Nedic's Posts
Nairaland Forum › Nedic's Profile › Nedic's Posts
1 (of 1 pages)
nah james bond una go born be that nah |
ok.....una go S.A dey do kush sometin bah......una village people just dey like MTN, dem dey follow una everywhere you go. rest in pieces |
these are not ebuka's best outfits oh..... ebuka pass am anytime anyday though jidenna fresh kwa.....im dey baff |
EHE....U NOW USE MOUTH AND FINISH HIM NAH....AM SURE SHE WILL NOT ADD THAT PART. WOMEN MAKE UNA DEY HOLD UNA MOUTH OH, IT HAS KILLED MANY. |
this issue am very sure did not start from this story.... this story is an aftermath of a bred grudge. first sort out the issues that gave rise to this issue because if you dont, you would creating more problems that would might never be solve. at the rate you guys are going, its gonna be hard but try. |
Tolax17:nawao..... have sympathy kwanu everybody has a skeleton in their cupboards oh. |
1 (of 1 pages)