Forum Games › Re: Post What's On Your Mind Right Now by needeeg(m): 6:54pm On Apr 28, 2007 |
To pray!  |
Politics › Re: Who Will Be The Next Good President? by needeeg(m): 6:36pm On Apr 28, 2007 |
Na soo u think?, cos he's Rev |
Food › Re: Roasted Corn Or Boil Corn by needeeg(m): 2:18pm On Apr 28, 2007 |
This's serious, ma first time too, but hw will u even see this corn takless of eatin it tho! |
Nairaland General › Re: Chat Line by needeeg(m): 9:10pm On Apr 27, 2007 |
Chi dey with me since now, i tired for u sef wetin come be ur own now!
@maree invite me oh, make i come chop with u! |
Nairaland General › Re: Chat Line by needeeg(m): 9:07pm On Apr 27, 2007 |
Nothing do u miss Nigeria  |
Nairaland General › Re: Chat Line by needeeg(m): 9:06pm On Apr 27, 2007 |
U mind maree she be big madam now! wetin dey with u now(yahoo on)  |
Nairaland General › Re: Who Is Your Birthday Mate On Nairaland? by needeeg(m): 9:02pm On Apr 27, 2007 |
26 January abeg make una come out  |
Nairaland General › Re: Chat Line by needeeg(m): 8:57pm On Apr 27, 2007 |
Hahaha, dont mind her oh
@maree, nothin much too just hving fun with u guys b4 wae(bed), chop something sweet oh! |
Nairaland General › Re: Chat Line by needeeg(m): 8:53pm On Apr 27, 2007 |
Well, may una no mind me oh!
Chi dear, were u enter now?
@St na she dey enjoy pass oh! |
Nairaland General › Re: Chat Line by needeeg(m): 8:47pm On Apr 27, 2007 |
Hmm, my dear really worth excited tho, so wat u up too! St man i dey like dele giwa oh  |
Events › Re: Please Announce Your Birthday Here: by needeeg(m): 8:44pm On Apr 27, 2007 |
January 26! |
Nairaland General › Re: Chat Line by needeeg(m): 8:37pm On Apr 27, 2007 |
Hmm, maree u sound excited oh, u just wassupin everyone, lol, well im cool u? |
Nairaland General › Re: Chat Line by needeeg(m): 8:31pm On Apr 27, 2007 |
St u 4got me then, no wahala!
Sup maree! |
Nairaland General › Re: Chat Line by needeeg(m): 8:25pm On Apr 27, 2007 |
Dont mind st oh, chi |
Romance › Re: Do You Think That He Loves Me? by needeeg(m): 7:18pm On Apr 27, 2007 |
Six yr's? Wat, so wat hv u been doing with him all this while eh?, how old r u now sef?
will gate back to u! |
Family › Re: My Boss is Toasting Me. Should I tell My Husband? by needeeg(m): 8:11pm On Apr 25, 2007 |
My dear, just talk to him as mature parson, that u hv husband he should understand it and let u be, and if he refuses, then u let ur man know about it, that's all! |
Family › Re: Must I Marry Her Because Of Pregnancy? by needeeg(m): 8:05pm On Apr 25, 2007 |
Wish u that my sis,(twins) |
Career › Re: What Is Your Dream Job? by needeeg(m): 7:59pm On Apr 25, 2007 |
I really wanna be International business man, exporting goods and others as well! |
Career › Re: What Is Your Dream Job? by needeeg(m): 7:54pm On Apr 25, 2007 |
This's serious Ena, can u pls put on ur pic in profile!, so we see much about u! |
Celebrities › Re: Lola Omotayo Dating Peter Of P - Square by needeeg(m): 11:50am On Apr 23, 2007 |
Trendy for were, dont mind her is late  |
Celebrities › Re: Richest Man In Nigeria by needeeg(m): 11:43am On Apr 23, 2007 |
Kemi u think there not among? |
Celebrities › Re: Actor Saint Obi Finally Married. by needeeg(m): 11:33am On Apr 23, 2007 |
jenny2007: I RECKON THAT HE IS ABOUT 45! HE'S BEEN ACTING SINCE I WAS LIKE 8 YRS OLD. I'M 21 NOW. THE DUDE IS OLD  Grin IN MY OPINION. WONDER THE AGE OF HIS WIFE. PEOPLE THAT OLD MARRY GIRLS HALF THEIR AGE IN NAIJA. Lol, this's serious, tho this guy is like 35 or soo, if so this gay na papa oh! |
Forum Games › Re: Keyword (Tagging) Game by needeeg(m): 11:01am On Apr 23, 2007 |
Big exam indeed  |
Business › Re: Let's Talk About Warren Buffet by needeeg(m): 10:02am On Apr 23, 2007 |
Nice one Mr. F  |
Forum Games › Re: Why? Why? Why? by needeeg(m): 12:39pm On Apr 20, 2007 |
why u guys stil on one issue  |
Forum Games › Re: With Three Word Per Post! by needeeg(op): 12:32pm On Apr 20, 2007 |
hey u people  |
Forum Games › Re: Hot Hangout Spot by needeeg(m): 12:29pm On Apr 20, 2007 |
muki were u dey, hangout spot?  |
Forum Games › Re: "I Wish" Game (what do you wish?) by needeeg(m): 12:26pm On Apr 20, 2007 |
wish muki she's a lesb then!  |
Business › Re: Independent Power Project In Aba by needeeg(m): 12:10pm On Apr 20, 2007 |
Well, u cant please this ppls, but im sure it going to happen! |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by needeeg(m): 2:06pm On Apr 19, 2007 |
Abi,  |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by needeeg(m): 2:01pm On Apr 19, 2007 |
u want give chop? |
Forum Games › Re: Give The Nairalander Above You A Pet Name by needeeg(m): 1:58pm On Apr 19, 2007 |
22 |