Nich's Posts
Nairaland Forum › Nich's Profile › Nich's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 138 pages)
@ y'all, if the person above you had not agreed to marry you while we exhausted the last 100pages, nna i advise you, "Relocate! you're still young! keep searching for luv where the sun shines!" @ topic, Nope! for wetin? ![]() |
i go beat someborie o! |
i cant believe this is happening! |
benjie dey backyard dey play with abbey. patwhizkid: patrick! oya go give ya sister the phone now now! singing: . . . implication; implication . . . benjie! where u dey o? |
benjie, abeg helep me tell patrick say na im twin sister patricia i find go shoprite o! ![]() |
all of una weakhead o! see as all of una just dey look abbey like dat. none of una fit find rappa give am. |
'thot this was the forum games section! didnt know Jokers' island had an annex! ![]() |
nice joke! |
wetin happen for this house? abi all the tatafos don go on french leave? singing: . . . monie slow enter; monie quick to go . . . |
emmm, i think something got deleted here or we now have a case of missing pages. i'm for real o. |
goodass:nna, i just dey wan comot o jare! abeg organise indomie for me before i reach house. ![]() |
nna, na monie matta o jare! ![]() |
uncle ke? ma ma pe mi ni uncle. ![]() |
nna, see matta! this means war! ![]() |
my hands are clean! |
Idowu, were u talking about monie? nna, i'm the guy u need to talk to. no mind goody o jare! Goody, go yarn with Warren come tell us wetin the guy secret be. ![]() |
@ goodass, indomie, yes; gala, nope! how market ma guy? |
nna, i cannot fit spell all the namez. In summary, Gbogbo NL! |
badest asset, nna how can i purchase shares on wall street? singing: monie slow to enter; monie quick to go . . . ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 138 pages)
Nope! for wetin? 
