₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,327 members, 8,511,255 topics. Date: Sunday, 01 November 2026 at 07:51 AM

Toggle theme

Nich's Posts

Nairaland Forum › Nich's Profile › Nich's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 138 pages)

Jokes Etc › Re: Little Kids by nich(m): 3:02pm On Jul 07, 2009
oya wire monie go my under-the-sea account make i supply you with enough call units for 2days talk.
if you market for me i go collect =N=100 from you for every customer wey come.  undecided  abi make i collect =N=140.
Jokes Etc › Re: Why I Fired My Secretary by nich(m): 2:55pm On Jul 07, 2009
hmmmn lipsrsealed
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by nich(m): 2:50pm On Jul 07, 2009
so blame it on . . . grin
Jokes Etc › Re: Workers Sabi Lie by nich(m): 2:46pm On Jul 07, 2009
wetin u tink?  undecided 

shocked nna, see somethin o. nigeria don waka far with pidgin english o. http://en.wiktionary.org/wiki/tink
Jokes Etc › Re: Workers Sabi Lie by nich(m): 2:23pm On Jul 07, 2009
emmm, undecided wetin be the size of ya mouth cos i get all kinds of scrubbing brushes in all sizes. wink
Jokes Etc › Re: Coming Soon ! **papine Uncensored** by nich(m): 2:14pm On Jul 07, 2009
Hey, papine, you have spent 6 days, 3 hours and 6 minutes online grin
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by nich(m): 2:05pm On Jul 07, 2009
ehen! wey the people wey dey talk when i commot? abi na una be the sheep wey jump over the fence? tongue
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by nich(m): 1:41pm On Jul 07, 2009
GeeCee:
@ Nich, why u dey shout my name. All of una no get d liver to post oga Seun's wedding pix untill i did and now u dey shout my name. I deserve commendation/award for the bravery.
huh brave wetin?

na bravery dey make persin go open chest in front of firing squad? undecided nna, my broda if it doesnt bring monie to your pocket it is not bravery. cheesy tongue
Jokes Etc › Re: Ble Retires by nich(m): 1:35pm On Jul 07, 2009
i go give you discount on purchase of binoculars wey go allow you view am from any angle & distance. cheesy nna, u cannot fit get problem. grin
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by nich(m): 1:29pm On Jul 07, 2009
undecided emmmmmmmmmmm, what do these ladies plan to buy for their husbands when all the husbands have been picked? nna, i can fit sell anythin. you name it and 'gbam' it is yours! grin
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by nich(m): 1:18pm On Jul 07, 2009
GeeCeeeeeeeeeeeeeee! where u for see that pix of big maaaama with her toy. nna, mr sean wont be at all at all happy with u o.  lipsrsealed
Forum Games › Re: Re: Form Words: By Adding An Alphabet Only by nich(m): 10:47am On Jul 07, 2009
All_
Forum Games › Re: Team A Vs Team B - Part 3 by nich(m): 10:44am On Jul 07, 2009
huh grin grin
singing: sima sima . . . sima sima eh eh . . .
sima sima . . . sima sima eh eh . . .
Forum Games › Re: Team A Vs Team B - Part 3 by nich(m): 9:44am On Jul 07, 2009
lalaboi:
Gabry. . . .what is that?? she makes the rule at first and then change t to suit her team undecided lol. . . .when team B won the first edition, we had to play by the 1st rules. . . .no ojoro!. . . .this 1 na confirm. . . . the win aint pure. . . tongue
lalaaaaaaaaa! how u dey? it's been like 4 centuries!
no mind dem o jare. after dem go dey blame inec. grin anyway, dem also 4get say na their moves being kill the 'sportsmanship spirit' of the game.

jamace u no get problem jo!

gabry, sima, okija et al no long thin! cheesy na una biko o jare! no underestimating your capacity o jare. tongue tongue cheesy wink
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by nich(m): 3:40pm On Jul 06, 2009
sweetliet:
romade vs sweetliet
round one! fight! tongue
Jokes Etc › Re: Workers Sabi Lie by nich(m): 3:26pm On Jul 06, 2009
singing: willie willie don die! na who kill am? undecided
Jokes Etc › Re: Little Kids by nich(m): 3:24pm On Jul 06, 2009
brosh no ves!  lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed i no go tell dem who find u come. lipsrsealed
Jokes Etc › Re: How Would React If You Met Your Girl On Top Of Another Man? by nich(m): 3:21pm On Jul 06, 2009
tytylayor:
jokeshuh?
no ves o jare!  smiley
e bi like say the guy miss road. na anoda person room im waka enter. na so im waka enter joke section instead of romance.

jerry uffort, where ekiate go?  huh
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by nich(m): 3:14pm On Jul 06, 2009
romade:
no he dey waka go
tell him how sure u are!
Jokes Etc › Re: Little Kids by nich(m): 3:13pm On Jul 06, 2009
ok PJ i no go come your house. I neva wan die.
romade, wetin be ekiate elder sister name sef? e bi like say i suppose get appointment with am. nna, e . . . lipsrsealed
Jokes Etc › Re: Ble Retires by nich(m): 3:10pm On Jul 06, 2009
cry cry cry cry cry cry i say i no dey dia!
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by nich(m): 3:09pm On Jul 06, 2009
huh is that your final answer?
Jokes Etc › Re: Ble Retires by nich(m): 3:06pm On Jul 06, 2009
true to God i no dey dia o.  embarassed cry
Jokes Etc › Re: Little Kids by nich(m): 3:05pm On Jul 06, 2009
brooooooosh! cheesy
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by nich(m): 3:04pm On Jul 06, 2009
Ben20001:
na real wah for sick person
nna, na recession cause am o.

PeeJee:
Agbaya I don't know there, well if u want feel abit meet me at Hilton here in Maitama, suit 3 room 7. am here enjoying my sef wit my baby cool. atleast i can get u a red wine from italy instead of drinking that ogogoro wit roma at ajengule
shocked see shild abuse! u dey tish small pikin how to drink. kai see wahala for dis life. tongue
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by nich(m): 3:00pm On Jul 06, 2009
quish kind? shicken abi rooster? undecided
Jokes Etc › Re: Little Kids by nich(m): 2:58pm On Jul 06, 2009
sylve11:
me dey binu dis afternoon o angry angry cool
huh  dem no give u the moinmoin abi.
no worry i go tell mama put say we go protest on your behalf.  

romade:
nich make u self wash hands if u play with sand finish
na u dem give the moinmoin abi. i go tell. tongue
Jokes Etc › Re: Ble Retires by nich(m): 2:56pm On Jul 06, 2009
huh see 519
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by nich(m): 2:54pm On Jul 06, 2009
huh  where e dey? how much u wan sell am?  cheesy

PeeJee:
come nicheeeee wetin u dey talk? abi u join Roma 4 joint at Ajengule?
mail me the map & i go joint u for the join. undecided
Jokes Etc › Re: Little Kids by nich(m): 2:52pm On Jul 06, 2009
PeeJee:
so nicheeeeeeeeeee no day giv space before u know noww d babe go add another one abeg all the babes here tyty, lola, lisaaaa, kenya princess, and the rest be ware of nicheeeeeeee the he goat on the loose grin
no need to worry afterall, there's luv in sharing. everybody come inside. (come to papa)
Jokes Etc › Re: Ble Retires by nich(m): 2:50pm On Jul 06, 2009
i no dey go until una give me my own share. cry
Jokes Etc › Re: Little Kids by nich(m): 2:49pm On Jul 06, 2009
romade:
u can play d role
haba! i resemble problem child to u. nna, wash ur tongue o! grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 138 pages)