₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,741 members, 8,513,465 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 05:01 AM

Toggle theme

Mesopotamia's Posts

Nairaland Forum › Mesopotamia's Profile › Mesopotamia's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 65 pages)

Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 8:23am On Aug 11, 2013
Fynestboi: i borrow shakur dat post 4 d main tym ni due to sum tnxs sha bt naw u can return it shakur no be bar oo na pha.
lolz....will soon join u...bt i wan first go study english so dat i go fit speak lyk Hon Patrick.
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 8:21am On Aug 11, 2013
Fynestboi: funny u takng of freedom of speech 4 here u re on a long tin....

U c one tn abt dis thread be say pesn wey post gibberish no dey chop ban bt na pesn wey post beta tn dey fori ko sebi i tell u mai own plight na so its nt a new tn dn bcme normal tnxs lools...
u knw sey u be regular prison customer lyk T.I,lil wayne,etc....bt me be newby lyk breezy
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 8:19am On Aug 11, 2013
Fynestboi: ehya i tot as much bt dnt warri barrister fynestboi is fully bk u chop ban within 2hrs u re bail dis tym around..
wa gbayi jare.lawyer mi to jasi
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 8:17am On Aug 11, 2013
Leystra: Heyaaa, no vex jare... Just go collect d form sharperly...
sure...monday,God willing.
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 8:16am On Aug 11, 2013
Sadeluhv: Dat's too much Mr,Hausa,or d poster is ur broda?
no mind diz hausa guy.e too dey behave lyk doyin okukpe
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 8:15am On Aug 11, 2013
Sadeluhv: He also posted on PolyIbadan threat.
yeah....saw dah too.....i think even on unilag's too.
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 8:13am On Aug 11, 2013
Fynestboi: Laugh mai tongue out kabo wait u no do dat tn wey i tell u nihuh

Ajo wa le nu e ni. Tatantically tnxs
bar shakur no dey online on 2go all 2ru.
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 8:11am On Aug 11, 2013
shakur07: hahhah e kaaaabo shey daadaa le de??
the ban wasn't easy BUT wait oo! What happened to freedom of speech?It was lyk i spammed anything na....was only trying to pass an info and d invisible nairaland police arrested me.
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 8:07am On Aug 11, 2013
shakur07: badt boi ..u for tell me on 2go nao make i solicit for ur release
i was told to seek ur legal assistance but you weren't always online whenever i came online,so i just gba kamu!
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 5:19am On Aug 11, 2013
Dear aunty sper:->m B/U/T-T,never in your entire miserable life ban me,else!.....I felt stigmatized by being shut out of d thread 4 gud 3 days.....Thanks to my chudie dat came visiting over d weekend.She no even make me remember nairaland.......#Hiss
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 5:15am On Aug 11, 2013
I'm back from prison oo......shakur,hesjay,ortatico,hausa,amiable,leystra,etc.......no 1 asked of me.....no qualmz......Diz UI admission slot,na me and una go drag am together......i don vex sef,i no dey go unilag again....4 diz ui,ma ta tan sibe ni....d money no even much...N2000 pere......
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 3:53am On Aug 08, 2013
"I don port remix...
My admission don dey portable,
he mean say,
i fit to carry am come to private
UNI easy,
come enjoy the studies wey no
get e part 2
ah ah,
the matric no wey u dey use now
and b4
carry dey go dere.
Eeh! I don port Oo°˚˚˚˚˚°
eeh! I don port Oo°˚˚˚˚˚°
eeh! I don port go private Uni
kirikata x4
carry the same matric no go,
i don upgrade to private school....
You too can switch to private UNI
and still
retain ur matric number from
anoda UNI...
Walk into any private UNI
authorized outlet
and send the word "PORT" to
3232".
He suppose dey available for
Foreign Universities sef. ASUU
abeg e
don do o!
Education › Re: Unilag 2013/2014/admission by Mesopotamia(f): 3:51am On Aug 08, 2013
"I don port remix...
My admission don dey portable,
he mean say,
i fit to carry am come to private
UNI easy,
come enjoy the studies wey no
get e part 2
ah ah,
the matric no wey u dey use now
and b4
carry dey go dere.
Eeh! I don port Oo°˚˚˚˚˚°
eeh! I don port Oo°˚˚˚˚˚°
eeh! I don port go private Uni
kirikata x4
carry the same matric no go,
i don upgrade to private school....
You too can switch to private UNI
and still
retain ur matric number from
anoda UNI...
Walk into any private UNI
authorized outlet
and send the word "PORT" to
3232".
He suppose dey available for
Foreign Universities sef. ASUU
abeg e
don do o!
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 2:51am On Aug 08, 2013
Fynestboi: LET 2ND CHOICE REGIME BEGINS FOR THE NEXT 9DAYS NAW DIS THREAD GO WAKA SMALLL.................

ANY 2ND CHOICE DAT NID ANY ELP JSU SIGNIFY ALWAYS HERE TO ELP........
bros abeg,make we relate untop anoda levels......u knw dah kain thing na........2go levels.
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 2:48am On Aug 08, 2013
Fynestboi: YOU GET ME FOR 2GO NAAAAAA JUST ASK ME ANY POSSIBLE QUESTION THEN IT WULD BE SOLVED............
u knw what,jst send me friend request 4 fb:psalmuel sammy sam......abeg.
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 8:52pm On Aug 07, 2013
Pls,is dia anyone who has registered 4 first choice,who also z based in ibadan.I need such person to put me through d reg process,come monday,God willing.
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 8:44pm On Aug 07, 2013
shakur07: becalina ** fynestboi +oga labodz *bishop yemmytcm*mesopotamia and all 2nd choice peeepz ** am so happy for all of ya oh
though unilag don certain,UI lo sure ju.........Cum monday,i'll go get it,God willing.
Education › Re: The Polytechnic, Ibadan 2013/2014 Admission Processes by Mesopotamia(f): 6:20pm On Aug 06, 2013
attitude76: uploading a passport was pretty difficult but i succumbed.........................
I doubt if you really know what "succumb" means.
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 3:24pm On Aug 06, 2013
Jst heard a rumour dat unilag's VC said if ASUU strike should continue after ramadan,unilag will have no other option but to back out in other for the school to complete the second semester it was about ending before the strike...........donno hw true diz z bt if itz true,itz a welcome development.
Education › Re: Unilag 2013/2014/admission by Mesopotamia(f): 12:46pm On Aug 06, 2013
damosky12: na merit list ah wan talk o ma brova.
i tot as much.
Education › Re: Unilag 2013/2014/admission by Mesopotamia(f): 11:59am On Aug 06, 2013
damosky12: UNILAG UNILAG UNILAG UNILAG UNILAG UNILAG UNILAG. How many times did I call you? Release the cut off now. ASUU ASUU ASUU!!! How many times did I call you? Call of the strike now!
bros!are u high on codeine abi u've been sleeping?............cutt off datz been out since last week.........folks here sef don 4get abt cut off coz na adm list we all dey wait 4.
Education › Re: Unilag 2013/2014/admission by Mesopotamia(f): 7:07am On Aug 06, 2013
OAU adm list is out.Unilag,pls release urs oo.
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 6:06am On Aug 06, 2013
Hausa: the time is now. Check on oau's website (that is if u chose them) to see if u've been admitted.
Best of luck
can't wait 4 unilag adm list.
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 6:04am On Aug 06, 2013
Hausa: all u had to do was just use your mobile
use my lil mobile to open PDF files?
Education › Re: Unilag 2013/2014/admission by Mesopotamia(f): 4:56pm On Aug 05, 2013
faraaday: dj zee ko lawon eleyi oga ade,, unilag ko jino sile wa gbagbe....na me olamide sing d song 4... omo tamak don dry o, meso i c u...wey ortarico d CSO, BISHOP YEMI, ZIKSTAR, ENGR.,WALEX, Who again o? ehn ehn dt stubborn babe TEAGUE..Where una dey i don miss una o..
Education › Re: Unilag 2013/2014/admission by Mesopotamia(f): 4:55pm On Aug 05, 2013
faraaday: dj zee ko lawon eleyi oga ade,, unilag ko jino sile wa gbagbe....na me olamide sing d song 4... omo tamak don dry o, meso i c u...wey ortarico d CSO, BISHOP YEMI, ZIKSTAR, ENGR.,WALEX, Who again o? ehn ehn dt stubborn babe TEAGUE..Where una dey i don miss una o..
bro,naxo we see am oo.Everybody disappear d moment wey cut off cum out.bt me still dey loyal to diz thread,even though me sef go soon disappear d moment adm list cum out coz na to start to gather ma credentials go remain.
Education › Re: Unilag 2013/2014/admission by Mesopotamia(f): 4:51pm On Aug 05, 2013
Shizz: just check it already!! http://unilag.edu.ng/unilagnet/userfiles/file/2014cutoff.pdf
hey! Datz d cut off marks.We are talking abt d adm list.
Education › Re: Unilag 2013/2014/admission by Mesopotamia(f): 3:10pm On Aug 05, 2013
I wonder where everybody dey.......I guess "the boys have been separated from the men"
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 3:08pm On Aug 05, 2013
shakur07: abi nao ma #1 church member
sha remember to make me ur finance officer in charge of offerings and tithes in ur congregation.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 65 pages)