Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by nich(m): 9:59am On Jul 29, 2009 |
ehn! lice ke? i been don tell una before say make im go collect anti-pimples dandruff cream b4. una no dey yer word abi? |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by nich(m): 9:55am On Jul 29, 2009 |
ehen! na for phemour wedding una dey talk all dis one abi? una no go chop food for reception!  |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by nich(m): 9:52am On Jul 29, 2009 |
 wetin come stop am? |
Jokes Etc › Re: Lack Of Vision! by nich(m): 9:50am On Jul 29, 2009 |
oya, go my shop! tell nnamdi to give u better i-glass make u for fit see front well. na only =N=12,000 .  |
Jokes Etc › Re: Just Do Something Religious by nich(m): 9:45am On Jul 29, 2009 |
 wetin we been dey talk about?  |
Jokes Etc › Re: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by nich(m): 9:37am On Jul 29, 2009 |
kai! nna, recession na baaaaaaaaaaad thin! because monie loss people don blind & deaf. eeyaa |
Jokes Etc › Re: Three Smart Nairalanders by nich(m): 9:20am On Jul 29, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: I Thot Corruption Was A Nigerian! by nich(op): 9:19am On Jul 29, 2009 |
so na una dey pass sumthin under the table abi?  dem go cash una soon soon.  |
Jokes Etc › Re: Three Smart Nairalanders by nich(m): 9:13am On Jul 29, 2009 |
una faith no strong reach!  |
Jokes Etc › Re: Just Do Something Religious by nich(m): 9:10am On Jul 29, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Lack Of Vision! by nich(m): 9:07am On Jul 29, 2009 |
Dclique: My Nairalanders, Pls, Vote for Dclique as assistant moderator in Education section, thanx wetin be your own '7 point agenda'?  |
Jokes Etc › Re: A Man And His Date by nich(m): 9:03am On Jul 29, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Gabry's Job Interview! by nich(m): 8:56am On Jul 29, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by nich(m): 8:50am On Jul 29, 2009 |
". . . the place of lost causes . . ."  |
Education › Re: Fed Govt Vs Schools, ASUU, Sanu, Nasu Et Al. by nich(op): 8:55am On Jul 27, 2009 |
where's the famous '7 point agenda'? what's the story on futuristic dream of 'vision 2020'? my peeps, the future is in our hands! what we do with it determines what we'd make available for the next generation & beyond?  |
Jokes Etc › Re: I Thot Corruption Was A Nigerian! by nich(op): 8:47am On Jul 27, 2009 |
nature262: Who? Me, i no follow who tell u? oya, where u don dey work for the last 2yrs?  |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by nich(m): 7:10pm On Jul 24, 2009 |
|
Forum Games › Re: Life Has Taught Me: by nich(m): 7:02pm On Jul 24, 2009 |
living & making life's plans on salary is the fastest way to the mind's grave.  |
Forum Games › Re: Guess The Job Of The Person Above You. by nich(m): 6:59pm On Jul 24, 2009 |
unclassified! unidentified! . . . |
Forum Games › Re: Tell A Lie by nich(m): 6:49pm On Jul 24, 2009 |
i no fit!  |
Forum Games › Re: Post What's On Your Mind Right Now by nich(m): 6:48pm On Jul 24, 2009 |
 gbao! see mata! |
Dating And Meet-up Zone › Re: Drop Your Phone Number And You Just Might Get A Date by nich(m): 6:46pm On Jul 24, 2009 |
i am sure most of u guyz havent met that your relative that's abroad.  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Fans Thread by nich(m): 6:35pm On Jul 24, 2009 |
the market remains o jare! money is made whether someone sells or buys. everyday transaction! |
Jokes Etc › Re: Cheats by nich(m): 6:31pm On Jul 24, 2009 |
 gbao! e don happen! six feet under the ground. |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by nich(m): 6:28pm On Jul 24, 2009 |
mba! na me be da guy wey don dey make your bizness move since since.  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by nich(m): 6:26pm On Jul 24, 2009 |
 u mean say the referee get chimp?  oya, i go supply banana & groundnut tomorrow before 'environmental sanitation'. |
Jokes Etc › Re: Come Chop by nich(m): 6:23pm On Jul 24, 2009 |
benny,  u ge wota so? oya, run go my shop make dem give u two cartons of soda water. |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by nich(m): 6:21pm On Jul 24, 2009 |
 who be dat? make una hep me tell say i dey sell anti-pimples dandruff cream. |
Nairaland General › Re: Help Me Ask Oga Seun?! by nich(m): 6:19pm On Jul 24, 2009 |
. . . savi soul . . . savi soul uh uh . . .  |
Jokes Etc › Re: Rihanna's Revenge On Chris Brown! by nich(m): 6:17pm On Jul 24, 2009 |
na cyclops be dat?  |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by nich(m): 6:10pm On Jul 24, 2009 |
 how mush dem dey sell am?  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by nich(m): 6:09pm On Jul 24, 2009 |
Hey, referee, you have spent 30 days, 8 hours and 51 minutes online  |