Nich's Posts
Nairaland Forum › Nich's Profile › Nich's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 138 pages)
i wonder ma ladie! ![]() |
d yarinyan wey u dey pursue. no worry, i go join my hope with ur own. oya, pursue; overtake; and recover! ![]() |
[quote author=Ben-10 link=topic=89697.msg5614816#msg5614816 date=1267547998]^^of wetin? Chykason just graduated from primary school. . .that's what he's saying.[/quote]all join! na achievement all the same. as long as grubbs go dey involved for the celebration venue, i full ground remain sef! ![]() |
koko, how far? she don gree? ![]() |
chykason, when is the celebration party? |
mykali, how market? na wetin make u sad? ![]() |
queen Bee, come may we go play for backyard o jare! ![]()
|
[quote author=Ben-10 link=topic=373124.msg5614637#msg5614637 date=1267546672]your condition ia apparently permanent~! [/quote] did something happen to her? [quote author=Abbey_city link=topic=373124.msg5614661#msg5614661 date=1267546865]Okay sir [/quote]abbey central, why you go dey answer sir? ben na female! ![]() |
![]() |
dani, i like that facial expression. hold it! hold it!! hold it!!! ok. change your style! ![]() |
f'ilee! dont touch it! ![]() |
e don tay wey i chop. na only hbabe cooking i dey always enjoy, but e don tay wey i see her last. so i dey on hunger strike. ![]() |
is this a joke? what's happening? is today my lucky day? singing: . . . you can do whatever you like; you can go wherever you like . . . |
dani wants luv, how market? do the ladies still luv cool J? ![]() |
benson don take im afternoon medication. im no dey quick understand. wey benjie sef? ![]() |
if obj catch u? ![]() |
omo nla, watts up? ![]() |
![]() |
|
it could if u want it to. 'just cooked it up for you. If i were sure i knew where to find ur ears, i probably would find a melody & harmony to wrap it up. brb ![]() |
[quote author=Ben-10 link=topic=89697.msg5613266#msg5613266 date=1267535465]You see what I'm saying? The thread is not fufilling its purpose[/quote]we get plenty afterall, "the patient dog," they say, "eats the fattest bone." ![]() |
there aint any contradiction anywhere ma guy. who says i need to know anything about the game to collect the quid? i go sub-contract the job to another person wey sabi. ching! see monie! ![]() |
![]() |
me ke? wetin i sabi about the round leather game?wait o! & benjie do technical adviser. ![]() |
[quote author=Ben-10 link=topic=89697.msg5613035#msg5613035 date=1267533192]LWKMD when I saw the POLL [/quote]u don dey follow INEC work abi? Question: have u gotten a date yet? Yes 12 (3.2%) No 347 (92.8%) Kinda 15 (4%) Total Votes: 374 |
benjie, i hail u back o jare! how market? i hear say stock market dey get small small problems. ![]() |
black is beautiful. or so they say! ![]() |
tantalization ![]() |
somebodie call ma number: 0-9-0-12-12-6-5. ![]() |
![]() |
i hail all the tatafos in da house! ikira! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 138 pages)




did something happen to her? 

wey benjie sef?