Nich's Posts
Nairaland Forum › Nich's Profile › Nich's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 138 pages)
alimatu i been leave space for u o. oya come outside. |
Amigoz:i over happy! ![]() |
singing: i wont tell . . . your secrets . . . your secrets are safe with me . . . ![]() |
kpow! ![]() |
teissys, i hear say you dey share buns. na true? ![]() |
how many words spelt using R E N Z can you get from R A V E N Z O R D? ![]() |
sweeti! ![]() |
singing: two hearts . . . two hearts that beat as one . . . |
a m i g o z |
e v e r y b o d y ![]() |
![]() |
shouldnt the part 4 of this thread have started? |
see quarel inside dis room. nna, ICS. ![]() |
which mess you dey talk about?WLDY go for a swim? |
weeeeeeeeeeeeeeeeee pomade how far? wetin you do to my 'dusting rose' powder. |
no i'm a salesman! ![]() |
wetin? |
error generated! you have been logged out! pls try logging in again. ![]() |
i sure say mercy papa no know say u dey find am go their house come tell say make she escort you reach your house. ![]() |
sholabanke:i dey sell am. go my shop now now! sylve11:doctor don warn am before you send am. ![]() |
oya when una wan do una wedding. i get everything wey u go need: wedding gowns, rings, suits, shoes, even caterer. ![]() |
blissieng:pele oya take malta guiness may u step down small. pele. how u dey feel now? better abi? ok, so wetin u call the name of the equation? i dey always wan know about new things before e enter market. nna, no be my fault o na monie mata o. ![]() romade: how u take do am? |
come gateman, so na my mouth u come dey watch when i dey sleep. wetin u even dey find inside my house? u mean say . . . ![]() |
nna, no be my fault o. na malta guiness i order the waiter go give me small stout. ![]() |
see persin dey hope sha! ![]() |
u like her abi? ![]() |
una no get respect o. na im una dey call cabin biscuit? ![]() |
romade:emmmmm . . . blissieng:where make i carry my homework come when i finish? u neva give me your house addy. |
nna, i tire o! |
una no want make i share the solution with am? ble u see wetin your people dey do? na wetin make nepa go dey believe say people support dem sotay dem dey go on strike. ![]() |
abby where u dey na? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 138 pages)






see quarel inside dis room. 