Nich's Posts
Nairaland Forum › Nich's Profile › Nich's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 138 pages)
tytylayor:[quote author=Ben-10 link=topic=373124.msg5499760#msg5499760 date=1265962727]That's why I ask am whether him don take his drugs . . .Tyty how was ya night?[/quote] so ben na benjie no be benedicta. one down many more to go. benjie, how market o jare? tyty, where u run go all this while? abbey, u just dey wake abi? oya, go warm the soup jo! ![]() |
wouldnt u rather she didnt? ![]() |
special duties? wetin be that? oh! ok! should the country need someone to tell political untruths, they call mr special duties. right? God bless Nigeria & everywhere else! |
i stopped doing drugs a long time ago! remember when your 2nd boifriend almost killed imself because e saw you with another boi. ![]() |
nna, we dey miss egbon musa gan o! all the brodas & sistas for the same house don dey fight! |
na benjie cause am o. im been like the headmistress sotay im no one commot for pry 6. how market ma ladie? ![]() |
kunbee, see me immediately! ![]() |
idifu:Three! good point ma guy! ![]() |
tyty, wetin dem see inside your file? ![]() |
romskie, e don tay wey u no well! ![]() |
you mean me? |
for you, yes! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 138 pages)
. . .Tyty how was ya night?[/quote]
so ben na benjie no be benedicta.

how market ma ladie?
tyty, wetin dem see inside your file?