Moneyhungry's Posts
Nairaland Forum › Moneyhungry's Profile › Moneyhungry's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 56 pages)
[quote author=lord_falcao]money hungry free this people...they will always critize[/quote] |
WackyJ1: The guy makes some valid points though..preach on son! |
GentleMimi: Hmmmm,when men talk,u'll know! Your head dey there jare! May ur marriage and home be sweeter than honey...that one na men?. leave players alone na. |
GentleMimi: Hmmmm,when men talk,u'll know! Your head dey there jare! May ur marriage and home be sweeter than honey...that one na men?. leave us alone na. |
GHANA OGA: Love doctor! U try small but all these your advice na for young boys and girls. Real men treat their women with respect and oh we need to call her everyday and check on her because she is the future mother of our kids! U got it?You will grow up with age and experience.I was once like you.lolI dey laugh u. my post na for "playboys" whether young or mature but not old school married jonkies like you. when I find a good woman, I will wife her. fuq outta here! |
I Don show with more points oh! SCARCITY: Naija girls are confused by nature. So confusion na another way to use follow them. Naija girls like guys wey no send them too much, as in guys wey dey show small affection but wey still no dey available. Let me give an example. At the 1st-2nd week of meeting, the calls you make to her will interest her. Fine. But If you call naija babe too much (let's say 2 or 3 times per day), a time will come when she no go dey pick your call. That call wey you dey see as "caring" and "romantic" she dey see am as "disturbance". Even if na missed called, she no go even flash or call you back. That time u Don too make yourself available, you value Don dey fall. Meanwhile e get another Guy wey if she see him call she go shout "oh my God!, its emeka!". If na missed call, she go call emeka back sharpaly. That na because emeka dey scarce. If you dey always go visit her, one day she dey house but she go tell you say she go ikeja. Hahaha! Na Jonzing tinz o. Same thing goes for chatting: bbm, whatsapp, FB. Try dey scarce up sometimes, she go miss u small. This point is on the assumption that she finds you attractive and likes you oh when you first met. Because a girl wey no like you go dey jonz you like this from day one. QUIETNESS: Another secret be say girls like quiet guys! I swear!!. Quietness dey confuse them, e dey trip them. Unless you dey very funny then you fit talk but on the average. If you be type wey dey talk like parrot, she go tire for you quick oh. The more you talk, the more your value dey drop. She no go even let you meet her friends cuz you go fall her hands flat. TALK SEX: if you plan on straffing her, then you must give her clues long before the time arises. No be say you go tell her say "I want to have sex with you" oh!. I mean during your normal discussions, try and chip in sex talks and be a little nasty. E.g Tell her say her nyash make Sense. She go code say ur head is there. Some girls are bad but they hide it, it's your job to bring out that nasty side of her. It might not go too well at first but later you go blend am in and At least make she no say your head dey there. Later on you go dey use joke tell her say you go like straff her. If you be pro for sweet talk, e get the kind things about sex wey you go tell her wey go make her dey look forward to the straffing day. Any day you invite her over, her mind go dey there and anything you try wouldn't come as a surprise. This way you stand a better chance of straffing because she already know say na baddo you be before she agree to come see you. Whereby you dey form pastor since and suddenly you come try touching or straffing, the shock wey she fit display go scatter everything. Hahaha! Shame go catch you and Some no go even come near you again. |
GentleMimi: In fact,ur yansh is coverd with the blood of ogun...dn't let them get u ooo. Them dey send PM sef. Na by force? Mbok,enjoy ur toto collection and leave these as*s-lovers.how we go enjoy toto when dey try destroy this pimping thread. please go n die in peace. |
no be front-page but I got 33 likes and counting .... my niggaz getting wise though. y'all gon learn today! |
Shankboye: living bettereasy mehn. don't hurt yourself please. tonight, I'd probably fvck another nigga girl ... thanks to my rules .... |
WackyJ1: Hehehe i was just observing you being all feisty on the thread darling.. |
haters trying to knock my hustle. my people make una no mind these haters o, na the koko I yarn una oh. I'm probably more mature n living better than these foo:ls screaming maturity and money. I go soon drop another point sef. y'all gone learn today! |
dBard: Funny how y'all tink 'dick' is d ans t every womans prob.I no sure say na naija u dey. |
GentleMimi: Hahahahahhaha....today is christmas. Pls try not to ''go and die''.https://www.nairaland.com/1566465/playboy-101-pure-naija-wisdom no be my thread? MUMU. |
GentleMimi: Hahahahahhaha....today is christmas. Pls try not to ''go and die''.you need a long black di:ck |
maureen5: no, i don't. i just hate any extremely ugly guy. like a really really ugly personwhy do you hate us? I will report you to our current president (taiye taiwo) |
niggas still catching feelings?. u been played bro. join da players club. |
GentleMimi: Hmmmm...i just saw the exact OP's write up on another thread and i was like...! Guy,the points are not from u,neither are they frm ur experience.They are simply that of another guy. The least u cld do was quote the source. You aint an original playa sef...u are a player ''wannabe''. In fact,u are a confirmed maga!fool. did you check the poster of the "main" thread? isn't it me?. ok, simply quote the "main" thread and paste it here to back your claim. it's same me!. u stu:pid piece of sh"it!, dafuq outta here!. |
24 likes without hitting front-page? that's what's up!. y'all gon learn today!. |
agu daisy: Dat ur no 5 (Back up wateva) is childish. Don't tak dat mentality wen u marry ooo cos u will end up being an unfaithful husband.u need a co:ck slap biatch? |
agu daisy: Dat ur no 5 (Back up wateva) is childish. Don't tak dat mentality wen u marry ooo cos u will end up being an unfaithful husband.u need a cock slap? |
chronique: @ op: I can't counter you since it's evident you're talking to the boys. But have it at the back of your mind that there is a difference between boys and men. Boys are busy shagging anything on skirt and boasting to their peers how many girls they're getting laid while men are busy making money,becoming responsible and building homes/families. It takes more than a d*ick to become a man,son! Many have been there and done that and moved on/moving to the next level(becoming men). There aint no big deal about it. All I can advice you is,if you're old enough to pick up responsibilities,drop that boyish mentality and work hard to sit on "the table of men". The difference is as clear as 7up.here we go again!! niggas talking money when they ain't getting none of it. dafuq are you?! stup:d murdafoka. |
Shankboye: . No worry na, when u ar tired, u go come back come write anoda story! And den u will be like den I was young and dum!b..fuq outta here!! bit:ch, don't kill ma vibe. |
yuzedo: 90% valid.. But your topic heading is crass and distasteful.i know. I wish I gave it a different heading, maybe I for make front page o. lol. abeg how do I rename it?. |
Shankboye: Shows u are still not grown.. D fact is u will get tired!Mr mature, are u older than p.diddy?. it's a thing of the mind bro. that's how we play. |
Shankboye: Shows u are still not grown.. D fact is u will get tired!are u older than p.diddy. it's a thing of the mind bro. that's how we play. |
Bizibi: When I see guys dey yarn woman issues I go just dey laugh,my guy nor be every time mata dey work,some keys fit bounce fr some babes,superman no dey dis game ooobro na years of "playboyship" experience wey I use compose my rules. na true talk I yarn u. everything wey I write no dey perfect but e dey work die. I said even tuface can't get every girl, but he can get enough. this will get u 3 out of 5. |
Adaobi12: @OP see u,see 6ft. One day monkey go go farm,he go miss road enter the hunter's soup pot.lol. u're wrong. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 56 pages)
u? Na real faceless forum, now I believe. I know u are as poor as church rat
.discombombulated B.S.
