Nich's Posts
Nairaland Forum › Nich's Profile › Nich's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 138 pages)
shymoon, me thinks you belong in the politics section. there you'd find numerous epistles such as the one you prevented me from reading cos the length scared me. ![]() |
platinumnk:there are actually more wonders than man has chosen to acknowledge. ![]() |
maximized, se na you be that conductor wey just dey take opportunity tap gbo gbo current? ![]() |
platinumnk: things that men do! ![]() |
that kid doesnt know that that thing he's innocently trying to spy on has killed several great men. ![]() |
[quote author=Abbey_city link=topic=187038.msg5480784#msg5480784 date=1265727046]dat means u're nt missing moi she [/quote]haba! me & you dey jam everytime (not even everyday). we dey always jam for hostel, island & even when we wan do small tatafo. oya block me for area later. Amigoz:nna, na me miss you pass! biko, no too tay for where you go sha! goodass:nna, na so so adjectives you go dey learn for where u go. abi, u don join anoda network of dem phonetics-yarning chikitoes? baaaaaaaaaad guy! @ topic, amigoz goodass queenBee (how u go dey talk say u no dey miss anybody) oya come here for a good friendly hug. seanT ibkaye switD okanran (dis particular guy don scarce gan!) lalaboi tubabie pweetie patwhizkid all the peoples of jokers' island. . . . to be continued (watch out for part 2) ![]() |
not yet! |
M.I's Money singing: . . . money slow to enter; money quick to go; money slow to enter; where money dey go . . . |
platinumnk:i think it depends on who's serving & how it's served. ![]() |
[quote author=Ben-10 link=topic=373124.msg5480134#msg5480134 date=1265722128]LOL na Pharoh be Egyptian? [/quote] Benjie, na u write Egyptian o. na Egpytian i write o. tyty, longest time! how market? benjie, slow down! oya go check http://en.wikipedia.org/wiki/White_day as against http://en.wikipedia.org/wiki/Valentine%27s_Day ![]() |
singing: . . . Yes I compare you to a kiss from a rose on the gray; Ooh, the more I get of you The stranger it feels, yeah And now that your rose is in bloom . . . |
abbey central, cool down! the Egpytians you see today, you shall tomorrow see no more! pat, how market? i hear say somebodie wey me & you sabi just born bouncing baby man. ![]() ben, when your husband sister dey come back? i gat some nu arrivals! some people go soon crase inside here now! ![]() |
Kunbee: i didnt say anything now! ![]() |
benjie say wetin? oya, pat no ves. come over here. i go deal with benjie when im show that im jagajaga face. ![]() |
^^^ 'nothing do you' ![]() |
Kunbee: no what? maximized, so wetin do nigeria now? ![]() |
achilace: ![]() |
segzi cres: segzi cres:ok! i don hear! ![]() |
ok!singing: . . . there is fire on the mountain; and nobody seems to be on the run; there is fire on the mountain top and no one is a-running . . . |
patwhizkid: who dey wan ves u o jare? just tell me make i go broke their heads! ![]() |
nothin less! |
abbey central, how buddie? & bobbie? ![]() |
@ OP, do you also fly in ya dreams? ![]() |
emmmm, does anybody else see what i see or am i just imagining things? ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 138 pages)





no what?