Michaeltotti's Posts
Nairaland Forum › Michaeltotti's Profile › Michaeltotti's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 31 pages)
Fynestboi: Hausa nd teaser re 4 2012/2013 thread dey re just elpng us ni abi...ehn..i dey yarn say mke we award dem also..for helpin us wit info |
Miracy: TVP-Samtollylolz..all na same tyn..mke we hungry nd mke we hanger..na same tynn..all wetin u nid na kstraw...tola oo..oya serve dix girl kstraw..she dey fast since maween..she wan break |
Fynestboi: Papi go on wit ur method.. Abeg one house.mke boko haram sha no sight dix place cux ma mind is tearin(aya min ja) |
Fynestboi: Dat lyk ofa tn fit brng riggng as one pesn can like two candidate wetn u tnk papi?if dey do dt one..walahi u kuku know mhee bfore*silent* |
Samtolly4JESUS: Lolz... See as all of una serious as if na presidential election we dey do.... My vote still remain forabi mke we elet best senior eva..as in pesin wey dey yarn us wella..in hausa ,teasers,olastep nd i lono aaqain oo..lepo cn also b dia |
Oluwatola5: em, em, pls no vex oo, wanna vote 4 Jakey...he has d potentials..lolz..candidate cnt vote laa.. |
yawnin#dclare winner plx..vigilante dey ma area ..mke ah quick dey go |
Fynestboi: sebi u dn vote b4?*scratches head*em em em |
jakesund: man must not spend lavishly...d commandment lagbara oo..hope say evry1 don gt say na 11 commandment nw?no mur ten?abeg publish dt:O ![]() :@ |
tvp:jakesund |
Samtolly4JESUS: Me dunno who to vote for ooo...lolest...funny u..hausa no dey d nominee nw.. |
jakesund: Sorry for coming late...d okada man did not have change so i had to wait..lols..na economics b dat oo..ahun..y cnt let go of it? |
jake i suppose slap u heavily if nt for God own dt i tink...ur body no reach ground?jux b goin up nd down like saka...where u see go? ![]() |
jake!jake!!jake!!! Where art thou?survey nw...speakin in ma course language alredy*na faith oo |
Fynestboi: BUT WHERE IS JAKE?jake is in d room dressin up her sis |
xkid while stealin ma vote nw*moves from him.*if u like giraffe aqain.. |
this tvp will hard small..shey awont offend sum pple sha?hmmmm..i closed ma eye typ d name ni oo..cux all of u av been good wonderfully..i cast ma vote for jakesund |
[quote author=T.ice]Watz d programme on point oo....u suppose give us programme nw[/quote]giv u programme?ao much u pay wey u wan gt program?dont u see say PROGRamMe itsev long pass d money we contributed? |
like me standin here,cux ah never see any1 wey ah resembu for here..xkid leme part u as bouncer..ah like standin ![]() |
tp:as in thread president..cux i may say tp nw nd ma ogas at d top may say total product... Total product.TP:fynestboi...dt ma own vote abeg no b ase oo |
see has evry full for here sha....abeg mke boko lo no her place ooooo.. 2013/2014 Viewing this topic: Miracy(f), Timichael(m), Ghydyon(m), michaeltotti(m), Sleek_Hoyeen (f), temitope23(m), Allen kee, T.ice(m), papindinho(m), Oluwatola5(f), Fynestboi(m), SEYI_KP(m), greatmedic(m), gloatkenf(m), onaopepo1, Samtolly4JESUS(m), x- kid2000(m) and 2 guest(s) still silent 2013/2014 Viewing this topic: Miracy(f), Timichael(m), Ghydyon(m), michaeltotti(m), Sleek_Hoyeen (f), temitope23(m), Allen kee, T.ice(m), papindinho(m), Oluwatola5(f), Fynestboi(m), SEYI_KP(m), greatmedic(m), gloatkenf(m), onaopepo1, Samtolly4JESUS(m), x- kid2000(m) and 2 guest(s) |
sighs... |
hallelujah!!!!!! hallelujah!!!!!!! |
[quote author=x-kid2000]Retire?? Who tell you,, Farooq abeg dash this guy 1 make him retire to OAUTH sharpaly......[/quote]plx,ejoor,biko..na only me ma mama born*confessin tynz*no leme land hospital..leme land in ma falculty laa |
jake i no nid pesin tell me say u hate me..y alws to sanitate na im ma name would be?na me to b pickin papers nd used tyn for u*ehn*av even retire..ah no dey work aqain since 18b.c |
Fynestboi: @michaeloti u didnt do anytn nt all dose wu abuse re ban.... Note dat....wetin i do den? |
gloatkenf: which cut off? Boko haram go storm oau campus...niyen o...if u nt dia..we go edit ya cut off mark so it will b high..na omole talk dt..so b dia nt bamital omole..na omole bolanle...so dnt b scared ![]() |
Samtolly4JESUS: pele, how was your holiday??holiday for where?i dnt know ma offence gan..it nt dah fyn ![]() |
jux comin out of barn..*what av i done dt i earn d bann sev?ah no abuse anyone nw...*sad face..opelope fynest sha..5days ban no b small tyn...*tyard* em em...as i dey see dix thread na m i dey hapi like say we r big family...walahi u all makin ma day nd nyt..cnt jux say what awill do widao u pple..i couldnt no any one feelin(phetmie,fynest,tola shud grab)nd sum gys here cn grab wat apun on aug first..i tank u all for been dia..cnt jux laff masev out...jakesund u r d best jhoo.. I pray u will b like saka:Dcux ur body no baale.... Em em...we r cordially invitin(abeg pardon me if ma english worst oo.na tola no tish me wela)ehen as i am sayin...we r cordially invytin u to d nomination of o Oau excos nomination nd election wch is goin to com up tonyt by 9pm..dnt misss it..if u miss it yur course cut off mark o high oo..no pardon plx..u must b diaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa ![]() |
jakesund: but the great ENVIRONMENTAL SANITATIONISTS are very much alive ..totti can attest to thatu nd dix yur sister wont hear word..urban nd regional planning nt environmental sanitation..y spoilin ma course nw*sad face* |
Oluwatola5: D future geographical planners ar not yet born....SMHing 4 uwat of mee?theyv born me nw.. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 31 pages)
?
......ayam hunger oooo...oh!sowy ayam hungry abi na hangry





