Natural441's Posts
Nairaland Forum › Natural441's Profile › Natural441's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)
Make Nigeria just end,I don tired Nigeria no go happen to anyone oo If he say na plan for civil war na plan for civil
|
If you believe that Nigeria is a failed county and curse just like E be like say na only me believe
|
This is a lie,no be owo wey I dey,those people started killing from the church gate, innocent sweet sell was gun down at the gate |
Waterysperm:You are just a plain fool Let me tell you guys what you don’t know about what happened yesterday because I’m in owo right to visit my grandma 80% of people going to that st Francis church are Igbo and 20% are other people |
igbokwesampson:If you are the one you go do the same,or or else you don’t want to move to greater heights hypocrite in highest order
|
Ironically ;Dif you don’t get it forget about it |
This is commendable,we need more people to do the we are Nigerian |
Nawa some people we thank go for no go to church that day,the story no clear |
Mods should banned some people spreading fake news |
Today sha na monday,no suspense again ![]() |
I wish all those people contesting should just lose,naija don tired me
|
We no believe any news again jor,una suspense go end tomorrow Some people go happy and another people go wailer that's what I see and I can say for now Happy Sunday to you all vavuwalence comrades
|
Why I go believe this story But if he say one local gov pass Igbo population,e pass am be that
|
Abeg buhari fear tinubu ni,if tinubu no rant in that ogun meeting, buhari go choose consensus candidate Tinubu remind buhari say na him help am,make e no do werey consensus That rant that day get as e be More go wail soon
|
See cruise lol |
I no fit laugh shey na savage or humble So people go still wailer on this trend
|
Wow but anything wey no be apc news no concern us Apc just put us for suspense make Monday Sha come I one see many wailers comrade
|
E go still end in tears
|
I no just understand again which one we go believe last now Make Monday come make we see people wey go laugh last |
Make Monday come quickly abeg I no know wetin I go believe again, Monday we go know person wey go happy and waliers comrade
|
Which one will one on believe self,make Monday come quick make we no people wey go happy and make we know wailers comrade
|
Because they are the first class citizen And I don't know second and third Wailers comrade where una dey
|
12millin how?how much is a whole south west?scam everywhere Wailers comrade where una dey
|
Many wailers coming soon Vavuwalence comrade where you dey
|
The special one Mouri: drop back as rb whenever your opponent have the ball Neymar:NO Mouri:drop back as lb to collect the ball Messi:no world best can't do that Mouri: Mbappe don't think because of your position your are special,just know I'm the only special one and I can beach you still win champ league Mbappe:then before you win the champ league by reaching final I will do am in Tottenham way
|
Which one be sir martt bugig or bugu players of the year,I never hear that one before and those people go complain about finallisma but cheers this up,una go Sha play Europa |
I they there live ![]() Those people no get jor den come kidnap the Whitman. Na bridge construction den dey do and those kidnappers perform this evil act in daylight Nigeria is no longer save |
Ac milan win this cup isa base on two point If you analyze this post closely you will discover two important details... One is the selective use of colloquial abstract representation of normative words owing to the distinction in regulatory and derogatory affirmative relations to binary sentences The second is, okay make l no lie give u, l no know wetin l said above Thank you |
Suspect33:Boss abeg I get help a brother |
E be like say Na only me no one make then resume this strike,no money for hand make I use this opportunity hustle |
Nawa oo, maths Na compulsory subject oo |

