Mrtomola's Posts
Nairaland Forum › Mrtomola's Profile › Mrtomola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 30 pages)
Name him Goliath but tell him to be running away from every David o, no matter how small. |
Am pretty sure he is fan of Olamide, If he is not d one, I am not expecting a right thinking brain to compare Olamide with that guy tho. |
Dis OP naa mumu o, so u go copy Olamide posture and come dey compare and ask nonsense question here...see as d guy dey stand like person wey no get bone for leg sef. I am pretty sure your village witches and wizards are still monitoring your destiny with GPS direct from Village... |
Naa una dey spoil Naija, so you dey pray make d price no stable not to favour consumers abi ? And you come dey enrich your pocket. Ok ! God dey.... |
Oladimeji = Double Wealth from Ibadan, Oyo State. |
Oh thanks boss, I won't mind whatsapp too. How I wish I can come to PH tho because I am from PH too but staying in Lagos. Pls. Hit me up on whatsapp 08027544762. Thank you so much. |
I for like make some OP dey use dem brain dey post Naija tinz here nah, wetin concern me with Oyinbo or Americans dem lifestyle ? Dem fit dey waka for street naked, wetin come concern Naija, no be today e dey happen for dem side nah... I beg shey Efe don spend N25m finish ni ? because me wan borrow some change for him hand |
You are very right bro...but who knows, it is very possible we jam our own luck from here...if you are d first person to meet one pls hit me up too. |
Please I need a guru Web Designer, a Graphic Designer or other special programer in Ikorodu or places close that can teach and update me one on one in the field. I am a Computer Science graduate but not fresh. I just need to acquire more knowledge on this field, I would hav wish to register for the courses and IT centres but I don't have enough money to face the fees. If anyone is willing to help me, we can still negotiate on paying some token but remember I said help. I am a fast learner and I can learn in just few weeks. Thank you so much. |
That team is so useless with their wasteful so call MSN...they can't even score a goal at home. Power Pass Power... Another good reason why Rolando is better than Messi... |
Oga go and do werey for dem for d branch wey you opened d account. Same thing happened to me in January with my Fidelity bank account. I complained and fill out a form, I was told it would be refunded after 7days but waited for 2weeks and nothing happened. I went to their office in Ikeja one day like that and told their BM I won't leave here today until I get my money back. They begged me and said lot of stuffs but I didn't leave o. I stayed for up to 4hours at d BM office and before I leave that very day, I received an alert of 40k that was debited without dispensing that day o. Oga ! Werey loba de o. |
Dey wan steal am ? Dem don enter gobe dis night |
I don learn...I joined Nairabet online and I lost more than N32k in just 2weeks this month in betting without winning a kobo ! Although, I am a learner in betting o, I was doing it for the first time ever in my life. Me dey always think say naa so e dey easy to predict and chop money ni...Lol... Betting ? Never in my life. |
Ok ! Uncle Kayode on this one again !...Make we kuku breakup fast fast and make deportation follows asap...Some of una will hav to apply for Visa before coming back to Lagos o. Make una think about it well well now before the breakup o. |
The sms is smelling GNLD to me. If it's Lagos Address now, I will detect them easily. All the same, if you get to the Venue and they ask you to put d code in your sms down and you are seeing plenty of White plastic chairs, also a TV or Projector Screen playing a Motivational Speakers Video/Audio, You better don't waste your time because they are GLND or sometimes they even calls themselves NEOLIFE. |
G N L D |
Are you speaking British english or Pieces English ? because this your english is not even broken at all but injured. Lol |
Ok ! We are waiting to see your another framed Miracle again as you've turned yourselves to Soccer Jesus. Magic ko Jazz ni... |
That Dude should forget about Rapping and go into Comedy...He can try something like AY is doing... |
That Dude should forget about Rapping and go into Comedy... |
Come o ! I bin thinking say naa ur phone do auto correct mistake o for headphone instead of iPhone. Bia, you be Lai Mohammed Pikin ? Ok ! Ask Don Jazzy, that dude spends much on Headphone too. OH God Help Me ! I need N250k to start Music Production but someone need Headphone for N250k |
Learn how to tell good lies... |
Ok. ! Ogbeni Uche, Ride on....Talk is cheap nah.. |
Bet Why !!!!!!!!!!! All these lies go make me too create my own Country in Papa Compound o... And it will be named Liegeria. Ok ! |
Change the ba3 |
Ok ! The truth is that you are wicked o....After d cares, love and money for 6 months o and you're still denying him, pls are you a virgin ni ? Abi him never try for staying that long? Abi you think say naa Indian Film una dey act ni ? Sister, if u call it a day en, trust me u go still dey register for Single's dating sites @35. Lobatan ! |
Oga shey your middle leg naa Kondo Olopa ni ? |
Someone should pls explain to me how this show has helped Nigerians so far... |
Ok ! So how market nah ! ? Oga say the truth, why you sef send the friend request and Wetin be your mission then ? |