Mishoo's Posts
Nairaland Forum › Mishoo's Profile › Mishoo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 33 pages)
Uloh:You !! I say i no want Doyin to e-bash my System o. You don run commot now, wetin i go do than to sing - Jebele Jebele rasulua:Ras man, which one ![]() U know say i no fit shi for you now !! How runs ?? ![]() |
acidrop:I almost dived into the thames river but just remembered your pix !!! ![]() |
No is anyone in the house ?? |
which question?? |
rasulua:Ras my man, I dey gbadun you !! No commot shirt yet oo. Doyin too small .They neva hear wetin happen last time you vex Abeg, no let the civil war start again. acidrop:Fine girl, no worry. I no fit commit lailai. There are many fishes in th ocean !! ![]() If i catch you self, e don do me !! ![]() |
Why u want make i come online ?? If its kanz now, no prob but for you - - - - - Seems as if you havent seen Doyin's Chest recently ?? Arnold and Stallones' are babies near it !! ![]() |
Fine face but covered eyes !! honeric01:U wan try Acid pix !! Na Beautifurious o ![]() Na im i use for screen saver self !! |
Yloh my runaway love, how you dey ??Weekend was sooooo cool. Nela, Why did you cover your eyes now ![]() |
Why all these questions now ?? |
Nice shape !! Are you so black ![]() |
minute: THIS NA JEALOUSY OR NA WETIN ?? |
kanz:I no only missed you, but couldnt eat for days after seeing your pix !! ![]() |
Dolarpo ! Dolarpo !! Dolarpo !!! Watch out ooo. Abeg no dey play with fire oo!!! Wetin you dey do so ![]() if na joke, stop am oo!!! |
dolarpo:Bros, not so fast!!! I tell you say i no dey do Mind you oo Uloh:Na lie, Na me and Kanz dey for long !! No try us oo !!! |
Uloh:I fit get both of una ![]() Pepper dey now !! shey you no go fight sha !! Enough dey and power dey for Baba to perform well ![]() |
doyin13:Starts to lock the door !! E don come oo Woman snatcher !!! ![]() |
Kanz, i see your own!! You fine oo !! http://hi5.com/friend/photos/displayPhotoUser.do?albumId=94619228&ownerId=64388149¤tIndex=10 I dey content now http://www.hi5.com/friend/photos/displayPhotoUser.do?ownerId=57341924&artistType=&photoFuid=00043115960300aSbk7L311596 Uloh too no bad oo. wetin i go come do ooo ![]() Make i do minnie minnie mannie mo Father had a donkey Donkey die Father die Minnie minnie mannie mo i don sabi who i go follow !!! |
do you think it is?? |
Uloh:AMEBO, SHEBI YOU DON FOLLOW CHEST COMOT !! WETIN UNA COME DEY SAY NOW ?? SHOW YOUR PIX MAKE WE JUDGE NOW !! WELL SHA, YOU WAN CHANGE YOUR MIND ![]() LOOKS TO SEE IF KANZ IS AROUND I NO MIND SHA ![]() |
WHY DO PEOPLE LIKE DISSING EACH OTHER ?? |
Pix
|
Uloh:which kain person be this Uloh self. No be you say you love me forever just now ![]() Na chest Doyin use collect you abi?? Rushes inside my room to get my pistol Wheres that Doyin self?? I will cut his Chest to pieces !! kanz:Wetin you dey yarn I talk say i get money naw !! |
Make i see your pix for 5 mins first !! ![]() |
Doyin , Gamine dey apply for who ![]() Kanz, no be small oo. though i no get Doyin Chest sha. But Enough 'Pepper' don rest !! |
Abeg no spoil Nana ooo Not too bad sha !! |
Uloh:I no fit oo. I just dey look out for doyin's side and MINE noaw !! ![]() |
nana:and you'll definitely enjoy it oo. Are you not social ![]() Uloh:Ope oo!! At last !! Rubs my hand in glee |
Shuo !! Where's Doyin oo !! Uloh, when Doyin gree for you ![]() Kanz, no worry Doyin go soon come clarify things. Before you go convent, em em em you can consider me sha !!! I no old too much now !! |
Which carnival again?? |
pterygott: ![]() |
kanz:Doyin, they wan fight on top you, you come dey flupo ?? Where you go now ?? |
Nana, how break ?? Who's in the house ?? |
.