Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:39am On Jan 05, 2021 |
alexistaiwo: Santa Clara na charity organisation... Their players don't train, they are volunteers. E ne like say u don dey mad Charity organization kee u dia
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:32am On Jan 05, 2021 |
Latidoh1: Did you play the one he dropped yesterday face front |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:08am On Jan 05, 2021 |
Geeksamir: Dem talk say na fixed ooo Iran league 2 Khoshe vs navad Correct score 1:0 Starting 11:30am no fixed match for today ni?? Drop na boys dey wait |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 7:57pm On Jan 04, 2021 |
Make u no go learn how to hustle or learn trade b4 alabi totally destroy una |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 7:51pm On Jan 04, 2021 |
oluwadabira111: bet9ja dey mad they should have released cashout yesterday but dem no gree now am in sifia pain I go soon stop this shit stop for ur own sanity  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 7:49pm On Jan 04, 2021 |
Lavoz: Hi Congrats in advance. booked a space already. book which space  U must be joking When men dem start dey book space later at night you'll be nowhere to be found  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 7:11pm On Jan 04, 2021 |
prince2pac: ok space reserved You no fit beg baba God to reserve space for u in heavenna for crumbs u dey book space My guy
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 7:10pm On Jan 04, 2021 |
XshegzzyeeiX:
 I'm very naughty, so don't tempt me
 u wan fvck am ni Just say it plainly which one be I'm naughty |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 6:49pm On Jan 04, 2021 |
Geeksamir: Melaye u again Ha! But if i screenshot giv u the money cant be yours na U can rather beg for crumbs nih nw Hunger can be so mean Bastard anu mpama get the Bleep out |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:25pm On Jan 04, 2021 |
miracood: tolu121
Troll this boy, and I'll fund ur dad's bet9ja account with 2k tolu no fit troll israel Israelp go kill am uselessly  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 5:11pm On Jan 04, 2021 |
Geeksamir: Na 1k i put All die na die No qualms ew.u screenshot or... |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 4:55pm On Jan 04, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 4:23pm On Jan 04, 2021 |
XshegzzyeeiX: 16 monikars recharged as promised
fuckdemrepented done manbello done Lorayne done miracood done blaquemyc done 7evenT7 done prince2pac done Lavoz done babamoha done frequency11 done brayss done Lordfranklin done Corbin done makom56 done Southsouthking done Dwaney done Me na funding i need oo  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 4:20pm On Jan 04, 2021 |
 Equal2DeTask:

In future, Una children go see as their papa dey beg for #100  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 4:16pm On Jan 04, 2021 |
southsouthking: Na people number you dey quote like this so, what if them choose modify the number later?
Nairalanders and over sabi, abeg modify my number there biko. call mynd44 he go sweep everything neat even the quoter join  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 4:08pm On Jan 04, 2021 |
southsouthking: Lols baba man no go remain like this for life na, We all pray to dey do give away like this na. But for now, the hustle is real. call puskin to help una remove those numbers oo Internet no dey forget |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 4:07pm On Jan 04, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 3:55pm On Jan 04, 2021 |
southsouthking: Help me ask am o, me even surprise. for future purpose Incase una come back in future  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 1:44pm On Jan 04, 2021 |
sty1es: Mumu. Did roma, benfica and juve play on a monday? Use your head! that one na big ewu for thread |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 1:36pm On Jan 04, 2021 |
Corbin: e enter o na luck even him self no get mind to play am |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 1:30pm On Jan 04, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 1:08pm On Jan 04, 2021 |
Geeksamir: Hwfa shey the 100 naira don enter make u use am eat ooo So that it can suppress ur bitterness your papa wey dey house tell am say he dey mad |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 12:44pm On Jan 04, 2021 |
BopZaddy: Kharol123 Coza Blaquemyc Melaye Plusul Richmanrichar Corbin Lavoz Yellowgarri2 ServanTheG
Drop bet9ja ids.. I'm unable to fund sportybet and Merrybet manage #100 ahbg... 
If you don qoute with the id.. No need of reqouting.. I would get it mastermelaye 9515865 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 12:33pm On Jan 04, 2021 |
BopZaddy:
my girlfriend don collect 2k already..i fit drop only #1400 now... (first 10..if e no reach you.. No vex with me..) I no post her picture on her birthday..
Nobody should mock me for repeating shirts please .. Let's be guided . Mastermelaye 9515865 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 12:32pm On Jan 04, 2021 |
100trillion: 2h...drop am for my nigga so na ur alternate still ne this  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 12:28pm On Jan 04, 2021 |
Disturb: #200 each no go go round..
Shame de catch me to share #100 but it is what it is 200 better bro |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 12:21pm On Jan 04, 2021 |
Disturb: Automatic slot..
Cynthia50O/hakim Lorayne Fuckdemrepented why my name no dey there na |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 12:04pm On Jan 04, 2021 |
Mandela27: Make unu drop codes na *556# for MTN *123# For Airtel U still want more?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 11:36am On Jan 04, 2021 |
Geeksamir: Dem talk say na fixed ooo Iran league 2 Khoshe vs navad Correct score 1:0 Starting 11:30am go collect loan play am na nonsense Abi u no want make poverty leave ur lineage ni  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 10:38am On Jan 04, 2021 |
Coldplayyy: Thazard you can't afford N4 SMS airtime.. but you have haters.. wow  i wonder wetin psn wan hate for that wretched man body This lige sef |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Melaye(f): 9:46pm On Jan 03, 2021 |
alexistaiwo: I will do giveaway out of the 235k for the first ten people to quote this post, you are automatically included. Abi make the number reach 20 people so it can go round. alexis ma nigga  |