Michaeltotti's Posts
Nairaland Forum › Michaeltotti's Profile › Michaeltotti's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 31 pages)
temitope23: 220 for merit my aggregrate was 231. Let it be the other way round for that me buy pure water u buy five alive.lolzz..congratulation..awil like to meet u online oo..so dt awil collet ma five alive..av package yur pure water..add michaeltotti on 2go......... |
Samtolly4JESUS: E seun anaamen!amen!! Amen!!! Fire |
Fynestboi: dat wnt exceed 210, na abilinguistic is 214.5 lag 2o3,ogun 2oo,ondo 212 |
Oluwatola5: Ok sir, am sendin my g-flakes home-delivery service, u shld all get it in d nxt 24hrs, if u dont report 2 d nearst police station, Miketotti mite av hinderd it 4rm gettin 2 uah no fit hijack garri nw....shey me wey no drink garri wey dia is no milk nd co dia will nw hijack..u want ma eye to b painin mhee?ma eye no dey want dt kyn food! |
temitope23: I've seen it already. So no need to shout. Thanks to SLASHAwhat d cut off mark? Na me tell ha sey u b ma padi mke she tell u..so let baff it..awil buy u pure water u go buy me five alive ![]() |
[quote author=Slasha!]H[/quote]preferential treatment oo..wey ma falculty own;>.....paste mine leme see wit ma korokoro eye abeg |
jakesund: michael u are very resonable jawe...hackex should just post it all at once...and pls try to post the cut off for that guy aspiring for musictanx baws..nd u know wat..nd oau shud act funny nd shud fixed dt of music to b 35o..ko ni funnyy ....d gy for music supose dey shaot music for hackex nd emmyuela nw..they are aot of sch nw i tink |
hackex abg jux do dix favour..write evrytyn down..nd paste am once and for all nd we go copy am..nd we go dey paste for anyone dt nid it weda on 2go or mms sev...jux d merit..mke we assemble d tyn togeda na im good me ah no dey drink garri jhoor..orelse garri wey gt kulikuli nd epaa..if he no gt dt..eye go dey pain mhee.. |
opebetty: Xo xo xo xo xo xo excited! Fynestboi, are u adexistic on 2go? Michaeltotti sweetie, thanks for the info jawe cuz mo ti fe fi ironu kill ara mi before. #Hugs & kisses# my 2go username =opebetty [color=#990000][/color]u r welcom ma..congratz |
papindinho: oya, celebration galore.....Tola, Fynest, Mike and co I see you oooooome ah cnt see any1 oo..av shayyooo..even sev ah dnt know ma name again..nw in bar..clebratyn..u cn join mee..buh na smirnoff tynz ooo...i know want gulder drinker oo |
Fynestboi: so u dn 4get say d ctmark is just lyk economics [demand] d higher d quantity... Michaeloti help me finish am loolx.the higher d aspirant,d higher d cut off mark..it law of supply..eng edu aspirant is many dn dt of edu..as in economist view.. |
Fynestboi: so u dn 4get say d ctmark is just lyk economics [demand] d higher d quantity... Michaeloti help me finish am loolx.lolz....d higher d cut off mark d lower d pesin wey go dance alingo in dia aoz(way go enter/rejoice). ![]() |
see as thread full today sha....i cnt even count nomba of pesin wey dey online..oga oo..cut off mark show face nw..u com aot of dungeon..God is sha watchin u in 3d..cux 5oD go much for u pple...congrat to all dose dt shame d cut off mark oo |
Fynestboi: didnt u c it ni u blind amyam happy 4 u to Congrateshe gan sir!com online on 2go let talk jhoo..emmy tank u oo |
Oluwatola5: Ore mi, oshe gan ooo, i rily wish u d best of God also oo, me and u go snap many pix on matric day by God's grace.......*winks bak*snap pix wella..u know awil b dia..awill giv d pix to jay...u better no do nonsense..jay av pay me to b monitorin u ooo..urp cut off mark 2o9..dancin personally for ma room oooooo |
emmyeuler1: URP MERIT 209,CATCHMENT AND ELDS ALL 200...MED REHAB MERIT 249,EKITI 243.5,LAGOS 243.5,OGUN 243.5,ONDO 243.5,OYO 243.5,OSUN 243.5 ,ELDS 235tanx may God perfect yur work also.....hapi...if sum1 ride horse for ma small stomach nw..it wont hit leg on nytyn.....happpii. |
emmy plx nw..it remain only mine nw. |
emy pls laa..leme dance etighi as fynest dey dance am nw..plx hep me chek urban nd regional planning plx...plx help mhee..dnt tink cux am only d one..abeg naaa..plx hep me chek |
emmy abeg hep me chek urp own plx,abeg,biko.jhoo..awil b glad if u do dix for mhee.leme know ma FAith..God will perfet yur own work also.. |
emmyeuler1: philsophy:merit-223.5,ekiti-206,lagos-207,ogun-213,ondo-207,osun-200,oyo-205,elds-215urban nd regional planning nko?plx laa..*cryin*fynest me hapi for u ooo..congratz...smatolly jakey,eavb abeg send ma malt com ma place bfore ah leav d thread..it calls for celebration ooo...dnt do ahun oo..cux i hep u pray in alua room for 7days ![]() |
shakur07: omo oh cee full house tonite *mo gbe ohshakur!!!ao many tym i called u?dou ah no call u na typ.. Did u tink na hide nd seek will dey play for here..u go go widaot permision nd com bak widaot greetyn..oya sam giv im 6stroke of d pankere i cut den..no messi plx..cux d gy offended me ni oo ![]() |
jakesund: no compare FOUNTAIN OF KNOWLEDGE to cross the river ohwen prof turn to chicken dt u breedin?ai see as u sabi english like dame patience...good evenin ma fellow widows..nd gej never die..dt yur cancux |
Fynestboi: NTN 4 Uyu aqain abi?better leav mhe..av qeue as u sed ooo.. |
jakesund: i'm sure u meant to say environmental sanitationi promise to renovate ya village bfore after ma sch..buh wit dix mess u nd tola is givin me..cross river go better yur state |
jakesund: Everyone i know in ife is currently not on campus....falculty of environment designer nko?abi dey wan die? |
abeg if u pple dey chek ya own..abeg hep me use one leg reach falcuty of environmental design..ah no tok say mke u walk on one leg oo.cux dt na punishment for ma pry sch den..branch dia nd cek for urp...am d only urp aspirant here ooo..abeg no forgt me here ooo..God wont forgt u pple oo |
Oluwatola5: lolzzz.....he is presently in his Water-Closet jaccuzzi so am still free 4 nowwater closet ke?wat for?wen am nt shit....jux seein d miracle oau is doin....i felt sowi for ma accountin aspirant....felt like cryin after second yr of im tryin..ah no geh yu nd jake tym..awil av send u to dt yur village.. ![]() |
Samtolly4JESUS: see you, Religious studies na..ma fi ara we mi(dnt use body wrap me)u gt a long way to go ooo..u know say law different frm urp..slip wella |
good maween to y''all.....ao was yur nyt...abeg dix baffle me oo.. As ma yunger one jux com to me yesternyt..they sed uncle what course cn one study in uni if he wan b pastor..nd me lono....ah tot he will av to go redeem nd b learnin dia like pastor samtolly nd sir mikky did? ![]() cut off mark palava never reach ma own syd ooo.#sleeping igbadun nla :p |
:Dpichipichi pichi..me laffin in chinnese...cux samtoly don laff in tahiti..leme reach china com....abeg ibruks ao on earth will court off mark for archi b 268...na who dem wan admit?na so our geography simple reach..abi u don forgt what dibu did........mine is dt d only cut off mark i know is tru is dt of slasha....others r blood suckin cut off mark..imagine d secpnd cut off mark poster posted 27o for mech engine.kilode?shey because na mech eng student score d highest for pume..is it only im dey wan admit? :/ |
Oluwatola5: u dis ingrate,do u kno d stress i went thru 2 get all dis recipe and prepare a delicious meal 4 u? Now u av got d nerves 2 tell me d@ u will go 2 ur gf's aus, ur gf met me in dis world, she cant cook up 2 me or wut ar we talkin abt er,do u kno wen av bin cookin in dis lyf? if u arent careful u ar goin 2 go 2 bed on an empty stomach u dis insolent son of myn!!!story..fynest..shey u no tell ur mama say yur gf na im dey cook in fork n finger.so no braggin for ma frend ooo ![]() ![]() |
Oluwatola5: As in av got dis long/lost look on my face since ysterdai.....i cant jxt wait 2 get ova all dis suspenseeyah..sowi..pele...u go scale thru ijn...... Shey dix thread cn b as gentle as dix?no afgannistan bomb,no alqaeda aqain...university no gt cane buh e dey mke pple cry..thru gp,cut off mark....abeg mke u dey order bomb nd yeye grnade nw..... . .8-):/#paused |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 31 pages)





our fate..

