Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 8:24pm On Jan 06, 2021 |
Melaye: screenshot or Ok But the odds is not up to 2odd |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 8:16pm On Jan 06, 2021 |
Bankalert: Play 2nd half over 0.5...2 odds every day and know peace... Thank me later  which bookie wan give u that kind odd   ?
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:46pm On Jan 06, 2021 |
NegroAcheiver: Apart from that sef that sampdoria keeper just dey catch ball upandan. Me no see Wetin Dem fix for that match. e weak me oo |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:41pm On Jan 06, 2021 |
alexistaiwo: Wahala be like Buyer's remorse. E dey everywhere you go like MTN Wetin dis one dey talk |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:36pm On Jan 06, 2021 |
NegroAcheiver: No vex ooh but you watch the match, inter wey dey second for serie A wey dey find league go fix match? Lukaku dey bench because him get injury last match. E easy to play professional football? Abeg make una try dey reason well sometimes. i watched the match inter get chances but no fit convert am meanwhile Sampdoria 2 chances first half dem score |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:31pm On Jan 06, 2021 |
frequency11: me just da wonder why the man go bench lukaku.... even if lukaku dey e fit no change scoreline cos Sampdoria no come field to joke |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:24pm On Jan 06, 2021 |
Una go just dey spew trash just because una lost 100 stake How conte take fix match by using his best players Did u even watch the match  Sampdoria played with more passion |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 4:29pm On Jan 06, 2021 |
How long e dey take bet9ja to verify person documents na |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 10:29am On Jan 06, 2021 |
miracood: B96TZWTPSCEAE-2993924
Someone should explain to me why this bet is a "won" bet, despite two reds in the ticket. u dont have any business betting Learn a trade before its too late |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 12:41am On Jan 06, 2021 |
Kilishihunter: You wey dey on free mode almost 24/7 where you wan take see at least 300mb to stream one full match u get any app?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 12:10am On Jan 06, 2021 |
Which better lite app psn fit yake watch matcjes esp epl and la liga  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 10:04pm On Jan 05, 2021 |
Tolu181: You all should welcome me to this shit-hole
I am the new troll student of tolu121.. tolu121 have retired so as his student, i will take over from him. i talk am say ur mumu dey on autopilot
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:53pm On Jan 05, 2021 |
Kilishihunter: But you know say I no ask you na your papa get nairaland abi |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:52pm On Jan 05, 2021 |
Geeksamir: Melaye my friend How u dey sir/ma my nigga  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:47pm On Jan 05, 2021 |
Geeksamir: My brother no be fight na Just trying to help am not forcing anyone to play na Shalom were u dey get these games?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:46pm On Jan 05, 2021 |
newguy1: stop deceiving people with fake prediction, d zaragoza team is already leading n one other fella was saying home win... all this is un call for comot for here
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:44pm On Jan 05, 2021 |
Kilishihunter: One day continuous crumbing and begging will be a thing of the past on this thread. One day e no fit happen when we get people like tolu121, disturb and miracood It can never even if everybody win 49 million these wretches above will still be super crunmbstars |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 8:27pm On Jan 05, 2021 |
Tolu121: May God deal with those quoting me with rubbish.. for your mind u don talk better thing Your mumu na autopilot |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 8:09pm On Jan 05, 2021 |
Meekness1200: I won't give it to you
Tolu121 Loranye or mespusinglez
should drop your aza Dis one no well oo |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 8:06pm On Jan 05, 2021 |
Una no dey tire to beg for crumbs  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:36pm On Jan 05, 2021 |
When una papa send una to school una prefer to use una school fees take gamble Now see the end result Foolish gamblers |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:01pm On Jan 05, 2021 |
[quote author=miracood post=97750145][/quote]olodo na auto-correct
I no be illiterate like you |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 4:54pm On Jan 05, 2021 |
miracood: did it on purpose  oga shot up Upon all your schoo fees wey u dey donate to alabi he still dey rape ur anal join Go back to school Your shame dey shame me
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:28pm On Jan 05, 2021 |
miracood: with this ur writing flair, u would have pass for a legit writter.
But no, u choose to be a lowlife scammer. And an arse alabi can drill anytime without paying. Smh mumu dey waste him talent still dey let alabi destroy his asshole God no go shamus |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:26pm On Jan 05, 2021 |
Disturb: is that why you can't read?
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:20pm On Jan 05, 2021 |
alexistaiwo: There is a big difference between the ability to read and the ability to comprehend. Unfortunately for those who have a low IQ and fortunately for people who have a way with words, reading can be taught and comprehensive ability is an innate intellectual feature which you either have or don't. Did you notice the guy I quoted yesterday even missed the memo and swallowed the post hook, line and sinker? Most trolls here are dunces, you can insult them and they won't even know and receive the said insult with utmost gratitude  Why u no channel dis ur writing skills into something productive like tutoring kids at the back of your dad's hut instead of scamming aand getting raped by alabi daily |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 1:22pm On Jan 05, 2021 |
Bunsenbun: he studied Statistics  ew.u dey quote himself make he seem like other people dey side am Coward puss.y ass nigga |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 1:11pm On Jan 05, 2021 |
Disturb: doesn't change the fact that your low iq brain can't understand sarcasm... Even with all the explanations..
Na only odds and livescore you get A1 for ur life don dey already wretched courtesy of your stupidity and alabi steady raping |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 12:59pm On Jan 05, 2021 |
Disturb: lol..instead make you de pray for ogun to strike your rusty brain So that at least some dust particles go comot ew.u gambia |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 12:50pm On Jan 05, 2021 |
Disturb: when mad man de walka about without clothes..na him family de feel shame
Melaye I am ashamed on your behalf...glowing confidently in foolery na ogun go strike that your oily mouth |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 12:24pm On Jan 05, 2021 |
Disturb: people grew up without parental love/care are quick to insult others people parents..
Continue wallowing in your stupidity, be like you no finish primary school self
Go back and read the second comment he made after that.. To aid your slow brain u be fool and no be your fault na alabi make u dey reason like dead firewood Change your reasoning if not your pikin go worst pass u the way u worst pass ur papa |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 12:09pm On Jan 05, 2021 |
Disturb: Omo to understand sarcasm de hard una... Since yesterday una never understand
What the fvck.. Such low iq
What that guy has been trying to say is that you guys are so paranoid about Santa Clara getting a draw as if they set up their club as a charity organization to be distributing free points.. your papa na no understand sarcasm U no see were he say the players na volunteers and the club run at zero operating cost Na ur type them go scam las las |