Mesopotamia's Posts
Nairaland Forum › Mesopotamia's Profile › Mesopotamia's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 65 pages)
larvagurl: i told it was out you didnt believe,go and check it againBabe,can't u read?didn't u see dah d one u'r checking z for 2012/2013..........shey na d type of student wey unilag won admit diz year be diz? |
larvagurl: i no stab anything. wasnt really sure then but now i amBabe,can't u read?didn't u see dah d one u'r checking z for 2012/2013..........shey na d type of student wey unilag won admit diz year be diz? |
1 babe 4 unilag thread nearly gimme high bp.she talk sey adm list don commot,na im i run go cafe with jst short and singlet oo.as i reach cafe,i check am,na im i no cum see ma name.........i don dey cry already........na im i cum see the heading:2012/2013 admission list.........The first thing commot 4 ma mouth na "aye omo yi oni da,oloshi,oloriburuku" |
Boredom yaf want to rape me...#help! |
Boredom yaf want to rape me...#help! |
D shit i heard nw z dat d list won't be released until ASUU's strike z called off and dat we won't resume until d 2nd semester exam z written................:i sometimes wonder why things can't go on well in this country and also why we the masses always have to suffer the consequence of bad governance. |
Pple should pls grow up and stop posting false information + unilag sef should stop all diz suspense and release d list.Also,ASUU should better stay off our admission list coz i dey hear news sey dey no go recognize we d students wey sit 4 putme. |
Damitism: Please, forgive me all my master in the room for moving out of room's topic. I'm an illiterate when it comes to banking. I have a question i want to ask..............valid ID card/drivers licence/international passport/voter's card[urs and dat of a person dat have an account with first bank],up to date utility bill i.e water bill,nepa bill, and go with at least N2000[SAVINGS ACC,dnt knw abt current] |
larvagurl: the merit list is kinda out oh guyz, check the site for your fatejst went to d website and nofin of such is dia.Pls dnt give out false information! |
Hausa: hw far, did u meet up with the cut off?yeah-i met up. |
emmabuggi: 2013/2014 Direct Entry into unilag, for assistance contact Dr bello on 08124128508bros,you again! SCAM ALERT! Diz same guy was on UI thread,BEWARE! |
Sadeluhv: Haus for dat area na hot cake oi dey tell you |
I wonder where everyone went to.Attendance started dwindling the moment post jamb aggregate was released.It got worse when cut off mark to was updated on unilag's website.#WatCanFa? |
mayor10: When will the merit list come out?You spoke ma mind bro.I'm getting restless too. |
shakur07: Kilode.'na hotel u wan rent ni ?na so i see am oo.....d thing tire me |
AdExLaWyEr: b4 nko? Na were u dey stay??i stay around ipaja/egbeda. |
shakur07: Mawning bro ... Hope u don troway ur ghana must go bag and don purchase unilag must come bag ..lolz.....i neva even pack anything,bt when adm list cum out,i go knw nxt line of action.Meanwhile,i try ask pple hw much dem dey rent out room around fadeyi/yaba/onike/palmgroove/akoka incase if i no stay school hostel........d price wey i dey hear fit make person get epilepsy.200k and above 4 two years,minus agent fee,agreement,commission,etc. |
I think d two schools in ibadan i.e UI and poly ibadan have diz similar inconsistency in dia system.UI aint saying anything abt her putme neither is the later while other notable schools have done diaz,nt only have diz schools conducted dia exam bt also waiting 4 adm list. |
I think d two schools in ibadan i.e UI and poly ibadan have diz similar inconsistency in dia system.UI aint saying anything abt her putme neither is the later while other notable schools have done diaz,even waiting 4 adm list. |
Good morning folks |
Good morning folks |
Good morning folks |
Francobaresi: Expect it nxt wk monday or tuesday..'twuld b on d skool website...& wiv ur agg u ar alredi in bro (provided dat u av all oda requirements intact)nxt week monday! Isn't dat too soon?too real to be believed. |
shakur07: Shey d story make plenty senz ni make we storm dia quote author=Mesopotamia]d story make sense die.d only prob be sey,d amiableJay slow 4 d regular update. |
Afolabi6046,i see you. |
Good morning folks. |
oladoya: then what else? Once u meet up with ur catchment you arr already in, the merit cut off is for non indigene and ur catchment is ur real cut off even myself am depending on ma catchment. Ur name is on merit just pray Satan should be put to shame.#Smile |
oladoya: oga why afraid again? Did you ar did you not meet the cit off marki didn't meet up with merit bt i beat all for catchment area.I'm going 4 eng lang and i'm frm osun state. |
I really wish the adm list could be published or posted before next week tuesday coz i have a putme on wed.If ma name comes out,dia'll be no need wasting money and time to go sit 4 d exam. I just wanna be double sure and see things with ma own korokoro eyes. |
Considering the num of years wasted and the numerous stress i went through,involving myself in exchange of words or being part of frivolities aint part of my agenda.My story z lyk dat of d prodigal son coz i was once in a school and i've truely learnt ma lesson. Abeg,does any1 knw when the adm list will be out? |
Walextopolino: na crase dey wori u so o....no be u use ur hand fill microbiology b4? devil slip jejeje now u dey go wake am.u beta embrace ur mbiology and thank GOD. mumu!d guy won use im own hand scatter wetin e don suffer build........smh! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 65 pages)