Mofresh's Posts
Nairaland Forum › Mofresh's Profile › Mofresh's Posts
[/u cnt escape it [size=8pt][/u cnt escape it.hehehehe |
Aha! Congratulation make I go tell my colleague
|
They are fightin because of N70,wht will dey do if I decide to give dem N5oo..hmm dey might kill each other..lolz.. |
[habi]N70? How much is the medical bill now [[habi][/habi]] |
9]You beta run away from her before she run you down.[lolz,tell am well oh!![it's never too late][/b]] |
make them.kuku scarp this shit.....cant sit down home till nxt year doing (lolz! Bro u ought or u get urslf minor job until u den call for ur service..everythin in naija is hard oh)[nawa][quote][loz] |
[quote author=hilroy post=60471042]Python dance on point https://33.media.tumblr.com/tumblr_m7xybnQl8u1rqq0c0o1_250.gif [lolz!!!] |
Effect of weed . Na now ur eye clear abi?[lolz] |
Issokay |
Apart from me, who else here has eaten Gucci Bread?[[I had it for breakfast yesterday so gucci-delious] |
Yhemit:[[boss man!to aviod someone stealin ur shirt,e no has e dey be say they no dey write thief for forehead].thanks |
Pls can someone customizes his white shirt by writin his name @ bck,pls cn it b allow in camp..thanks |
Bt her past remain who she is forever!! :[quote author=kelvine post=60234213]Akporor gave a wise answer.No thanks to people who wont let the past go. Even if she was a bad girl, she is now a wife |
Gifty na wa for u oh..after u done with him,u wil soon deny him again nd say dat u are jst mainly his family friend continue u go soon expire!!mama for d oloshio!!! |
Nairaland shuld kip us post on d kind of judgement given to this henious human being.dey shuldnt go without bin punished severely...meanwhile am preparing some thunder wey go fire their yansh!!! |
:[quote author=kelvine post=60234213]Akporor gave a wise answer.