Nealson's Posts
Nairaland Forum › Nealson's Profile › Nealson's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
Offpoint1:Bruh you Sabi..... Sonic the hedgehog both 1 and 2 that movie is just too smoooth with hilarious conversations between sonic and the donut lord � ![]() |
LordofNaija:Smart guy! ![]() |
obembet:23 ![]() |
Every day wonder |
membranus:Welcome to Warri / Erigga Yes I dey always dey tell people say For this town we get three different community Ekpan, Agbasa, & Okere Agbasa- If dem hold you say you thief phone, You dey pay for stabiliser and phone Okere - If them hold you till day break Na bottom stairs you dey sleep But Ekpan - If dem wan give you post Dem no dey look say you be indigene Na the kind mark wey dey Your body dem take dey give you position: If you get one eye you be vice If your hand dey seize you be P.R.O If you get bullet mark you Be D.C If you waka dey wave you be press Area I hail oooooo! (Old Warri) Welcome to Warri where all the Mama's dey vex F*ck up no dey sawa She tattoo am for her brezz Her son dey press Two kala under her dress She ready shoot Olokpa if them come her address (Rest) No be today she don dey see her arrest Area Mama for the hood you no wan see her vex Apart from cocaine nothing Mama no dey sell 1999 dem lock Mama throw her inside cell Dem carry her pass me where I for dey play "Monkey Post" They almost blast me with slap, I take off with my Kitto's The first time I see where dem stab person neck Na '94 two seconds naso andrew fall Andrew Mama dey bust cry Who do am don Run Full compound dey pack "Egbe The Police" dey come You suppose know Egbe That guy matter na dead Him fit arrest the full area if e enter him head I no be mumu Aje I know the area well Full Agbasa, Igbudu dem know my matter there Odumu, Sobo, Ejegba we get house for Ekpan Go Udu, Oruvworun The hands sound I no Be mumu Aje I know the Area well Warri Crisis '99 I dey there Marine gate, Iyara We Get House for Ekpan Go Ogborikoko Ask na The hands sound Dem butcher my friend hand for "Agbasa Feast" With old cutlass na so fight take enter Street Igbo Market men dey run enter people shop Carry 2 Wrong Set Of Shoes till the feast stop Police dey shout: "If you move..." I no fit stop! Follow me enter Ejegba I enter you top Our biggest fright na Ekpan Hilux Light for night Those men no get joy beating na their appetite I dey ceiling when dem carry all my guys go Government bangle for the hand let the dice roll Papa dey waka police matter 3 weeks straight Native Doctor and Pastor for here dey lick plate Imagine say the full area no get Big Man Wetin concern signboard and who dey sell weed? Man Dry Bread and Sadine plus Igbe Fanta Naim we dey chop after we don smoke for downtown I no be mumu Aje I know the area well Full Agbasa, Igbudu dem know my matter there Odumu, Sobo, Ejegba We Get House for Ekpan Go Udu, Oruvworun The hands sound I No Be mumu Aje I know the area well Warri Crisis '99 I dey there Marine Gate, Iyara We Get House for Ekpan Go Ogborikoko Ask na The hands sound Yes na so e be for the same Warri where We Dey Area and Characters: Iyara - NairaBet Isido - Vigilante Obire - D.J Ereku - Dustbin Ogedegbee - Waka well Pesu - Confra Boys Victory Avenue - Beggi Beggi Hausa Quarters - Ole chains Garage - Ticket Oppe - Gamblers Ometa - No Neighbor Agbasa - No Company Ogunu - No Market Makaiva - Gbo Gbo Okere - Juju Ajamoga - Link Road NPA - Diesel Ogbangwe - Judgi Judgi Avenue - Depot Airport Road - Ole Ekpan - Murder (Abeg) Day break everywhere bust men It's the "Erigma 2" I Know for waited 7 years for dis men Guess what? You no wait in vein a swear Burst una screen guard (No Limit) All the jam dey bang Abeg commot your leg for high tension ooo |
I remember erigga sang a song that talks about her and the Warri crises that happened in the late 90's |
Waoh...... That's good. Money is good Lord Jesus bless me with it |
July 2025 |
placeofallure:O boy!..... I love this yoruba adage, ọmọ ọdọ àgbá i hail thee. If you don't mind can we be friends? |
tutudesz: ..... Geng things
|
jzamani:Bruh I really wish but the grace no just dey there senior man |
tutudesz:Bro you think. As in ehn the matter bad so tey if I see my tribe people dey waka for where I dey I go just shut up dey look like mumu trying to buy into their conversation, I've tried to speak it but the grace no just dey there and I can't kill myself senior man |
I'm just laughing at myself here.... I remembered the last time my dad, I and my siblings came to kokori for grandpa's burial this delicacy was served that day, I enjoyed it. And My mum always makes all kinds of urhobo local delicacy she makes sure we know how to prepare some but sadly I can't speak my language well aside from migwo I don lost tey tey, make God just have mercy on me as in ehn a no just understand myself at all those before me can speak fluently but you see me taaar! |
Honestly, this your write up hits me hard.... Well said sir |
And that will be gross � kuku kill the woman nah ��� |
tonididdy:Don't worry she will be fine ![]() |
Oluwa saanu mi o.....I don't want to experience this or anything similar to it because I don't want anything that will desert my life and left me stranded |
More goals coming.... Chelsea must win |
Issa goooooal |
![]() up blues!..... Oya make una show them pepper. As the matter be i don dey dump man united small small 13 years with them is really nothing |
Whichever way, all I know is that, this country is sold out already we just haven't discovered it yet. |
![]() [size=13pt] Will's daughter be looking like a lost personality[/size] |
Finally finally...... I thank God for her life. Honestly, life is boring without love. God bless her home, I rebuke divorce over her marriage |
Ẹ bami wá ọmọ ó èmi náà fẹ́ Love ó.... #AdekunleGold song comes to mind |
hahaha |
Dizzyyish:Hmm, well said.... |
Benny6944:Bro what baffles me is that, must she throw insult on those who are trying to let her understand somethings even though she clearly get the message. Moreso, why is she all caught up with the “ who penetrate who?”, it is more like she is telling something unconsciously to her. I hope she is fine though |
Anny505: cassidy1996:Nawa which kain cruise be this bayii ![]() |
both 1 and 2 that movie is just too smoooth with hilarious conversations between sonic and the donut lord � 
