Miner13's Posts
Nairaland Forum › Miner13's Profile › Miner13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 70 pages)
As a nairalander nd avent get 2 knw more of NLder's male nd female wit al sincerity can u date any OR Did u av a date on nairaland OR Can u advice som1 2 choose a date on nairaland? |
Harbosede02: D babe sef cheap!!25k??nd who rang it 2 ur ear dat d babe is cheap. Accordin 2 op msg. By tim calculatn it wud lik 5yrs bck even nw i 1der 4 gals wey dey 4m big babe bt gaari dem dey drink 4 aous. SMH |
Mintayo: no,it is not right to build a relationship on sezx,a relationship built on sex wil not last except suc relationship is just for sex.frankly speaking, 80% of males i've seen want sex on a 1st date nt 2 talk of yrs |
5 goals in 40mins dem jst waste d 1st half |
AyodejiCharles: Ronaldo na small boy, Argentina don qualify sincerememba south africa 2010 ok. Uruguay qualified tru play off |
tuta boi: i have been enduring it throughout my youthful age....now dat am riped for it you want to deny it for me........na lie oooh. yes let it kill medid u knw itz sooner dan b4. Little patient |
Getin d info 4rm dif source nw wil dis mean ASUU strike is nt ending soon GSOE ooooooo God save our education |
Sincerely, many relationship has end as it start and many is as good as dead just because of sex understanding. Guys are bent on why will i date a gal without having much intimacy, while some gals are saying this is my pride i can't let it loose. Here i do not mean all d gals but some. With this fact is it right to build a relationship on sex? How far can you stay in a relationship without sex?. Ehhhhhh abt 2 stop abi dnt jst view dis alone air ur own comment |
Showin ur naughty crazinez |
vivacious vivi: Lost modem + Yeye phone = No Prize!!!let d questn b btw me &u |
Chaii! My modem is no wia 2 b find nd my fone displayin gateway error. I beg vivi help me, mak i dey ask u d questn abi u sef no wan mak i win? |
My own questn is watz d price 4 d overall winner,runners up nd 3rd place coz me i wan go goggle, devilfinder, gotohel coz i must win heeeeeeei!!! Martins u b my enemy 2 glory, wia u carry my modem go |
Hmmmmmm! Des questns na gobbeee ooooo stil tryin 2 read tru nd comprehend. Wil b bck soon |
How long should relationship or dating before marriage last to build a strong mutual understanding. Coz many lik me outsid dere dnt knw wic 1 is beta. |
wonlasewonimi: Accept her back and introduce her to your friends as your shagmate.tank u say u fit do dat? |
Wen eva dia is fault in a relatnship nd u ask d guy wat d problem is: d reply wil b dnt mind dat naughty gal. Again ask dat same questn 4rm d gal, she wil tel u dnt mind dat nuisance. Wit ur own xperience who did u tink shud b blame 4 most break up a: guys b: gals wit reason |
paix: You're even lucky she did not call you her houseboy.hmmmmmmm |
padeolu: jan 15lolz guy u no even talk jan 5 na 15. I hail oooo ![]() |
U can tak ur garri wit milk or witot milk wen soak d only tin hia is 2 allow d garri 2 soften in wat eva u use 2 soak it. Wen milk or any content high in glucose level is use nd is nt allow soften d garri can easily b transported tru d blood stream nt only causin eye prob. bt oda forms of ailment |
@brimmei who ar dos reppin futa in d debate? |
@lollysweet if u're stil around leave msg behind wish 2 knw ur dept nd level. Tnz |
lollysweet: 'whyninlogy' nko? |
I've only c girls somtim appreciatin me. Calin me on fone. 4ny txt msgs nd so on. Bt no 1 av opened up |
Nomski0: OMG.u want 2 try it 2. Hmmmmmm gobeee |
lollysweet: keep living,u'll find itany help 4rm u |
Brimmie: Ahh.. Confam! U nor fih whyne reach me!IDD dept of oluya |
Dnt hangout wit angry pple, dnt kip company wit hot heads. Bad temper is contagious, dnt get infected author:ME |
lollysweet: half education is a dangerous thing.drink deep or taste not(dunno the author)hw can we find d ful,real nd authentic educatn |
[quote author=Brimmie]Welcome.. Mr Igi Iwe! ![]() u b iwe futarian u fit finish ur courses 4 only 1 nyt nau ![]() ![]() |
Futarians IT students i knw dis strik is a double bonus. Tel us ur xperience here. Best of luck |
LordPherule: By His grace, u will never enter 1 chance talk less if when u are at the verge of being a graduate.amen o i also pray dat ur own glory shal nt elude u |
Yahoo1: ㅎㅊㅇㄱㅎㅍㄴㅁㅈㄱㅎㅍㅍ...laffing in Chinese.can't jst imagine dat. Vry 4ny |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 70 pages)


