Michaeltotti's Posts
Nairaland Forum › Michaeltotti's Profile › Michaeltotti's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 31 pages)
Oluwatola5: enh enh, naso life b abi? So u hate me dis much, no wahala, me sef i get broda, if not 4 Jakey has slept ni, u wud av had im 2 contend wiflolz.wake im laa..u too like slip for ekiti oo.they use am do u? |
papindinho: Oya Michael pray for us before you go ooooo #lolzpray for u ke?since when..?no b religious study i put in for nw?u don forgt ..na urp?shey urp work na prayer? |
Miracy: lolzzzz...twin ur head dey dere jawe,no mind michealtotti...abi make we file a case against im niah tink awont count on yu aqain..all ma plan na im u dey spoil..wherez is cimetidine sev..im head corret wela..go wit ya yeeye bro ah no nid u aqain... ![]() |
Oluwatola5: my opinion:use ur life-lines, 50-50, fone a friend, ax d audience or walk awayleme ask samtolly..hez opinion will b granted oo..aot of miracy,tola,opebetty,chiamaka,...wch wan u wan me to tke ohm?no do mago mango |
Samtolly4JESUS: you be muntulatola na u sha?mtchew..oya com down bfor i count 1.... 2,3....ehen..see wetin dix sam do me oo..gosh..goin ohm alone..odabo..mke any one no greet mhee..ah dey vex oo |
promisechild: if my pastor dey preach off key nko? Instead make i dey sleep na nairaland tinz oooo abi churchi deeper life lo `lo` ni (olamide vioce)na deeper life bro..u geh ahm..no let mke dem confisticate ma curve half |
Samtolly4JESUS: Miracy, make we dey quickly go home Oo.. This one wey michealtotti dey hussle for girls... I don't trust Sanitations officersgime ya sister nw..abeg laa.biko.. Infact she don dey wink me for back sev.. I sight u jawe miracy..lo mind ya bro..like im no dey do im own..let go jhoor...*zoom off*sam no cry oo..lie say she branch to vigil...vigil for saturday!ah.. |
Miracy: lol....i don 4get say na tola be d tvp....tola na ma wonderful paddy oooo so i no supprt d idea again....assumin u don do am*walahi i 4 don file a case against u*buh tnk GOD u didnt sha....so u for file am?tank God say ah never do am..cux dt will b jubille abi juvenile prison de ni..samtolly ur head dey available for breakin? |
Oluwatola5: 10nk God u close eye sharply 4 my sideif i vex i may open eye oo..na oyinbo wey do pencil,do eraser,oyinbo wey do biro do tpcee..oya av open eye for u...oya whu will foolow me ohm btw dem...elect.:miracy,tola,chiamaka,opebbetty,sleek holeen*ansa abeg* |
promisechild: is it everybody on this thread that do go to church? Moreover church doesn't stop one from surfing the internet,i do blazed nairaland while in service so that is not an excuse i just want the the officials to be democraticaly elected.promise childi...surf internet while in church?i do giv God hundred percent attention oo..nd murover if God vex nd seize ya fone..cux he no want cheatin..dia is tym for everytyn..God tym sepeerate sir! |
Oluwatola5: no probz, will giv u mor dan enuf buh u must publicly declare d@ u ar a san officer... Das all #dust hands#em em em..ah cnt..colet ya gsraw bak*angry* |
papindinho: badt guyt............ Na d same kunu U and samtolly drink ni..........lolz rotfl,,,,,,, help me dash am a rigidical solid fart Sam.abeg laaa......fart ke?fart no fit do am..na girl fit do am... |
Miracy: @michealtotti,beta start breakin deir heads oooo...infact reward dey for u.....ahahhahaahhaha..tola dix girl no like u ooo..lo leme do dt..for jay sake..leme pardon am..nd for fynest..im b ma aburo..our maale go ask for am..abi u wan mke me dey say stories like joseph broda did? |
promisechild: am not a oauite but a ksuite but i have a flair for this thread so i want to suggest something why don't u think the declaration of the winner should be shifted till tomorrow becos some are not present in this forum now cos they are asleep so let the vote continues till 10-am tomorrow.church tynza bro..nd murover cele dey tey finish...dem go meet d result here tomao |
abeg ah dey go home..wch girl u fit dash me ohm nw?ah no want tola...tola na for kjilee..ah no want fyt..cux d gy b ma padi..abeg contribute girl for mhee ..ah dey go..shap shap plx |
Adehwale: Result of the election for the post of CSOcongratz..ahaha.i tried sha..me competin here is like carryin musa,messi ,ronaldo for woorldbest..u shud know d winner nw...goodnyt..i lov u all |
slippin..dclare nd let me dust ma bed nw |
Oluwatola5: lolzzz..bro am allegic 2 baffin #top secret# no tell anybody oo #lukin left and right#hun..ollorun..abaajo..ah go shaot oo..oya bribe me wit gstraw nd milk shap shap... |
Miracy: u don vexah lono ao to drink gstraw wey milk nd oter tyn no dey dia..ma maot wont open...buh dah breakin of 2 pple head..leme start wit our tp nd tvp first |
hmmm..did i see michaeltotti in d contestant sha?abi na sleepin cause me mke ah no see am?abi d gstraw wey ah no tke wit grenade?ah no see am@bro dhewahle ooo |
Oluwatola5: awnn!!! Actually sum finz i noticed abt u inspired me 2 inspire u, i respect u lyk die ooo and am jxt trailin behind u, d gr8 pace-setter of out tym..egbon nd aburo tief..na my town dey set pace...y stealin our logo*hun* |
Miracy: OLUWATOLA congratulasan oooo....oya werrin we go take baff am oooby dix tym of d nyt?tola shey u fit see koinkoin onirin buy mke we baff u? |
jakesund: na when person miscount money na him problem deywaitin dem dey do for yellow house..yarn me nw..dix nt gossip oo.. |
Oluwatola5: sho!!! I b englisher oo, no dey ax me if i no hear english oo, bsyds sef as u dey plan town, shey u no go clr gutter ni abi wut ar sanitation officers 4?#wicked grin#gutter no dey town..na canal ![]() |
Miracy: lol....na justice i stnd for oooo...if ur guilty u face d consequences#ahn ahn*crying*yu no say na me pray me for u laa say mke d cut off mark flavour u..if nt for mhee it would hav been 350..insted mke u reward mhee wit 20yrs of crime commitin....*cryin*no beg me oooo*faces wall* |
[quote author=x-kid2000]shey i no sabi maths? 3+3+4+1=10.. Yeeh! Attahiru jega![/quote]lolz!!no b maths he wan study nw..nd at al atall he don leav pry sch tey tey tey.so komo addition mo.. |
[b][/b]ba3low |
Oluwatola5: Yes environ-san officeram silent ooo..if i catch u nw..jake go dey beg..am nt environmental sanitation..town pllaner na im i b...u no hear simpest eng? |
papindinho: 10 votes recorded........yhee..dix is awesome oo..what a ma cn do..a woman cn do better....hmmmmmm.... |
Miracy: tnx jawe bro...u cee e no easy oooo.....allahu amin,amen!ase!i tink avin u as a barrister..mke i dey commit crime go..u go dey ma back...u nd phetmie shud b of hep laaa..cux am a troublesome boy frm birth oo? ![]() |
[i][/i]4 Viewing this topic: Walindee(m), Slasha!(f), michaeltotti(m), Adex097, Oluwatola5(f), Dolphineyes, SEYI_KP(m), Adegbemigunjosh, jakesund(m), opebetty(f), Adehwale, gloatkenf(m), Timichael(m), Sleek_Hoyeen(f), Samtolly4JESUS(m), afobam(m), papindinho (m), Haybayray(m), phtemie(m), Miracy(f), shakur07(m), Ghydyon(m), Fynestboi(m) and 2 guest(s)..hapi viewin. |
e b like say slip dey knock ma own door oo..nd murover closing tym for fone operatin b 10:30 for ma aoz...,ah go go submit ma fone to ma mum in ten minutes tym nw.. Note:abeg do quik..am nt mum pet..jux takin care of her only son. Cux if she know take care of mhee .who will? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 31 pages)
??



