Mspee's Posts
Nairaland Forum › Mspee's Profile › Mspee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 109 pages)
chaloner: c meWho dey find you? ![]() |
Luxanne dear, hope you saw them? ![]() |
Where is that lalaboi? ![]() |
thatgurlvixen: So u did the BC??Yes dear. Going natural for sometime ![]() |
harlos:I'm angry with you!!! ![]() |
lalaboi: Ms pee. . . U fine o. . . Nolovelost just punched himself in the face for being rude to you lolLmao! This one na stone you throw!!! ![]() Thanks dear |
lalaboi: I dey go jor.. . . i get leshure with some ss2 kids 2mrw. . .Poor boy, reine just left him like that |
Shugamania: Ms peee... I have seen.Thanks dear. I'm transitioning. ![]() But I'm rocking a TWA right now sha |
5 4 2 0 Off |
Feraz: So it's now Harlos?? After all my investments?It's not what you think. |
![]() |
Shugamania: Lol.. I dont believe u still..Oya lemme go first |
Harlos, the baby is kicking |
Shuga, you go first. I'm uploading mine right away ![]() |
lalaboi: You wey get bakassi like omotola one. . . Olamide dey sing for u sef/ . . u carry front, u carry back, U too package, Harlos nor one leave you. . he's feeeling yoooouuuu ehhhMy bakassi na gift, even nurses fear the day wey dem born me. Don't jolos me ![]() Harlos nor fit leave na, na yansh naim go break that boy head |
lalaboi: What are u saying. . I am from epe. But i cannot "simi" right now. lol. yeye slanging. won ti ko ran eGo away! ![]() |
lalaboi: O badi e laiye . . lolYou dey craze. Na my age dey see red? Me wey dem born yesterday ![]() |
Shugamania: SweetheartUngwanu! ![]() |
harlos: Where are the pishures...Keep quiet!!! Get close at your own peril sha ![]() |
lalaboi: Whatttt whh whw whhat?? Your joystick acceptor is looow??Lol. Fvck you!!! ![]() I said I'm not happy ![]() |
Oya who are those that want lala and reine's gist? Put up your hands!!! ![]() I carry the gist come for ghana-must-go bag ![]() |
lalaboi: Then put cold pure water underneath na lol. . u always frowning. i will unfrown you nowLol. My joy battery don low, that's why I am frowning. No place to charge am Jor na, listen to that VN ![]() |
Good evening everyone, especially to the ladies Shuga, I'm sorry dear, but can I see your picture? I came late Do this for me beh beh |
lalaboi: I nefa lizzen. . my phone is down . . n this yeye laptop dont play amr. . i hate windows with passionDon't even give me stories! I'm in a hot seat! ![]() |
luxanne: Alright.Fine girl |
So I didn't get to see any pictures, right? ![]() |
Lalaboi, I try abi? ![]() |
thatgurlvixen: Do what??I hear say lalaboi and e wife don divorce, na rumour o. ![]() thatgurlvixen:Lepepe ko, letomatoes ni Nitlad don go vacation, he can only read and bite his fingers ![]() |
thatgurlvixen:I get fifer ![]() Esimi epeh ni!!! ![]() |
lalaboi: You mean me and her alone in the room?Make una no do something o *follows them about/around the room* No doing for una today! ![]() Esimi epeh!!! ![]() |
leavestory: hmmmm interesting,so fit buy everything wey dey the store be thatSomething dey miss for your question o ![]() |
Your end is near. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 109 pages)



The on field i play on is ST's 



