Meum's Posts
Nairaland Forum › Meum's Profile › Meum's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 122 pages)
You see that New Enugu city wey we Dey see picture laidis? Dem no go build am or fit no finish am😂 |
Ok |
jumper524:But the law that established the agency is clear on who qualified. |
Na wa. Hasn’t the law that set up the commission clearly defined who qualifies & who doesn’t? There are plenty ACPs & above or its equivalent in the security sector with 15yrs experience as required by law. I don’t want to believe this is true. |
Hmm |
The hostilities wey dey happen for their domot dem no call for de-escalation. Na the one wey no concern dem dem Dey do busy body on top. Abeg make we hear word jare |
What they deliberately made impossible until the new minister came. Keep the passport! The owners are expecting it next year going by the information the officers gave them at the point of registration. So keep the passports safe till next year. It only goes to show that things can work in this country if they want things to work On a lighter note, may be the owners have printed another passport through 3rd party vendors😁 Na joke o! |
NNPP focus! Wetin concern una with another party matter? Pedigree ko Pediploma ni. Oya go demolish am comot na. |
First grade tokunbo light😂 |
?? |
Akwa Ibom Dey even show say dem Dey collect plenty money. You see DT & BY those ones you go dey find wetin dem dey use the money do. I don Dey talk am since. Make dem Dey share dis money we go use am take build hospital, roads, etc. Afterall no be we Dey contribute interlock our street with gutter sef. Using that 180 billion as an example, 180billion divide that by 900k families(let’s assume it’s 900k going by 6 children per family to arrive at a 5.4M population of that state). This should give 200k to each family. The government can use IGR to run their corrupt administration & pay salaries to civil servants while we use our monthly 200k given to each family to provide the basic infrastructures we need. 😂😂 |
Na the man in the video make me laff. Oga no just dey chop him amala dey go E no send the woman. Lol. Look for the video she vexed for those that didn’t buy her asoebi you’ll see the man I’m talking about 😁 |
APC - Change! APC - Next Level APC - Emilokan! See as dem dabaru everything. |
Of course you are wrong to think that he is overreacting. You scammed the man for 5years & he just found out the next thing you are talking about him overreacting. Why are women like this? Calling unraveling the truth a mere test? Chai! She should be proud of her low key olosho work jare! |
Hmm |
Size of head: Big😂 Dem say the boy na Big head😂 |
Dangote left the group chat |
There’s a reason why there’s a word called RETIREMENT Oga wake up & take a bow. No sha fall forward as you are taking the bow😂 |
Rent reduction say wetin happen? Tell dem say SUBSIDY IS GONE! 😂 Oga landlord, don’t EVER agree to part payment without involving a lawyer. Everything MUST be documented & signed by all parties. NO VERBAL AGREEMENTS. Some people are something else. Even if the person was there when you started the building as long as (s)he is a tenant treat the person as one. I don talk my own. |
designking:When I saw this I was shocked. Isn’t it illegal to acquire a replacement certificate from third party vendors? |
Bathe with clean water using Lux soap. Then dab my skin dry with a clean towel. That’s all I do for my skin. No cream❌ |
Hmmm |
Tribunal don epp you. Nasarawa people no mind gather money for flight. Dem no want stress you Sir |
Another knock out💥 |
Na wa ooo |
ndidibabe:You think everywhere has the same time? Education no be scam las las. Inside North America (I know say you go confuse) different time dey. Ghana wey dey our backyard like this dey different time zone sef not to talk of America wey far. |
Wow! First son stops fight between 100 millionth son & 101,419,666th millionth son. All the other sons & daughters are proud. |
Na achievement jor! 100days in office tings. Hit the ground running. |
…while sit-tight leaders(hip) will encourage military coups😁 |
VeeVeeMyLuv:😂😂 Na code. No be everybody understand.🤝 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 122 pages)
😎🤝👍👍