Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by mishoo(m): 4:45pm On Aug 23, 2007 |
doyin13: Uloh na wetin u for talk since wey you dey pass long route 
Oya Mishoo stop being a geek and take charge of the lady  Thank you oo, Wetin be the latest move self ?? Uloh: haba doyin. i think say we be padi. na eyebrow i go marry lol. a beg i young oh if mishoo try anything them go charge am for child abuse Uloh, na to make my blood become younger now !! |
Forum Games › Re: Flirt Corner by mishoo(m): 4:42pm On Aug 23, 2007 |
Uloh: mishoo and rasulua una de flirt with each other. this place no be gay thread.  Come, you fine reach !! Make i manage you !! |
Forum Games › Re: Flirt Corner by mishoo(m): 4:40pm On Aug 23, 2007 |
rasulua: Guy nana no too bad o!guy sun no hot reach am,before u touch wear glove o! Nana na my sister now !! anoda person fine reach her, make i grab am quick quick !! |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by mishoo(m): 4:34pm On Aug 23, 2007 |
|
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by mishoo(m): 4:34pm On Aug 23, 2007 |
lalaboi: no be say she hia oyinbo na! lol
bt she bn first female conductor lol good 1 LALAAAAAAAAAA !! You get mouth no be small oo!! rasulua: Who b d champ? No mind am. Champ ko, Clamp ni !! |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by mishoo(m): 4:29pm On Aug 23, 2007 |
doyin13: @uloh
i suggest you go marry your dad then  chei, she don mis yarn. Doyin no vex, no be the thing wey she wan spoken Speakedspake be dat !! |
Forum Games › Re: Yes Or No by mishoo(m): 4:26pm On Aug 23, 2007 |
|
Forum Games › Re: Flirt Corner by mishoo(m): 4:25pm On Aug 23, 2007 |
my guy i dey like 'dele'. Em -- em -- em - i no too old oo, who dey free ?? abi make i dey snatch ?? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by mishoo(m): 4:23pm On Aug 23, 2007 |
|
Culture › Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by mishoo(m): 4:15pm On Aug 23, 2007 |
|
Forum Games › Re: Flirt Corner by mishoo(m): 4:10pm On Aug 23, 2007 |
Knocks on the door, peeps in, wanted to back out but wait - - -Hey all you guys are hiding here Takes the next available seat and ---A bowl of PALMY please !! |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by mishoo(m): 4:02pm On Aug 23, 2007 |
ronnie-slimz: u mean me?? Yes you. So hard to catch na !! i asked you a question in another thread and b4 i could say mini mini manie mo, you don disappear. Which post you dey hybernate self ?? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by mishoo(m): 3:58pm On Aug 23, 2007 |
lalaboi: ooga! no be soo!
i dey secure o! for where ?? nana: Wey In4mer and moonie sef? I dey miss Info oo, no be small. Ras don disappear too !! |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by mishoo(m): 3:55pm On Aug 23, 2007 |
lalaboi: mishooo!
wetn u want from me? You be my guy now !! Why we go fight ?? nurexg: karshe, last, end, no more post  Cant you CHANGE ?? - - - Some Guys - - - |
Dating And Meet-up Zone › Re: Girls Are So Shallow, The Drool Over Me Cus Of My Looks: (pics Inside) by mishoo(m): 3:52pm On Aug 23, 2007 |
Sorry, but i dont know what he wants us to say concerning that. We can say
1) Oh they are mistaken. Are they blind ?? You are the half brother of the Orangutang at the Main Park. 2) Or sure, they should kill you with affection because Denzel Washington aint got your looks. Now most of the peep followed the 1st one, and the guy is crying 'foul' .
some guys sha !!
@poster, go GET A LIFE !! |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by mishoo(m): 3:50pm On Aug 23, 2007 |
Uloh: the elders in my village have style.  Ehen, what are you saying?? You are disrespecting me again ?? As if i dont have a Bag of styles |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by mishoo(m): 3:43pm On Aug 23, 2007 |
|
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by mishoo(m): 3:39pm On Aug 23, 2007 |
|
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by mishoo(m): 3:38pm On Aug 23, 2007 |
|
Culture › Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by mishoo(m): 3:36pm On Aug 23, 2007 |
Tafari, se daada lo de. Kaabo !! Se oko o je epo oo !! |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by mishoo(m): 3:34pm On Aug 23, 2007 |
Doyin, who be samanja ?? Chei, you don old oo. To have remembered Samamja !!  Uloh: @doyin my name isn't popular but it is an authentic Nigeria name Prove it, nna !! |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by mishoo(m): 3:32pm On Aug 23, 2007 |
|
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by mishoo(m): 3:19pm On Aug 23, 2007 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Girls Are So Shallow, The Drool Over Me Cus Of My Looks: (pics Inside) by mishoo(m): 3:18pm On Aug 23, 2007 |
@poster, na wa for you. This one na advert or wetin?? Okay, so you want people's approval so that you'll be sure you are 'not too bad' or you want more 'babes' to be interested in you ?? I just dont know what the aim of this Thread is.
Can someone with more sence shed some light ?? |
Culture › Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by mishoo(m): 3:12pm On Aug 23, 2007 |
richylaw: Mishoo, mi o mo bi o se n pe ami yen jade , sugbon ti o ba je wipe bi gongo yio se pee jade ni, be ni ami ti mo yan le lori yio se ri lowo onilu, se iwadi re daadaa. ENU AGBA NI OBI TI N DUN "HAUN" . Mo ti gbo, mo si gba pelu !! |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by mishoo(m): 3:08pm On Aug 23, 2007 |
|
Culture › Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by mishoo(m): 2:46pm On Aug 23, 2007 |
SUGBON BO SE YE KI O RI NI
REMI RERE MI DOREDO REMI RERE MI DOREDO REMI DODODODO MI REMI DO MIMI REMI RERE MI DOREDO |
Culture › Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by mishoo(m): 2:20pm On Aug 23, 2007 |
E ku iwaju !! E ku laakaye ! |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by mishoo(m): 1:55pm On Aug 23, 2007 |
nana: Oginni? Na Doyin go answer oo. Over to you, Doyin !! |
Culture › Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by mishoo(m): 1:51pm On Aug 23, 2007 |
richylaw: re mi rere mi do mi re re mi rere mi do mi re re mi dododo mi re mi do mimi re mi re mi rere mi do mi re. ( fun eni ti o ba mo ami yoruba to kun oju owo , ti o si gbo ilu bii ayanjide , o didan ki e le tu eleyi o ) Kayefi lele yi je oo. Eni to ba pa owe ni ile ana, oun na ni yio tunmo re oo. Richy oya dakun wa tunmo re oo. |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by mishoo(m): 1:43pm On Aug 23, 2007 |
maki: by the power invested in me i hereby pronounce this tread terminated
signed by me and seun  What a conbination?? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by mishoo(m): 1:41pm On Aug 23, 2007 |
|