MisterRight's Posts
Nairaland Forum › MisterRight's Profile › MisterRight's Posts
1 2 (of 2 pages)
Why is all topic on front page always about me and my gf? Wetin we do u Na? |
See how people dey book space? |
OohMpa: [color=#808000]Long ago before ooh Mpa became a player, he's at a park with his friends, chatting, drinking beer and guffawingwow Bro u be real comedian I swear. Laff sotey me pillow wet. |
timawoku: I had just finished secondary school and one of my bros decided to gift me one babe (as I was always at home,idle), he actually shipped the girl from to my house and left us, I was looking like a sheep, I no sabi how I go chyke am, I come go play titanic dey watch (and gave her fanta), I was quite nervous and I started moving around (entering rooms and coming out as if I was busy), I wasted all the time till the girl left, the next day after I tell my bros, he slap me for head, infact, you go think say I take him kidney, he now described where the girl was living (as there was no phones yet then) I went to the girls house come even invite am na so she tell me say 'to do what? Drink fantalwkmdfh |
Baddo101: Lwkmd...lMao |
Na like this e take start. (don't mind my pidgin) When doing my gce some years back, e get this girl Wey come for holiday in my area. Mhen this girl is biutiful aswear. Was looking for a way to chyke her, but I no get liver. E get one of her friend Wey I dey beg make she help me arrange her number but that one dey do like pesin Wey get choco. (u know what I mean). The only thing I got from her was her friends number. As a gentle boy there is no one else I could go to cos me dey form small small. Anytime this girl they come from centre we dey always look at each other. I con mistake this one for green light. (Oma shey o). On this fateful day, twas in d evening, wan go but dundun(fried Yam) from the togolese on almost every street. Na so I find one of my guy then doing big boy with one old china phone(those big silvered china phones reigning then) u grab . and me no take my palasa phone (one mtk device ) as we dey talk Na so I sight this girl for queue, she don dey my front since sha and me no know! Mhen God don answer my prayer I said. Was stalking her with my eyes and lost interest in what I wnated to buy. As this girl finish buying her stuff, Na so I tell my guy make him borrow me his phone. He was listening to music thru ear-phone. So he gave me the two attached. Na so I dey waka at this girl back, the song I dey listen to no get meaning to me all my mind was on the girl.So I got close and said "hi" ehn ehn she replied. Me: I *stammering* saw u and decided to follow u. Girl: y are u following me Me: just want to know ur name that's all. Girl: y do u wanna know my name. Me. *vexing* shey I wan use ur name for ritual Ni.*humorously* Girl:u must be silly for that. I tot u wanted to use it for ritual Ni.*hissed and was walking away. Me:* follow her and called her name* Girl: how do u know my name. Me: thru research. * as I was about gesticulating Na so ear -phone remove* the shiit was so loud mhen (chinko phone u know Na) restored the ear phone but it was stopping, it continued playing out *wahala WO leleyi sha* wanted to remove the battery in frustration but e go fall my hand. So I couldn't understand what I was saying (attention divided) just saying gibberish and heart pounding seriously. And I know she couldn't understand what I was saying anymore. Started praying say make she waka leave . At last prayer was ansad. She hissed and left. As I was about turning back my guy don dey for ma back. Guy: how was it Me:*hissed* no mind am Jare. She don start to dey fall small small. Take ur phone I said and I left without even buying anything again. D rest Na story u know. Share urs. Thnx for reading |
I aslo do some of those things. But that #team single sounds childish anytime I see it. It shows they are pained |
fuckshit: FÜCK!!! there you are, it's a FÜCKING pleasure to meet you Mr. Right |
fuckshit: FÜCKING good question. i am FÜCKING shït interested in knowing who the FÜCK is this MOTHERFÜCKER called Mr. Rightsharrap. I Aint a mother fucker. So y do u wanna know me? Mr fuckshit |
Famouspecky: When u ask any lady these days , on why are u Singleme of course. Any problem? |
No be u dey chop for mama put last week. Wen u talked say a girl booked food in ur account. But today na 200million naira u don get. Wa shere mr troll |
temigracie: ...Does it really matter when there is true and genuine love??....Was she aware when her parents performed the barbaric acts??..Is it the end of the world??.....Do they really need to be stigmatised or treated badly by their husbands or boyfriends??...Is it their fault??......u sound like a preacher. Which church do u attend? |
take them to seven countries with ur keke napep? |
marieolae: I'm yoruba!cool. Tot u were an igbo. Time to take u home to mama. Oya go Pak ur load |
folly65: Dress sense?? Here is not instagram where i can see different pictureswell to ur own taste |
inositol88: mine is INOSITOL I am a biochemist, my real name is innocent, I got de name in de university, I was sleeping in class when suddenly prof shouted "hey inositol"lwkmd. U no go kill pesin with laff |
folly65: I can only point out two guys that are good looking from that your liston what basis do u pick them? Dress sense, facial look, or body structure. Btw. Think u'll be d next miss nairaland. |
urhoboman: lolzz, the ladies that fall for him are possessed. Itz the spirit of thy lord in him that makes them fall#lwkmd. D guy dey make himself happy |
butanep: It might be the smile or swag which I use to dessiminate knowledge or level of intelligence... I nor say na me fine pass ooo...u don't know that u're anointed. They fall under ur anointing bros. Keep the ministry moving |
Lwkmdfh. The write up no make me laff na that ur pix gan gan. Hahaahahahahahha. Fine man |
stinggy: True love is like pillow?u be elder? |
I'm here. Y are u looking for me? |
Mods front page let every one thumb print ASAP |
;DII rep December the month of our lord Jesus Christ ![]() |
speechless. |
EllaDiva94: [color=#000099][/color]DARK girls are Beautiful whereas FAIR ones are just Attractive :DDARK girls are Beautiful whereas FAIR ones are just Attractiveu must be the beautiful dark girl. Mawnin |
Wen Mrcock open this kind thread ppl dey yab am, now anoda pesin! Ppl dey comment. Mrcock, ori e ti jabo |
temigracie: ...Have done only number nine....The guy nah one silly-a*s guy.....y do you need poem? U be primary school teacher? But on a more serious note I know of a girl very romantic but hates love poems like die |
parents are the koko. U can love her but ur parents might not accept her. (talking about marriage |
1 2 (of 2 pages)

', she tell me say I be slacker say make I forget am. I come go meet my bros again tell am, I receive double of the first slap, in short, I go meet the girl again (with masculinity) tell am say she must to come, say I been get malaria the time she first come, she ended up being my first girl and we dated like 2 years before she went to canada, na so I turn man o, now I be grand master 1
. and me no take my palasa phone (one mtk device ) as we dey talk Na so I sight this girl for queue, she don dey my front since sha and me no know! Mhen God don answer my prayer I said. Was stalking her with my eyes and lost interest in what I wnated to buy. As this girl finish buying her stuff, Na so I tell my guy make him borrow me his phone. He was listening to music thru ear-phone. So he gave me the two attached. Na so I dey waka at this girl back, the song I dey listen to no get meaning to me all my mind was on the girl.