Nella's Posts
Nairaland Forum › Nella's Profile › Nella's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 118 pages)
doyin13:hmmm --- if to say i dey see u now-- i for buy u malt or star ![]() doyin13:naahhh i no be that kindda person when dey let such thing affect me in d list--- as long as na d two of us dey beef---wetin dey there if i watch the simpsons the next minuite, i go 4get everything ![]() |
NA WHERE KATE DEY NAW??-- MAKE SHE COME SCATER MUSTAY 4 HERE as him sabi find trouble like this!! no be me talk am o |
Doyin, this kind of ur juju sef na wa o, u no dey waste time to send one mishooo:na now me sef i know - news flash |
first time what kindda sickness is it? |
jayvin01:even my dictionary is afraid! |
mukina2:Angels sabi tolorate, well, well, b that! -- but i will try sha ![]() jejelolatu:Na soo o, it's self defence of course! lol who can lie with soo much noise?? --- i never even knew one family could make soo much noise-- lol |
somze:nutin much - would have asked d same, but u already said u were bored--lol mishooo:give me time to blush loljayvin01:do thesame ![]() @mishoo, sha u say na u b landlord?? U no go pursue all this people make i carry d post?? ![]() |
moondust:haba, u sabi suspect o moondust:na wetin i want as b that o, lol |
moondust: |
does she even know what shy is?? so how can she be lol |
mishooo:Na u lol ![]() somze:where we go dey, when una no want let us win the thread?? ![]() |
Thinking : If this neighbours don't stop making soo much noise, i go commit murder O ![]() |
if i was white, i d' b all pink by now, lol! ![]() does Emmanuella know how to answer that? ![]() |
nana:good b-cuz i 4 tell u make u quit now! ![]() |
ooooo Na where Acid dey naw?? make i hear which side she dey 4 here ![]() make two of una call down first, na Acid go choose , n besides , she never even divorce Ras, una don already start to dey drag post ![]() diz one na enemy of progress dem dey call am oo Accid?? |
acidrop:Where him dey naw lolacidrop:ah ah that one no go dey possible naw----Ras go soon come ![]() mishooo:witness nº 2 lol@ Acid, i can testify 4 u if u want - just tell me what 2 say lol |
i was flowing with d game lol , what isn't a crime nowadays?? |
10 b-cuz that's funny, ok i ma learn to support ![]() |
-2 because i'm a gurl, but the gurl power thing is annoying --- n childish |
i can be very convincing n easy to belive ![]() My teachers think i'm an angel, my classmates think the opposite. I'm care free I watch the simpsons everyday |
why it no go be? |
mishooo:Ojuju no dey fear face ![]() u never see where fine gurl they carry d cup b4?? ![]() so na u go come pursue d ojuju commot eventhou him come -- lol!!!jayvin01:Thank u, but I won't be nedding one u see-- ![]() |
$$Rhino:Dem follow 4 d people when i want sell sef ![]() naija_diva:na soo o |
maybe u do? ![]() |
Stupid as a friend ![]() |
@ Mishoo, guy na wetin u dey yarn?? ![]() |
jayvin01:I don't even know what language that is, talkless of to figure out what it's saying ![]() lalaboi:that one sef na Roman?? jayvin01:aii no wonder!!--- but una understand sha, just leave d last gurl standing 2 ---u know, ![]() |
Must stay |
Una no dey understand English??, or make I yarn am 4 Chinese? ![]() |
Lover jet |
-6 b-cuz d gurl power thing is very annoying |
lovemajek:good decision, lol -- but i was hoping to see some fire-- disapointed , lol - joking ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 118 pages)


