Neezar's Posts
Nairaland Forum › Neezar's Profile › Neezar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 152 pages)
TonyeBarcanista:Lol Thought as much I no even look the Op name |
Tonye why are u campaigning against ur party man?? |
eph12:Lol....I actually forgot that we have a certain Lingard in the team I hope we ship out some players during the winter transfer window.......The only defender I can somehow trust in the team is Shaw for now.....Bailly is still under probation....The rest can leave |
Choi......Wife materials just full this thread Meanwhile how can I make my egusi soup to look yummy ![]() |
eph12:Nice.....U want mata out too?? That guy ain't finished yet.....Mou system gave us that ideology that we have too many average players in the team |
For me I go like make them extend Deji....Martial....Perreira, Juan ikeji and General Shaw own |
Good morning to all my fellow sistren and brethren wey dey support Manu....How una night take be.....as e be say this week na international break....Too much news no dey on ground but I don bring out better discussion wey we go chook mouth for today Which players u go like make dem no renew em contract....Some of them get extension clause Discuss Ur anchor for this program still remain ur honourable love doctor ![]()
|
Unlimited22:You are really needed in this thread Bro Most of ur fellow fans need it after the rubbish I read last night Meanwhile u know Olivia wey dey do Mls for my school?? ![]() |
spyder880:4 bedrooms?? |
Following |
Oga spyder ahbeg can 12 or 15 tum milla get u a good house?? |
CilicMarin:Cos they are the only inhabitants of Nigeria na ![]() |
Hazard busting the busting the net this year by playing yoropa league?? Cos Ronaldo doesn't play ball Maybe Messi has switched allegiance to formula one Or is mbappe now playing basketball?? U guys should never argue this rubbish again ![]() |
Una good evening for this o clock wey we dey.....Make I drop the latest news wey just comot from the camp of our club......Reporting from nezzar fm once again ![]() I go begin with the first story We dey hear reports say Ander Herrera go leave for Athletic Bilbao, say na free transfer. We hear say dem wan make am their most paid player. If na true say e wan leave, we wan wish am all the best. Anthony Martial wan renew hin United contract Alexis Sanchez dey work hard as e wan turn hin United career around. E dey happy at Manchester. Make una enjoy una week peacefully as e be say amaka fc no dey play this week so tension gats reduce I still remain ur one and only Doctor (whether trado or ashewo) all join....Una good evening |
Iconic part 2
|
It's really trending on twitter |
nihilistjnr:U see ![]() |
nihilistjnr:But u said any Belgium player ![]() |
nihilistjnr:Thomas Varmalean for Barca ![]() |
Good afternoon my people......This na team news from the camp of our beloved club from ur beloved station again 99.2 nezzar fm On top my 1st story today We don hear say Zlatan Ibrahimovic believe say Mourinho na the right man for the United job but e yarn say e no fit perform miracles. Saha ontop the ‘attack, attack, attack’ wey Pogba talk: “E dey very wrong. E know say people go chook mouth but e still talk am. Why e do am? I believe say e proud, see ehn Pogba get brain problem.” Pires don come out say the fact say manager and player dey beef, no be say e no fit be professional. The koko na make e focus on Man United, for pitch. No talk anything, just play ball, wakka commot. Na wetin i go advice Pogba be that." More still dey come at the top of the hour.....Make una enjoy una day wella for this correct weather.....I still remain ur favourite gynaecologist Neeezzzar.....Una Good afternoon |
Iconic
|
[b] This na the 2nd half of the news United wan give De Gea £275,000 per week, for the new contract dem dey offer am, but e dey fear renew as the club no dey challenge for big trophies. Valencia go reason hin future at #mufc in January Eric Bailly no sabi as hin United career dey move, na Zig Zag. Now e dey fear as Mourinho prefer McTominay over am for defence. Our assistant coach baba carrick don come out con yarn say “The thing wey pain me pass na when Barcelona knack us for UCL final. Even though i bin win am last year, e no do me. The pain ehn, e be like say make i tear Messi slap. Sir Alex Ferguson don give up alcohol as e dey continue hin journey back to full health after hin brain surgery. Nemanja Matic and Luke Shaw don withdraw from international duty. Dem don injure. At this rate, na McTominay and Darmian go face Chelsea Young dey reason whether e go renew hin United contract but e dey get second mind as e don tire for bench so e wan go USA. Our former Albino coach wey be David Nwoye don talk say make we no sack Mou [/b] na here I go match brake on top this our sweet and ogbonge news....I go dey give una as e dey come hot and fresh....I still remain Neezar....Una good afternoon |
This na news flash from nezzar fm 99.2 .....This na my 1st story for this hot afternoon sowe don hear say Zinedine Zidane talk say before e go gree coach United, dem gats give am total control over transfers The FA wan investigate wetin Jose Mourinho talk after Manchester United knack Newcastle 3-2 on Saturday. Luke Shaw don withdraw from the England team as e don woundjure. Right now, e go return to the Aon Training Complex, where dem go treat am. I no know if e go dey available for our game vs Chelsea Anthony Martial don dey discuss new contract with United as e believe say #mufc go sack Jose Mourinho |
deomelo:Oboi u dull sha This ur comment looks disgusting |
News at 9 from 99.2 nezzar fm Romelu Lukaku was the 31st player on the Ballon d’Or list. He missed out in a final vote involving seven players. Jose Mourinho is targeting both Skriniar and Romagnoli to bolster his defence this January. They will cost in the region of £40m each. United officials met with Jorge Mendes over David de Gea’s future but they have been unable to come to an agreement over a new contract. He is reluctant to commit as there’s much uncertainty on and off the pitch. He also wants to compete for the top honours. Paul Pogba inspired United’s comeback win against Newcastle after Mourinho consulted him on tactics at half-time. Pogba suggested a deeper role for himself and bringing on Marouane Fellaini. How una take see the latest development for this team |
tourphland:Just check it up on goggle I won't give you the exact description |
Radicalface:K |
Radicalface:Baba watch the video and stop yarning nonsense |
They sang the song for him Burna is really underrated |
She must have been offered a juicy appointment Apga just can't relegate this woman like that |
abdeiz:NIIT |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 152 pages)


