Mercysamuelson's Posts
Nairaland Forum › Mercysamuelson's Profile › Mercysamuelson's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 27 pages)
Something wey many Nigerians dey do here in the United States of America every election season. |
Ever8090 Is there any time In this man's life when he looked young and handsome? ... When you finally dey reach those certain age wey e dey for those pictures, try compare your look and wetin you don achieve so far with wetin e don achieve for him life dat same age. |
Asquare84 Wasted US government resource on only one single individual. You call that wasted? Na you think say na wasted. US no dey do where dem no go see money. Las las na dem prison e go dey. |
This is a case of "What you ordered" vs "What you received". |
Lungs Tinubu U shall not live to witness 2025 You better be careful what you wish your fellow human. Many of those wey wished Buhari death don die even before the end of Buhari's 8 years tenure. Be careful. |
The "Ko gbo Yoruba... and "Ko si kan-kan" got me 😁😁😁. |
Make una dey do am at una own risk. |
Gboom Just 4 years? He will come out strong and reinforce again. Read the remaining part for you to know say e no dey serve any jail term. Awon werey. After confirming from the prosecutor that Akajiobi had no prior criminal record, Justice Lewis-Allagoa ruled that he could pay a fine of N2m in lieu of serving the four-year prison term |
DaddyCoool Stop lying. There are virtually no kidnappings for ransom in US or we'd be reading about them 🙄 |
DaddyCoool Kidnappings don't occur there. Ask Nigerian there, they'd tell you they feel 1000% safer there. I myself repeat, nobody comes back to Nigeria because they're trying to do Nigeria a favour! Kidnapping and many crazy things happens here in the States on a daily basis. America is no different. |
LEGALSER Are you God? So na God una dey wait to come help una vote una yeye politicians! Una mummu never do. |
All these rubbish wey politicians dey sometimes utter from the gutter of their mouth, I hope people won't start crying for him when he's finally got killed. No single pity for themself so I wonder how people go still dey pity dem when the thing wey dem call for finally happen to dem. |
Too many problems for that part of the world. How e go take pay now when insurance no dey in place? Too many wrongs to be corrected in that country. |
ukaface You know you really don’t have to feel bad washing toilet in Europe No one needs to know what you are doing? At the end, you make your money, and when you come to naija no one will know you clean toilet for survival. There are opportunities to leave the toilet cleaning if you want to All these washing toilet of a thing wey una dey always talk sef. I hardly see any Nigerian since I'm here in California washing toilet but I've seen many more Americans and Mexicans does that everyday. Na una dey think there is anything like toilet here. Its not as bad as una think say e be. |
AntiChristian Where's Yahya Toure? Seeking asylum in an unknown land. |
Make she continue to wait until she see say she no even dey the said Will wey she be dey wait for. |
Cream wey dem no fit sell for Nigeria but dem decide to go faraway Ivory Coast to go sell cream. Believe at your own risk. Anyway, dem sabi wetin dem want go do already. |
The party elders said Melaye’s political ambitions have crumbled to the point where he can no longer secure a local councillor position. Na wa o. See as dem yeye Dino Melaye. |
RealTrump I don't see the significance of calling the driver to answer query. So, I will help someone to hospital n their family will now be disturbing me with court case in country that has no ambulance? This country just dey upside down. It's necessary to do so. This is because he would have witnessed many things while Mohbad is being taken to and from the hospital. |
Before nko? South Africans and HIV be like bread and butter. Dem dey always go together. |
So na the same kind of plane United States of America and Naija dey use? Una go dey compare things wey no match. Where dem dey do the maintenance sef na another thing. |
TinubuBarawo ever since this guy met Buhari and tinubu his career never remained the same But your own career never better reach e own. |
Tjra post. See inferiority complex Denied US Visa ... And so? Wetin that one come mean? Na your type dey do Thanksgiving for church say dem grant you visa 🤣 See, anybody can be denied visa of any country as long as you don't hold a diplomatic passport. No mind dat yeye guy. I was once denied a visit visa to the US and now, I am a Citizen in the same US. |
What do you people really want ?Biden was Old now Kamala doesn’t stand a chance again let’s be optimistic this time. Democratic Party will actually have a Convention where the Democratic Party nominee will be selected. Kamala though endorsed by Biden as an ally and loyalist does not automatically confer her the Democratic nominee.. So, In the coming weeks we wil know who the new flag bearer will be for the Democratic Party. |
WePay Token will launch in July 📍 Even if you don't know about Crypto, we'll guide you. Come in early & reap massive benefits before the coin blow out Join the WhatsApp group 👉 👉 https:///HRizOuDXqPt3VTYIdllpNe |
DUNDEE Make Trump dey decisive you! He will make getting student visa very hard to get, harder than it used to be. No mind dem. Even for here for America, nobody dey take Trump serious again. Same way e ban us from joining our wife's and kids, and our families for more than 3 years then before Biden come lift de ban. E want dey talk like saint now. People no just get time for am again. Na one kind wahala man. |
WePay Token will launch in July 📍 Even if you don't know about Crypto, we'll guide you. Come in early & reap massive benefits before the coin blow out Join the WhatsApp group 👉 👉 https:///HRizOuDXqPt3VTYIdllpNe |
WePay Token will launch in July 📍 Even if you don't know about Crypto, we'll guide you. Come in early & reap massive benefits before the coin blow out Join the WhatsApp group 👉 👉 https:///HRizOuDXqPt3VTYIdllpNe |
Emu4life Turkey should start producing their own Aircrafts soonest. Turkish airlines is the best for me anyway, anytime. #TeamTurkishairlines |
pansophist 56 years old pregnant? Lie small small my guy. I don see many Mexican Women above 55 yrs of age with pregnancy for here o. No be lie my guy. |
T0T0Vulcanizer No I am not yet ready for marriage. They still many fishes in the ocean that I still haven't tasted yet. Yes I respect my parents very much. If someone goes to tell my mom that see me with cigar stick she won't believe. Oh, then it would be fine for you to go get a place of your place you can make a butcher house instead of your parent's place. Eni to ba ma se owo aja a ni gbongbo lowo. Awon omo opin aye. |
... And so? Wetin that one come mean? Na your type dey do Thanksgiving for church say dem grant you visa 🤣