Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,824 members, 7,820,897 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 01:03 AM

Mosyb's Posts

Nairaland Forum / Mosyb's Profile / Mosyb's Posts

(1) (2) (3) (4) (of 4 pages)

Dating And Meet-up Zone / Re: Meet Krazy People Here by mosyb: 9:21pm On Sep 06, 2008
YES I AGREE WIT U GUYS, ALL OF UNA DEY REALLY CRAZE,BUT ALL THE SAME SOLUTION DEY,

MAKE UNA PAY 1000 NAIRA,INTO MY ACCOUNT, SO THAT I GO FIT PRAY FOR UNA, IF NOT THIS FORUM GO TURN TO SOMETHING ELSE.

PAY INTO

BIABIA BANK OF NIGERIA PLC
ACC NO:000666419
ACC NAME:BAR. CLIFFORD ORJI

PLS THIS IS VERY IMPORTANT

grin grin grin grin grin
Dating And Meet-up Zone / Re: I Need A Girl In lagos by mosyb: 9:04pm On Sep 06, 2008
NOW PH PEOPLE ARE TALKING !!!!!!!!

SO LETS ALL YARN, THIS IS GETTIN INTERESTING, I STAY IN PH TOO ,

cool cool cool
Dating And Meet-up Zone / Re: I Need A Girl by mosyb: 8:47pm On Sep 06, 2008
arofineboy

d sister wey i get no be harlot she be ajebota , her dad na pilot for virgin airlines.if u dey interested reply me
Dating And Meet-up Zone / Re: I Need A Girl by mosyb: 11:24pm On Sep 05, 2008
tabode which kain girl, u need abi na house girl or thief or ashawo, tell me make i give u one
Dating And Meet-up Zone / Re: I Need A Fat Lady by mosyb: 11:21pm On Sep 05, 2008
NAIRALANDERS

PLS DONT BLAME THE POOR BOY, HE NEEDS ENCOURAGEMENT, MAYBE THIN GALS AND SLIM GIRLS, TALL,SHORT, LEPA,ALBINOS, OLD AND YOUNG ONES MIGHT HAVE BROKEN HIS HEART, NOW HE NEEDS FAT GIRL

ARE FAT GIRLS NOT HUMAN BEINGS ? PLS LETS SUPPORT HIM BY GIVING HIM SOME VERY FAT GIRLS SO IF U ARE A VERY FAT AND UGLY, SRRI BEAUTIFUL, DO SEND YOUR NUMBER TO HIM SO HE CAN CALL U

ABEG LETS PITY THIS YOUNG MAN
Dating And Meet-up Zone / Re: I Need A Serious Sugar Mummy by mosyb: 11:15pm On Sep 05, 2008
switchmax:

hello,
I need a sugar mummy of 40-50yrs old the person should be a working class she can contact me via my telephone 08022168341.


dear Lazyboy, i dont think u need a sugar mummy, y not go for a granny aged btw 70-90 yrs, she could really take care of your sexual needs, because u will not be jealous since no one will look at her face

y you dey fear to talk to girls ur age abi u get psykological problem, make we know o, o dem swear for u ?
Dating And Meet-up Zone / Re: Looking For Mrs Wrong by mosyb: 11:10pm On Sep 05, 2008
DEAR POSTER

MISS WRONG DEM PLANTY WELL WELL, THEM DEY AROUND,

JUST DO THIS , BLIND FOLD YOUR SEL, GO UT IN THE NITE AT,THE JUNCTION NEAR UR HOUSE, THE FIRST GIRL U TALK TO WHILE BLIND FOLDED COULD BE YOUR MISS WRONG
Dating And Meet-up Zone / Re: I Need A Girl In lagos by mosyb: 11:07pm On Sep 05, 2008
@ZITAR

DESCRIBE THE KIND OF GIRL U NEED, SHE BE GORILLA OR HUMAN BEING, SMALL OR GRANNY, THIEF OR ASHAWO, TELL US THE TYPE U NEED, THEM PLENTY. grin grin
Business / Re: Richest Person In Nigeria by mosyb: 11:01pm On Sep 05, 2008
@zillonnair

I THINK I AGREE WITH U, U ARE THE[b]RICHEST POOR MAN[/b]IN THE WORLD AND VERY UGLY TO LOOK AT ANY WAY I LOVE U FOR UR RICH HUMILITY, INSHORT NA DREAM U DEY DREAM ? I ANY I LOVE YOUR HUMBLE SUBMISSION, ABEG NAIRALANDERS MAKE UNA HAIL D RICH POOR MAN, HIM TRY WELL WELL

BROS I SALUTE U O!!!

@BUSKI
Buski 1:

the richest person Nigeria can boast of ,but unfortunately he doesnt live in nigeria is ANTONIO DEINDE FERNANDEZ
DEINDE FERNADEZ NO BE NAIJA MAN, NA AMERICAN HIM BE, SINCE HIM DON STAY DIA ALL HIM LIFE, U CAN COMAPRE DEINDE FERNANDEZ TO DANGOTE WHO HAS INVESTMENTS SPREAD ACROSS NIGERIA,

WHICH INVESTMENT DOES FERNANDEZ HAVE APART FROM BUYING A CASTLE IN SCOTLAND AND HOLDING THE TITLE TO THAT CASTLE

LETS TALK OF TRUE NIGERIANS LIKE DANGOTE,MIKE ADENUGA,JIM OVIA AND THE REST , THOSE GUYS DO THE ECONOMY PROUD


olabello:

JIMOH IBRAHIM is the richest man in NIGERIA

OLABELLO WHO TELL U SAY JIMOH IBRAHIM GET MONEY, ABI NA NICON WEY HIM GET BY FRAUDULENT MEANS ? ABEGI , THEN OBJ SHULD BE RICH TOO NA FOR OWNING TRANSCORP, NO MIND ME O, NA THIEF HIM BE O

WHAT ABOUT FEMI OTEDOLA, ZENON BOSS,? THAT MAN GET MONEY O cool cool

PLS FOR UNA INFORMATIOM MAKE UNA GO ZIMBABWE, WIA UNA GO SEE TRILLIONARIES AND QUINTILLONIRES, O BOY THE LABOURERS ARE SUPER RICH,THEY USE WHEEL BARRPW LOADS OF ZIMBAWEAN DOLLARS TO GO SHOPPING, DANGOTE FIT DO LIKE THAT?

ABEG MAKE UNA HAIL MUGABE FOR MAKING HIS CITIZENS [b]RICH[/b]BY IMPOVERISHING THEM.

cool cool cool cool cool
Jobs/Vacancies / Re: Computer Science Graduates Meet Here by mosyb: 9:33pm On Sep 05, 2008
MUYIWAGEEK

COMPUTER SCIENCE GRADUATES ARE CALLED IT PROFESSIONALS AND CAN WORK IN ANY SECTOR, because EVERY THING IS DRIVEN BY INFORMATION TECHNOLOGY, SO WHAT IS UR FEAR, I AM A COMPUTER SCIENCE GRADUATE AND PROUD TO INTRODUCE MY SELF AS THAT. SO Y BE AFRAID, CMON BLAST UR RESUMES, THEY WILL SURE CALL U.

ABI U NO GET MIND ? cool cool cool cool
Business / Re: Use 'Goat Mentality' To Get What You Want In Life by mosyb: 11:09pm On Sep 03, 2008
@SLEYFORLIFE

CLAP FOR UR SELF, U TRY WELL WELL, U ARE JUST 2 MUCH, BUT A WORD OF ADVICE, USE UR BAD NEWS TO START A NEW THREAD, EVEN IF YAR'ADUA DIE AS U TALK , NA HERE U GO POST AM, WHY NOT GO TO NTA OR OTHERS MEDIA HOUSES, ABEG GO DO IT IN POLITICS SECTION, WE ARE DISCUSSING ABOUTS GOATS HERE

U DEY DISTURB US O grin grin grin
Business / Re: Use 'Goat Mentality' To Get What You Want In Life by mosyb: 10:13pm On Sep 03, 2008
@sley4life

SINCE THIS TOPIC IS ALL ABOUT GOATS, I THINK U SHOULD BE PERSISTANT AND POST UR BAD NEWS ALL OVER THE PLACE, ABI U NO GET SENSE, NA GOAT WEY WE DEY TALK ABOUT OR U NO GET SENSE, ABEG POST THIS THING ELSE WHERE

HURRAY TO ALL THE GOATS !!!!!!!!! grin grin grin grin grin grin

@Siena

NO MIND WETIN DEM DEY POST, JUST DEY MANAGE READAM, NA GOAT LIKE PERSISTANCE WE DEY TALK ABOUT, I THINK I GREE WIT UR POST ON SLEY4LIFE
Business / Re: Use 'Goat Mentality' To Get What You Want In Life by mosyb: 5:22pm On Sep 03, 2008
PERSISTANCE IS USING DIFFERENT APPROACHES TO ACHIEVE A PARTICULAR AIM, NOT USING ONE PARTICULAR STANCE TO GET THAT THING,DONT YOU SEE THAT THE PROBLEM WITH THE GOAT IS JUST PLAIN STUPIDITY AND IT HAS NO IMAGINATION

WHY NOT THINK LIKE THE ANT, EVEN THE BIBLE USES THEM AS AN EXAMPLE

"GO TO THE ANT , THOU SLUGGARD, CONSIDER HER WAYS AND BE WISE"

1 Like

Business / Re: Use 'Goat Mentality' To Get What You Want In Life by mosyb: 4:09pm On Sep 02, 2008
@GOLDLINK

I LIKE UR SENSE because THERE IS SENSE IN NONE SENSE, WELL AS A GOAT BEING PERSISTANT IS OKAY, BUT I WAN ASK U, GOAT GET SENSE ? IF DEM CALL U GOAT U NO GO VEX ?

WISDOM IS HAVING THE ABILITY TO PURSUE WHAT U WANT AND THE ABILITY TO LET GO WHEN IT IS NOT POSSIBLE TO GET IT, YES I AGREE A GOAT IS PERSISTANT, BUT HIM NO GET SENSE,THERE ARE TIMES WHEN IT IS CONSIDERED PRUDENT TO PURSUE A COURSE WHICH YOU KNOW WILL BENEFIT U, AND ALSO WHEN TO KNOW WHEN TO STOP CAUSE IT COULD LEAD TO ANOTHER THING

SO SUCCESS HAS A LOT OF HIDDEN DANGERS, THOUGH FINALLY IT IS SWEET, BUT AT TIMES IT COULD COST U A LOT OF THINGS, HAPPINESS OR EVEN YOUR LIFE,

SEE WHAT I MEAN ?

1 Like

Jobs/Vacancies / Re: U Too Much by mosyb: 10:33pm On Jul 17, 2008
IKWERRE MEKA !! O BOY You TRY ! BUT INSURANCE JOB NO DEY PAY WELL, ANY WAY You TRY, OTHER GUYS NEEDAM, ME I BE PH GUY SO I KNOW WETIN DEY, KEEP IT UP You BE CORRECT MAN !!!!!
Jobs/Vacancies / U Too Much by mosyb: 10:31pm On Jul 17, 2008
IKWERRE MEKA !! O BOY U TRY ! BUT INSURANCE JOB NO DEY PAY WELL, ANYY U TRY, OTHE GUYS NEEDAM, ME I BE PH GUY SO I KNOW WETIN DEY, KEEP IT UP U BE CORRECT MAN]
Romance / Re: Marriage: He Wants Me To Wait Until I'm 32 by mosyb: 10:17pm On Jun 07, 2008
IF ANY AVAILABLE MAN DEY, 4GET THAT GUY, HIM WAN PLAY 4 TIME

BE REAL !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Jobs/Vacancies / Re: Why All These Nonesense! by mosyb: 10:19pm On Jun 05, 2008
tegachuks, i dey ur side, keepon talking, others take note
Career / Re: Here Na Die (Apmt) Ap Moller Terminal Apapa by mosyb: 9:47pm On Jun 03, 2008
grin grin

I SAY IKU NO GET MIND, NA FORM HIM DEY FORM, SO WHAT ARE WE SAYING, A BIRD AT HAND IS WORTH 2 IN THE BUSH


O BOY 4GET, IKU NA IBO MAN HIM GET SENSE, IM NO FIT RESIGN, NA DESPERATE MAN HIM B
Business / Re: US Bank Account. Pay Nothing by mosyb: 10:05pm On Jun 01, 2008
[/b][size=20pt][/size]
NAIRALANDERS BEWARE OF FRAUDSTERS, THEY COME AS WOLVES IN SHEEPS CLOTHING,THEY CLAIM TO BE GENUINE , BUT THEY ARE NOT

[b]
[size=20pt][/size]
Romance / Re: I Hammered My Fiancee's Sister By Mistake by mosyb: 9:26pm On May 30, 2008
katherinae:

jascobee

honestly what u did was dumb, but damn what type of sister is that? if i was your fiance the worst i will do is end the relationship but i will skin my sister alive and then disown her.

Solution: talk to the sister, if she wants to abort u two go ahead. personally she can't really use it for blackmail because she is at more fault than u are, that was her freakin sister for goodness sakes. but if she refuses to abort, tell your fiance u two will likely break up, then ignore her sister, so that she can live with that shame, because i doubt her sister would help her financially, i sure as hell wouldnt.

Kathy,

so u believe d fool, when him talk all these , things , y u dey so emotional, d guy just use ur head, na joke him dey joke, and i come find say him no get sense, him wan use una head

abeg sittup, nothing dey happen e no fit happen, d guy na ugly guy, him no get mind

so no worri

grin grin grin grin
Career / Re: Here Na Die (Apmt) Ap Moller Terminal Apapa by mosyb: 11:17pm On May 29, 2008
IS IKU AN ADVISER ? U GUYS ARE FUCKING UP , SOME ONE WANTS TO RESIGN AND U EXPECT HIM TO GIVE U ADVICE ON GATEMANS JOB OR WHATEVER

MAKE UNA ALLOW AM TO RESIGN FIRST THEN HE CAN SET UP A CONSULTANCY BUSINESS, THEN U GUYS CAN SEEK HIS ADVICE

grin grin grin grin grin
Romance / Re: I Hammered My Fiancee's Sister By Mistake by mosyb: 10:28pm On May 27, 2008
Jascobee:

Thanks for u advice my fellow nairalandeers, at least if we never get job,we have to keep ourselves happy by one way or the other, make una no vex, i know we have hope, unto him that is joined to the living,there is hope,
I PRAY GOD WILL OPEN OUR BOOK OF REMEMBRANCVE AND GIVE US GOOD JOBS.IT'S A PASSING PHASE,IT WONT LAST FOR TOO LONG B4 GOD MAKE US A SOLUTION TO OTHER PPLE'S PROBLEMS, A MERRY HEART DOETH GOOD LIKE MEDICINE,, that is why i posted this so that we go at least laugh small, God never forget us,

Jascobee, no be evry bodi wey dey jobless o , at least hope still dey 4 una, sha , d bible say hapi wit people wey dey hapi, Hope dey sha, u go get ur break thru

@gongo aso

o boy how our paddy Gonners@40, him, still dey fool around, i neva see am reply since then , after that him yeye, type at home business, we still dey wait for am o ,because we still wan expose am

CHEERS ALL grin grin grin grin

(1) (2) (3) (4) (of 4 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 47
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.