey pursued him to his house nd shot him, dey pointed a gun at one of my frends head but God saved him............d oda guy was killed at my bus-stop............Two Ppl were killed before Damoche, A few seconds away from my house, God saved me dat day i would av been dead by nw.......d oda was killed at Cassidy Bustop
|
sahy'd:u will have to pay me 3,000naira u wont pay Airtel a dime.....add me on fb www.facebook.com/omokogi
|
sahy'd:As u see me dey do advert, u suppose know say no be free.......My contact details is there anyway
|
Slankey: Did you buy your data subscription from heaven?i dont buy data bro....free tins onpoint
|
Adanyebe: SO WERE IS THE GIRL IN QUESTION NOW?bros hw we go take know nah, We family Her?
|
hmmmmmmm Na wa oooo......D gal go dey regret nw oooo.....
|
i tink sum nairaland guys shld be sentenced to death.......Y shld sum1 like blink come here nd say rubbish, Blink i tink ur mother shld be put in her place in d society.......Women have d same level of right u av in d society....so shut ur trap
|
lol Afam no go kill person 4 nairaland.....anyway sha oo d government shld find a new home 4 dem
|
lol Jona i dey feel ur swag,u go fear nah carry go jare, fine man no pimples
|
okonkwo u will live long
|
is dis real? Jesus Christ
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 142 pages)
