Milkan05's Posts
Nairaland Forum › Milkan05's Profile › Milkan05's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 14 pages)
@daylae, me sef complain wen i reach but dem say na nepa no give em light and dem generator dey F>>UC.K up gan ni. so i no get choice dan to manage werin dem get. |
1) wetin dey o - ruff rugged and raw 2) brand new dance - marvelous benj and some other ajegunle songs? People are complaining i play too much of foreign songs at parries where i DJ. can u help out? |
i dey push d thing o!!! dem wan kill me na im i run come chillaka for dis side. how madam? and all em concus? shey u dey cope wella |
@kemi I dey try na ma sista---- they just won't leave me alone. ![]() But seriously my gf gets so insecure at times that if ma sista call me sef she fit act up. with time i hope she gets over it. no be me fault say i fine and ladies love me. I av tried explainin it to her over time but she no go hear word. |
we hail u too ma broda |
Who is the barman here?? ![]() Bring me a very cold bottle of Guinness and a plate of 'nkwobi' let get me sef ready for discussion----- get the second bottle ready while u r at it. ![]() ehem boys were was we? |
princeohms:see bad belle o!!! but still we cant 207 or 208u |
I was about to say yes----- then ooops!! my fone rang!!! mayb if i buy anoda line yes. ![]() |
SEDUCE ME OOOOOO!!!! wey dat ma gf sef? come seduce me o---- must i b d only one on duty ? |
close ya teeth o jare make I no go 203 or 204 U ![]() |
@ OP, another curious inquisition------- u no know werin dey happen when women get period? Girls, Ladies and WOMEN in the house abeg educate dis bobo on werin 'period' mean and signs to look out for. maybe im sef dey on im period------------- ![]() |
is it a rule that i can a only pick a set of numbas? IF not, I'm about to eat up till 300 but till i get a response it either 199 or 200 |
How many times in a month do you collect your salary? Does it last the whole month or you are earnestly expecting the next one?A woman' period is just like ya salary. can't be 24/7 a month. Either shez taking you for a ride or shez very sick and needs a doctor' attention. |
![]() |
Ebonyeyes:wadya mean? u for say na caustic soda, adin agbon and petrol we dey use naaa, , stop am o if na play!!! ![]() july123:untop werin naaaA? toning? moisture-----what? E good to be black man o!!! ![]() |
maybe in britain but definitely not in NAIJA!!!!!!!!!! |
Madukaele:i tot 190 said you should leave Well I guess he would have to make do with either 191 or 192 |
chelsea all the way!!!! any link to watch d match? stuck in the office. ![]() |
r231 never tire and im no go retire sooooooooooooooooooooooo 167 or 168 ![]() |
gbasibe---------------150 or 151 and let the bass kick in ![]() |
are we there yet? 142 or 143 km? ![]() |
i leave story to pick "TORY TORY O" with 124 or 125 |
got a very big red teddy bear (about 4ft tall) to give out-------- WHO WAN B D LUCKY ONE TO COLLECT? |
54 or 55 ![]() or is it 54 and 55? ![]() |
time is running out---- and love is wicked |
bone her---- women rarely fall out of love------ once they fall in love, itz almost like a life-time curse. Just try to confirm if she really loves him or is just plain infatuated. |
earphones plugged and my head just started bopping for no good reason----- Ohhhh OK I guess itz da beat. |
sports section? haba naaaaaaaaaa ![]() |
not that a bad song jor |
is dis some kind of personal vendetta? |
ghetto dreams - da grin |
jaywon vs 9ice? that is suicidal!!! |


?