Jokes Etc › Re: Copy And Paste But Funnny by Migines(m): 8:42am On Jan 04, 2008 |
Stay der xpose ur yansh dey laff. |
Jokes Etc › Re: Copy And Paste But Funnny by Migines(m): 8:28am On Jan 04, 2008 |
In bed?
Takes d nxt available flight to Kuala Lumpur. |
Jokes Etc › Re: Eyes by Migines(m): 8:21am On Jan 04, 2008 |
*Whisling* |
Forum Games › Re: Don't Blame Me by Migines(m): 7:39am On Jan 04, 2008 |
Uzzy celebrated new yr with me, dont blame me. |
Jokes Etc › Re: laughing your arse off 2 by Migines(m): 7:31am On Jan 04, 2008 |
Something like dat. |
Jokes Etc › Re: Pure Water Nylon Is Better Than Condom by Migines(m): 7:27am On Jan 04, 2008 |
. . And dis is just d begining. |
Jokes Etc › Re: Christmas Goat Missing by Migines(m): 7:25am On Jan 04, 2008 |
Person wey dem don fire. Hn dey tif bolt and knot. |
Jokes Etc › Re: Eyes by Migines(m): 7:22am On Jan 04, 2008 |
Beta cover ur yansh. Anusman is at large. |
Jokes Etc › Re: Happy New Year by Migines(m): 7:19am On Jan 04, 2008 |
4 shizzle |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by Migines(m): 10:09pm On Jan 03, 2008 |
Dont mind dem. |
Jokes Etc › Re: Point Out Migines, Saucekid And Ben by Migines(m): 10:07pm On Jan 03, 2008 |
U sef? |
Jokes Etc › Re: Christmas Goat Missing by Migines(m): 10:07pm On Jan 03, 2008 |
Where u deh go? so if dem ask i go talk say i nor knw where u deh. |
Jokes Etc › Re: Two Morons by Migines(m): 10:05pm On Jan 03, 2008 |
For where? |
Jokes Etc › Re: What A Wife by Migines(m): 10:04pm On Jan 03, 2008 |
Very gud. |
Forum Games › Re: Naughty Or Nice by Migines(m): 10:02pm On Jan 03, 2008 |
Naughty(u'll wash off ur skin)
take bath once yearly. |
Jokes Etc › Re: Point Out Migines, Saucekid And Ben by Migines(m): 10:00pm On Jan 03, 2008 |
U get cough? |
Jokes Etc › Re: laughing your arse off 2 by Migines(m): 9:59pm On Jan 03, 2008 |
Da one don go charity. |
Jokes Etc › Re: Eyes by Migines(m): 9:58pm On Jan 03, 2008 |
Ben, gudluck o. |
Jokes Etc › Re: Dangerous Mistake by Migines(m): 9:57pm On Jan 03, 2008 |
No wahala |
Jokes Etc › Re: The Arabs And The Americans- Lohlarh by Migines(m): 9:53pm On Jan 03, 2008 |
Okaay, na how hn dey feel inside. |
Jokes Etc › Re: The Board Meeting by Migines(m): 9:52pm On Jan 03, 2008 |
acceptance! |
Jokes Etc › Re: Copy And Paste But Funnny by Migines(m): 9:50pm On Jan 03, 2008 |
Dis bus too slow o. *alights bus and jumps on a power bike* datts more like it. @thug i'll think of my ass b4 saving anyone elses. |
Jokes Etc › Re: Copy And Paste But Funnny by Migines(m): 9:44pm On Jan 03, 2008 |
Ben u still get tym to deh shop? I pity ur yansh. *hangs onto d back of a bus* |
Jokes Etc › Re: Copy And Paste But Funnny by Migines(m): 9:42pm On Jan 03, 2008 |
@ituen make ma wait for u? U think say i trust u? U fit run o but nor come my bak. *increases speed* |
Jokes Etc › Re: Copy And Paste But Funnny by Migines(m): 9:40pm On Jan 03, 2008 |
U nor sabi read? *throws thug 2pairs of khaki jeans* just keep runing save d talk 4 later. Unless u sef be. . . |
Jokes Etc › Re: Point Out Migines, Saucekid And Ben by Migines(m): 9:38pm On Jan 03, 2008 |
U don start wit ur smiley abi? |
Sports › Re: Give Grant A Chance by Migines(m): 9:31pm On Jan 03, 2008 |
I agree wit u. But, grant has to prove himself. |
Forum Games › Re: Guess That Nl Members Age by Migines(m): 9:27pm On Jan 03, 2008 |
Migines:5 |
Forum Games › Re: Don't Blame Me by Migines(m): 9:26pm On Jan 03, 2008 |
I have my ways dont blame me. |
Forum Games › Re: Naughty Or Nice by Migines(m): 9:25pm On Jan 03, 2008 |
Nice
poverty in marriage |
Forum Games › Re: Give A Nairalander A Rating by Migines(m): 9:23pm On Jan 03, 2008 |
10 because ure right. |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by Migines(m): 9:22pm On Jan 03, 2008 |
. |