Menix's Posts
Nairaland Forum › Menix's Profile › Menix's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 251 252 253 254 255 256 257 258 259 (of 305 pages)
sanbells:Maybe.. Buh wiv dat same face 2day I can't remember wen last I had to go thru d rigorous stage of toasting d opposite sex.. |
sanbells:Yes!! especially not 9ja galz. Cous I know I was more than chivalry wen I was a student nd no chick look my face. |
sanbells:Madam datz afta u mst weighed d guyz pocket. |
Oga OP.. Dis ur chivalry ve nofin to do with nigerian galz. Stop copying sh1t online for 9ja galz consumption. My queshion; *Which 9ja gal go look ur face wen hunger dey hammer u.. *Open door? Nah danfo door u wan open 4 d gal. *Compliment? Any 9ja gal u compliment is already reasoning dis guy wan toast mii.. *jacket? Comot ur suit jacket wear 9ja gal mk she ask u weda nah her heat go kill. *give up ur seat? Then she has got a story to tell her fwend about d mugu she met. *d guy goes out his way bah? Dat guy don finish cous nah u go pay her sibling skool feez Abeg I go stop here.. Chilvary ko chidi nii.. In Igbo land chivalry is called Ego... |
Oga OP.. Give ur self brain nah, can't blive som1 will b seeking such advice @ 2015. Y suffer an innocent soul(ur kid) bcous of dat english word called "LOVE".. If u know ow pained I am seeing dis ur post nd ur follow up post, nah confirm sakpa I 4 give u for ur ogo.. |
Neplusultra:since birth |
OP.. Calm down, e suppose pain u cous u snatch her two pple com thief her (ur fwend nd cousin). Thou na only loose galz dem dey snatch lik dat.. |
cokacoola:Ow can I insault u, do I look lik an insalter.. Carry on jawe.. Fun aint limited to cyber space.. |
^^.. Watz dat nkita saying plz.. Do u work @ his state laison ofix... |
Omo weed don dey dey coke oo.. OP.. Carry on until zeus thunder wey go soon strike u defrost finish.. |
Is this OP suffering frm d Abo (sacrifice) he ate @ oshogbo junction. D Zeus thunder wey go soon fire u is been defrost.. Nkita ndi Oshogbo.. |
If u guyz ve got available funds 'park out' but on the interim be prayerful nd alert oda tenant for a collective action. |
Dis Op don madt nii.. Mii wey don dey happy say e fit b my neigbour wey I dey suspect.. |
I would say 95% of Nigerians would hardly want to pay back. Sometimes I wonder if its a curse. Before diz banking reform, som dudes pick loans wiv full intent of not paying back. I know of a Retail officer who would even help his customer arrange loan knowing the customer aint paying back as long as his percentage is sure. |
Bro. She might not ve plans of dating dat dude buh only trying to pressure u to source funds for her accomodation. U can still salvage her frm dat prayer warrior if u ve got d fund... Buh a Real Man will only wish her well in her new ministry cous she aint worth d strezz.. |
Da Vinci book I presume.. |
inception101:Might b lucky gettin it on this forum buh u nid to post at a peak time wen lot of pple re online.. |
Shebii if my Visa don set u 4 jst com carry my Samsung 46" LED |
Nice Jab.. 1-1 Watin 4 Kim K to respond.. |
If wishes were horses Akpos will ride.. |
U more than sexy, u re d englixy.. Sure ur surname is Dewo.. |
If diz ur story nah true, his fellow niggaz all nid to hang.. |
Am sure d dude is jst as educated lik his master thus he read "Buhari d change master" Sure he was so happy supporting Buhari.. Still on d still I smell shop-photo.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 251 252 253 254 255 256 257 258 259 (of 305 pages)
